Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 252 pages)
|
. Holly Gram U better MARRY the 2.. Make MONEY, U say No.. Hustle, U say No.. IF u bring any PIKIN come INTO dis LIFE to SUFFER.. I SWEAR DOWN I go CARRY my old and new KALA JAZZ in ur UNIT.. Na to BLAST BLAST ur left and right leg wit my KALA then USE my WEED take LITE UP ur PREEK.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() LITE UP my WEED in peace MAN! WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..LITE UP my WEED in peace MAN! WTF MAN |
Cultistupdate:Holly Gram LOLZMY G.... I go STILL CHUK mouth 4 dat matterz... WTF MAN |
. Holly Gram real matters.... WTF MAN |
Holly Gram I go like DATE BANI wey de BLA WEED and way Sabi ROLL WEED.. Bcus I BLA up to 26 STICKS of WEED per DAY and ROLLING WEED ain't EASY.. So she go ROLL my WEED 4 me.. NEVER to 4get... SHE go Sabi USE KALA... SHE go Sabi LOAD BULLET 4 KALA... So Dat anytime way I de BLAST useless MANCHIS left leg wit my old KALA, SHE go de LOAD BULLET 4 my New KALA... it WILL be fun and AWESOME.. I de TELL U, E go SWEET die... u SELF check AM... No just check AM.. WTF MAN |
cornerstonee:Holly Gram ![]() I No KILL PESIN.. Na ADVISE I give PESIN. LITE UP my WEED in peace MAN! WTF MAN |
Holly Gram De might JUST be normal Hood or street boys... CAPRISUN is not a CULT slangs it's a popular word use by Port Harcourt boys wey der FACE show or shoe SHINE.. Na bcus u no look like hard MAN. DEM JUST 1 JUNZ u.. I go ADVISE u to START de SMOKE better WEED.. and take better hard DRUGS wey go flavor ur BODY.. START de JAZZ in ASHAWOO house.. if u no like ASHAWOO, no WAHALA but try de COORDINATE ur SELF to look like HARD MAN.. I de ASHAWOO house now, can't chat much bcus I de use EYES find better ASHAWOO bani wey I go NACK.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() I NEVER de 4 RELATIONSHIP b4.. INFACT I no GET RELATIONSHIP.. Na WEED be my RELATIONSHIP.. WTF MAN |
Holly Gram Make I Rush share my OWN Sharp SharI enjoy SMOKING WEED 24sc EVERYDAY without ANYBODY disturbing ME. I enjoy going to ASHAWOO house wen EVER I like.. LITE UP my WEED in peace MAN! WTF MAN |
Holly Gram Which kind useless matterz b DIS..if u know say u be GIRL or BANI and U like yahu Boyz .. my ADVICE to U! Make sure sey u BUY KALA! Dog ur KALA 4 BAG.. If u JAZZ in any useless yahu Boyz house and EM JUNZ or MUMU.. USE ur KALA take BLAST em BLOKOS.. WTF MAN |
Holly Gram ASHAWOO na d BEST tin! WEED Na d BEST tin! WTF MAN
|
Dawn91:Holly Gram ![]() NaSo! LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram Ur mind is playing wit u...U feel dat way bcus it's ur 1st Time and Na MUMMY PIKIN U be... NOTHING de HAPPEN to U.. So go INTO D WORLD and NACK Dem ALL.. As I de TYPE u now... I de 4 ASHAWOO house.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() I SWEAR DOWN I de COMPRISUN ur CAPRISUN.. RIDE on MAN! LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN |
Holly Gram ![]() if I HEAR Dat kind NOISE.. I SWEAR DOWN Na to loot OUT my old KALA.. BLAST BLAST like 3 BULLET 4 AIR and every AMA go TWAMER.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram hmmmI LIKE I LIKE.. KIP IT UP MAN! Nice 1 MAN! LITE UP my WEED in peace MAN! WTF MAN |
Holly Gram ![]() I SWEAR DOWN IF too sey I de der... Na to just LITE UP WEED and WATCH Dem.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() DIS 1 Na BIG BABY... LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram HAPPY BIRTHDAY MAN..wish U... MORE WEED.. MORE BLESSING.. MORE HOT GIN.. MORE LIFE.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() which kind NONSENSE b dis.. which kind RUBBISH b dis... which kind PROBLEM b dis... which kind WAHALA b dis.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() Make Una CLEAR ROAD! wey my KALA.. which kind NONSENSE b dis.. I SWEAR DOWN B4 Una Carry dat useless MANCHI ENTER CELL, Abeg Make Una Carry am JAZZ in my UNIT or AMA.. I SWEAR DOWN Na to BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em BLOKOS from d left angle side so dat em BLOKOS go SCATTER WELL WELL.. I no go STOP der oooo... I go USE my WEED take LITE UP em PREEK.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() Make Una CLEAR ROAD! wey my KALA... Make Una Carry dat useless MANCHI JAZZ in my UNIT or AMA.. I SWEAR DOWN Na to BLAST BLAST em BLOKOS from d left angle side so dat em BLOKOS go SCATTER WELL WELL.. USE my WEED take LITE UP EM PREEK.. WTF MAN |
Holly Gram Ur OWN na Even 12yrs..U SUPPOSE de HAPPY.. at least u know wen Dem go THROW u OVER BOARD.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram Na people like una de make me BLAST pesin left leg wit my old KALA 4 FREE.. OP WAITING DE WORRY U! 70yrs OLD MAN! LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..which kind matterz b DIS.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 252 pages)
