Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 252 pages)
. Holly Gram ![]() I No go lie U DIS MANCHI RESEMBLE me oooo! WTF MAN |
Holly Gram Dis ritual NEWS don de tire me.. ABEG I don LOAD enough BULLET 4 my KALA. Make una give me LOCATION I SWEAR DOWN Na to BLAST BLAST der BLOKOS from d left angle side so dat der BLOKOS go SCATTER WELL WELL.. USE my WEED take LITE UP der left YANNSH.. another Tin... if u get PIKIN BUY KALA give ur PIKIN... D useless CUNTREE ain't SAFE NO MORE.. me I GET 2 KALA, old and new KALA... any STREET wey I de JAZZ in, I de carry my KALA.. any MANCHI wey ZUZU or JUNZ Na to BLAST em left leg drop 4 GROUND b4 people go begin ask waiting happen.. WTF MAN |
Flamees:Holly Gram ![]() Na to BLAST BLAST any awusa goat wey cat WALK anyhow... PITOTO PILOLO MANTOTO.. WTF MAN |
emmykk:Holly Gram ![]() He can't STOP ooo u SELF know waiting go happen if em STOP na.. PESIN wey Carry BIG MONEY to buy small MARKET go COLLECT change na... My G dis life is DEEPER Dan u tink... I hear people say ritual does not work and I laugh at Dem.. Na until Dem don cut off der head Na time Dem go SEE thru d mirror... How do u tink a WHITE MAN will just transfer huge of money to someone account he does not know... how do u tink does guys SPEND all Dat MONEY and STILL have more to spend... my G. JUJU get Levels ooo PESIN wey baff soap and PESIN wey use EM mama 4 ritual no be the SAME ooo WTF MAN |
emmykk:Holly Gram I no de der crew but he is my childhood friend..beside my OWN na to collect der MONEY and shift one side... Em get like 3 dogs 4 em COMPOUND and na abboki de take care of d dogs 4 him.. if d dog shiit Dem go remove d shiit kip for one room like dat.. my G the matterz plenty.. WTF MAN |
emmanuelbrown26:Holly Gram I UNDERSTAND MANbut na who 1 hear.. d one way pastor preach Dem never hear, na write up Dem 1 follow.. OKAY check out.. D ritual of a tin is getting worse by d day.. dis is beyond writing stories.. no matter how real it is.. PESIN wey NEVER see food CHOP for 3days no de play football oo.. kids of 15 are doing mini ritual to make money.. Infact nothing u will do or say dat will change Dem go just try ENTER 1 big club 4 nite... waiting u SELF go SEE, Na cry u go cry 4 Does young Bois... bcus na to de pray d MONEY up n DOWN and de Carry our useless GIRLS... my brother hustle LEGIT and God go bless us.. WTF MAN |
ArinzeUgo:Holly Gram ![]() U see em name? U SEE em picture? U no me? ABI Dem tell u say na ONLY him de CHOP DOG shiit.. . WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN |
Holly Gram Make Una give me LOCATION I SWEAR DOWN Na to BLAST her KUNTUS wit my old KALA the use my WEED take LITE UP her left YANSH.. I no go STOP der oooo I go make sure sey I BLAST her right EYES join WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram R.I.P TO D DEAD..I SWEAR DOWN Na to BLAST BLAST dat useless MANCHI of a man BLOKOS wit my old KALA.. which kind NONSENSE b dis.. WTF MAN |
ahmedyoung:Holly Gram MY WORDS TO U.. Na PIKIN wey know no how MARKET take start go always see MARKET as em play GROUND.. if U no COME, U no go know and if Dem no tell u, U no go FIT SEEM... LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Jmichael1:Holly Gram ![]() MY G.. dat 1 self na small matterz.. ABI u no de READ news or SEE waiting de happen ONLINE.. just hustle LEGIT and baba God go bless us.. WTF MAN |
CXLVII:Holly Gram ![]() real Life bro.. he is my childhood friend.. all 4 MONEY bro.. WTF MAN |
emmnprince:Holly Gram No MAN..U no sey E no de last.. E FIT last but 1 day na 1 day.. PESIN FIT ENTER MAIN MARKET and e FIT no SEE common ICE FISH buy... 2019 one of my guy RAN MAD.. Can't 4get dat day bro.. He was hosting a PARTY to celebrate his NEW Ride (car) and he ran MAD dat day.. I knew wen he did his JAZZ... he did it in ogun State.. I remember wen he was begging me to follow him to ogun State so he can do d JAZZ but I was busy at d Time so he took someone else along.. my brother till now I NEVER hear from dat my friend bcus his family later came to carry him to der village.. my brother hustle LEGIT ooo E get Y... WTF MAN |
emmanuelbrown26:Holly Gram Am dam serious MAN..Dis LIFE is deep bro.. my grand POPS MAN is a strong native doctor and I have SEEN ALOT man.. black magic is real.. just be prayerful and worship wat EVER u believe in.. I have alot of G boys as friends... I have one dat sleeps wit his fellow man.. he most sleep wit 2 guys in a week.. he is NO GAY but dats d CONDITION he was given to kip d MONEY coming.. he can also sleep wit girls but he most sleep wit 2 boys b4 d week runs out.. infact na hotel dat de leave bcus he arrange young boys online and sleep wit Dem, also pay Dem huge amount of MONEY.. MY G d matterz plenty... LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Anndrew:Holly Gram OKAY my G..WTF MAN |
CXLVII:Holly Gram ![]() real Life bro.. Dat 1 better SELF... u NEVER see d worst of does MANCHIS... my OWN na to collect der MONEY and shift OUT.. WTF MAN |
Holly Gram BVN and account number Dem use COLLECT RUBBERZ..AMABOBI how naa? WTF MAN |
Holly Gram I know no waiting to CAPRISUN u 4 DIS MATTERZ Bcus I no get RELATIONSHIP..Na WEED be my RELATIONSHIP and MOTIVATION.. WTF MAN |
Anndrew:Holly Gram I de COMPRISUN ur CAPRISUN my G..BLOODY... Na igwuruta my UNIT de... BUT me JAZZ in Lagos last week to flex and NACK ASHAWOO... WTF MAN |
Anndrew:Holly Gram So u na p.h pikin...Na em u COME de BANTER words anyhow de JUNZ JUNZ ur self as if u knw how p.h de ROLL wen it comes to STREET SLANGS... Nnwenne u de slack BACK ooo ABI ur FACE no show... if ur FACE knw show, CAPRISUN me make I know how to solve dis MATTERZ.. WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS.. Una de 4get say no be EVERYBODY 1 live long.. if u tink sey Na JOKE make u ENTER STREET and ask. U go SEE MANY guys wey go CAPRISUN u say, Dem no MIND make d MONEY or RUBBERZ last for just 1 week or 1 month... Na people wey NEVER Walker well inside dis life FIT no Sabi how TINZ de ROLL 4 dis CUNTREE.. de dnt FEAR death as u fear death... some people MIND de 4 BACK... Some people don suffer SOTEY Dem no give a FVCK if d MONEY na 3dsys E go last Dem... LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 252 pages)
