₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,267 members, 8,444,719 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 09:48 PM

Toggle theme

Boogyman557's Posts

Nairaland ForumBoogyman557's ProfileBoogyman557's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 252 pages)

RomanceRe: If You Still Do These Things Then You Are Not Ready For Relationship Or Marriage by Boogyman557: 5:02pm On Feb 26, 2022
Holly Gram cool



I thank JAH sey u no MENTION WEED



SO make I LITE UP my WEED in peace



WTF MAN!
CrimeRe: NDLEA Releases Statement On Lagos Island Raid, 5,862kg Of Drugs Seized by Boogyman557: 4:55pm On Feb 26, 2022
Holly Gram cool



E be like sey make I carry Does drugs go luck 4 my BUNK..




ABEG free my G...



SEE better HIGHNESS!




WTF MAN!
NYSCRe: Different Types Of Corp Members You Will Meet At The Camp (memes) by Boogyman557: 4:11pm On Feb 26, 2022
Holly Gram cool


The once wey de BLA WEED steady STEADY!



WTF MAN!
CrimeRe: How Do End My Membership by Boogyman557: 6:57am On Feb 26, 2022
Holly Gram cool


AMABOBI u don ENTER b say u don ENTER..



for u ESCAPE dis...



change ur school and if Dem don already know ur family house, sorry 4 u.. bcus game is in every state or Africa...



Chang ur school, change ur looks.. START to de dress like mumu or a pastor...


dats if de don't know ur family house... bcus if ur name don ENTER book of JUSTICE, dat means ur name and face don SHOW...



even ur politicians de into de system, celebrity Dem self.. police self der FACE show...



AMABOBI if u no COME, U no go know and if Dem no tell u, U no go fit SEEM...



Chang ur school and stay low key... hope sey Dem no Sabi ur AP(house)...



if u like INVOLVE anybody...



GAME is not 4 d cigarettes heart BUT 4 d WEED heart..



I no ADVISE ANYBODY to join ooo.....



LITE UP my WEED in peace


. WTF MAN!
CrimeRe: Man Arrested For Child Theft In Abeokuta (photo) by Boogyman557: 6:43am On Feb 26, 2022
Holly Gram cool



ABEG abeg b4 una go carry dat useless MANCHI JAZZ in CELL...


Make una carry am JAZZ in my UNIT or AMA..




I SWEAR DOWN



Na to BLAST BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg...



if possible USE my WEED take LITE UP em BLOKOS



WTF MAN!
CrimeRe: Is Tiktok Promoting Ritualists And Yahoo Boys? by Boogyman557: 6:38am On Feb 26, 2022
Holly Gram cool Na 4 people way get TIME.


me if I don BLA like 24 sticks of WEED per DAY, by den my EYES go be like PESIN wey SLEEP de catch..



NEXT tin Na to CHOW food and sleep small



wen I wake UP, I JAZZ in ASHAWOO house..



LITE UP my WEED in peace..



WTF MAN!
CrimeRe: Man Caught Friend Trying To Record His Wife's unclothedness. Photos And Video. by Boogyman557: 6:32am On Feb 26, 2022
Holly Gram cool fake matterz on top real MATTERZ


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
CultureRe: Do Ijaw Men Depend On Their Wives For Money? by Boogyman557: 6:30am On Feb 26, 2022
Holly Gram cool WTF MAN!
PoliticsRe: Pls, Somebori Should Tell Buhari To Mind His Business. by Boogyman557: 6:29am On Feb 26, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ


EVERYBODY wit der OWN MATTERS


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Help A Brother! by Boogyman557: 5:01am On Feb 18, 2022
Pweetiedude:
Your sister is a hoelosho
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ




LITE UP my WEED in peace



WTF MAN
RomanceRe: Am I The Only One Experiencing This In Life Or We Are Many? by Boogyman557: 9:07pm On Feb 12, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ


EVERYBODY wit der OWN MATTERS..

at least u don DISCOVER ur OWN matterz..


LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: Why Do Cheaters Say This When Caught In The Act? by Boogyman557: 9:00pm On Feb 12, 2022
Holly Gram cool


As 4 me oooo



I no GET RELATIONSHIP..


Na WEED be my RELATIONSHIP and MOTIVATION..



although sometimes I GET cheated Bcus sometimes if I BUY WEED FROM MAMA CHINELO HAND, D WEED no de FULL and if I JAZZ in UP TOWN to BUY another WEED.. I go TELL her sey de other WEED AIN'T FULL...


