Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 252 pages)
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..EM go STILL PAY dat MONEY back, 1 WAY or the OTHER.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram ![]() Me I no GET RELATIONSHIP.. Na WEED be my RELATIONSHIP and MOTIVATION.. WTF MAN |
Holly Gram Na ANERGY DRINK u go GIVE me to take READ dis LONG matterz wey u TYPE here..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I SWEAR DOWN If I SEE dat useless BANI of a WOMAN I go 4get say I carry KALA COME ooo Na my WEED I go USE burn her TOTTO.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() De JOLLY 4 D PARTY UNTIL better RUBBERZ go JAZZ in ur ACCOUNT and Dem go WIPE am.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Flamees:Holly Gram ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram Even BIKE get em OWN ROAD 4 Brazil..4 DIS useless Naija we CUNTREE... BIKE, CAR, KEKE, HUMAN BEING AND ANIMAL dey DRAG 1 ROAD... which kind WAHALA b DIS... LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram Which kind Long matterz b DIS!SHAYO na d BEST tin! JUST JAZZ in 1 RESTAURANT and NACK like 3 BOTTLES WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram go and check ur settings man!WTF MAN |
Holly Gram So waiting U want make I do wit DIS MATTERZ..ABI the Matterz go CONTRIBUTE to my WEED factory.. WTF MAN |
Holly Gram Me I NO get RELATIONSHIP..Na WEED be my RELATIONSHIP.. So DIS Val.. Na to ARRANGE enough WEED... WTF MAN |
Holly Gram MY ADVISE TO U!HUSTLE... Make Small RUBBERZ and RENT ur own house, weda ONE ROOM or SELF-CONTAIN ... NOT TO 4GET.. MIND UR BUSINESS! LITE UP my WEED in peace... WTF MAN |
Holly Gram ![]() m which kind NONSENSE b DIS! Make Una Carry d useless MANCHI JAZZ in my AMA or UNIT.. I SWEAR DOWN Na to BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg.. I no go STOP der oooo.. I go USE my WEED take LITE UP em PREEK.. WTF MAN |
Holly Gram ABEG people way Sabi, Make Una help DIS MANCHI...LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() U SEE y I de CAPRISUN sey make EVERYBODY carry der own KALA.. if too sey d MANCHI get KALA.. Na to BLAST BLAST d useless soldier left leg and TWAMER... LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
kyber:Holly Gram ![]() palm wine and suya... AMABOBI u de enjoy better FOOD ooo.. WTF MAN |
kyber:Holly Gram ![]() MY G ur OWN small SELF.. As I de here so... I no get RELATIONSHIP.. Na WEED be my RELATIONSHIP and MOTIVATION.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() BEST of d BEST MAN! WTF MAN
|
Holly Gram ![]() waiting dis MANCHI de CAPRISUN 4 here.. AMABOBI Na to NACK Dem Na .. ABI u one SETTLE DOWN wit does kind BANIS.. As I de TYPE u NOW.. I de ASHAWOO house.. I JUST mount 1 PLACE, Make I use EYE take FIND better ASHAWOO wey get standing BOBS and NACK... LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() If u SMOKE WEED come NACK DIS FOOD I SWEAR DOWN U go de alright.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() Dem don USE dis 1 DESTINY take SWAP PHONE.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() I SWEAR DOWN As I de READ dis ur STORY wit WEED 4 MOUTH.. I don already de LOAD my KALA with ENOUGH BULLET to BLAST d useless BANI left leg DROP 4 GROUND.. But as E don be NOW.. Make I LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram Wat more can I say butR.I.P TO D DEAD... I STILL don't UNDERSTAND y people are joining GAME.. SOMETHING wey no FIT give u PROTECTION! Some people de REJOICE bcus CULTIST de trow der SELF OVERBOARD.. (KILL DEM SELF'S) U 4get sey INNOCENT PEOPLE de follow go DOWN 4 der BANTER ( FIGHT) IMAGINE sey ANOTHER PESIN de close to dat toilet or a friend wey no Even de GAME... GAME is NEVER a PROTECTION! MY G... NO MATTER how U JAZZ REACH, another PESIN wey JAZZ PASS u de ooo.. STAY AWAY from CULTISM! Na MONEY or RUBBERZ people de FIND NOW.. IF u no 1 HUSTLE 4 ur SELF, at least u GATS HUSTLE 4 ur FAMILY... @ Cultistupdate I don CHUK MOUTH 4 d matterz... LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram some people de hustle LEGIT and some people 1 SCAM d LEGIT ONCE!I SWEAR DOWN ANY useless MANCHI wey go SCAM ANYBODY wey I know... I SWEAR DOWN Na to ENTER AGWO TURU EMBE SHRINE and E no go take 2sc d useless MANCHI LOCATION go SHOW.. Na to carry my Nigga UNDERTAKER JAZZ in d useless MANCHI UNIT.. I SWEAR DOWN WE go SHOOT SHOOT INTOTO.. BLAST BLAST on sight... PUT PUT am WOTOWOTO ... MENDEMENDE d UNIT... PITOTO PILOLO MANTOTO.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZDIS 1 don PASS matterz.. which kind NONSENSE b dis.. WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..DIS 1 Na family MATTERZ.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() Dis LIFE! Hustle oooo.. nothing PASS INVESTMENT OO! Try BUY Land and building house or BUY house wey don de READY.. IF U dey COLLECT 500k house RENT every year, AMABOBI Na something ooo.. NO be to BUY CAR be the Koko ooo.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram Dis 1 don go PRICE MARKET wey EM no fit BUY.. LITE UP my WEED in peace.. WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 252 pages)
real matters on top real MATTERZ..