She go TELL me sorry and she go ADD more WEED 4 me..


WTF MAN!
RomanceRe: by Boogyman557: 6:52pm On Feb 12, 2022
Holly Gram cool

ASHAWOO na d BEST tin..


ASHAWOO house twice ON SATURDAY..

WTF MAN!
FamilyRe: My Advise For Youngsters After Secondary School Go And Learn A Skill by Boogyman557: 6:44pm On Feb 12, 2022
Holly Gram cool real TALK MAN


I de COMPRISUN ur CAPRISUN


WTF MAN!
CrimeRe: Borrowed From Lcredit It Is Due Today. What Will Happen If I Can't Pay Back by Boogyman557: 11:19am On Feb 12, 2022
Holly Gram cool der OWN better bcus Na to send EMBARRASSING MESSAGE to all ur contacts..



BUT my own go WOST..


Bcus I go BLAST ur left leg DROP 4 GROUND with my old KALA..



LITE UP my WEED in peace



WTF MAN
RomanceRe: The True Evolution: Past, Present & A Future Unknown by Boogyman557: 8:58am On Feb 12, 2022
Holly Gram cool real matters bro.. real matters..


I COMPRISUN ur CAPRISUN..

LITE UP my WEED in peace

WTF MAN
RomanceRe: I  Called My Husband A One Minute Man Out Of Anger, He Refuse To Touch Me Again by Boogyman557: 8:54am On Feb 12, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ



DIS 1 Na family MATTERZ


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Redpillers Only? by Boogyman557: 8:53am On Feb 12, 2022
Holly Gram cool


I NO get RELATIONSHIP..

Na WEED be my RELATIONSHIP and MOTIVATION..


WTF MAN
RomanceRe: I'm In Love, Broken And Lost In This Situation. Kindly Advise On What To Do. by Boogyman557: 8:51am On Feb 12, 2022
Holly Gram cool Na ENERGY DRINK u go GIVE me to take READ all Dis matterz wey u TYPE 4 here...



mean while..



LITE UP my WEED in peace..


WTF MAN!
RomanceRe: Brothel Quitting Challenge by Boogyman557: 8:45am On Feb 12, 2022
kenzysmith:
swear u just dey give me hope ur matter worst gan grin my brothers those gals don't hold ur destiny trust me
Holly Gram cool Dem NO hold anything ooo..



Waiting man go do...



D AVERAGE Nigerian GIRL of DIS GENERATION like MONEY pass EM MAMA...



Na just 1k I de USE NACK ASHAWOO 4 here.. sometimes 5h...


IF u CALCULATE how MUCH RUBBERZ u go SPEND on GF in a month, MY G u go USE dat RUBBERZ take BUY Land...



And no be SEY na ONLY u go de NACK her ooo..



So my G.. 4 me ASHAWOO na d BEST tin 4 NOW, till PESIN begin de REASON to settle DOWN...


Me SELF no de REASON to settle DOWN bcus of LOVE ooo.. Na JUST to get PIKIN!



WTF MAN
RomanceRe: See Example Of True Love by Boogyman557: 8:13am On Feb 12, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ..


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: If A Girl Truely Loves You, Would She Keep Asking For Money Every Time? by Boogyman557: 8:09am On Feb 12, 2022
Holly Gram cool


Nigerian GIRLS and RUBBERZ Na 5 and 6...


Know DIS and have PEACE of MIND..


LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: What's The One Gift Your Ex Gave You That You Still Have? by Boogyman557: 8:07am On Feb 12, 2022
Holly Gram cool Na u know waiting u de CAPRISUN..


Me I no get RELATIONSHIP..

Na WEED be my RELATIONSHIP and MOTIVATION..


WTF MAN
RomanceRe: Brothel Quitting Challenge by Boogyman557: 7:56am On Feb 12, 2022
kenzysmith:
loose gsurd after 15dats went there and Bleep 2 yesterday cry
Holly Gram cool


Chai.. Which kind matterz b DIS...



at least E don REDUCE..


with Time u go STOP am..



I SWEAR DOWN


ME I JUST de COME from ASHAWOO house now..



went der as EARLY as 5am DIS morning..


I JUST reach my BUNK now and LITE UP WEED, as I long in NL I SEE ur riply...


JUST try Man...


U go STOP am SOON..


WTF MAN

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 252 pages)