Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 252 pages)
Holly Gram ![]() D kind WEED wey I BLA dis EARLY MOMO 1:00am D WEED strong die I SWEAR DOWN Na ONLY Tobi I de SEE 4 all ur write UP Na ONLY Jah know how I take de type 4 phone WTF MAN |
Holly Gram na CONFIRM CAPRISUN u CAPRISUN SOreal matters bro WTF MAN |
Holly Gram make una try LOCATE dat WOMAN... I don LOAD my KALA... if I see dat WOMAN na to BLAST her left leg or right YANSH wit my old KALA WOMAN WAITING DE WORRY U WTF MAN |
SirMichael1:Holly Gram U go teach am how to USE d KALA naCHILDREN of dis GENERATION de learn FASTER Dan ur mind PIKIN of 5 minutes don de OPERATE PHONE PIKIN of 2sc don de OPERATE LAPI So no too REASON d matterz... WTF MAN |
midehi2:Holly Gram BANI or SHENKE make I remind u..Am a P.H boi and does are PORT HARCOURT STREET SLANGS... IT'S been der b4 does guys acted does movies or Even born on Earth And mind u BOOGY MAN no de WATCH NONSENSE or movie.. if u dnt live or stay in Port Harcourt, no come de CAP me NONSENSE ooo WTF MAN |
Ocholu:Holly Gram ![]() dis is particular 1 is TABLET and it's called D5 de might not sell it to in d pharmacy if de don't know u or if u no get doctors report but me d arrange my own from street and pharmacy... try it. take like 50 TABLET WTF MAN |
Ocholu:Holly Gram ![]() try BLA some WEED... u no go feel HEAT infact ur BODY go just de SWEET u as if u SUUCK BREASST... WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZbetter start to de BLA WEED... at least we go know wer e de COME from WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZWTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS I BLA my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram ![]() To BLAST dis MANCHI wit my old KALA just de HUNGRY me.. WAITING DE WORRY U... 70yrs OLD MAN! U NO 1 GET SENSE... WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS I BLA my WEED and sip my hot Gin D EVENING WEATHER make brain small WTF MAN |
Holly Gram So u no COLLECT CONTROLAMABOBI to BLAST ur left leg wit my old KALA just de HUNGRY me WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI don HAMMER RUBBERZreal matters on top real MATTERZ if U NO, U NO BUT if u check am WELL d WOMAN go still SWEET to NACK... AMABOBI enjoy ur MONEY... na ur RUBBERZ to up town.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() I don de talk am SEY make everybody carry der own KALA... Dis CUNTREE don turn JUNGLE If u get PIKIN, weda boi or girl weda AMABOBI or BANI BUY better KALA give AM oooo Dog ur own KALA 4 ur bag As I de here so I get 2 KALA, old and new KALA.. Any STREET wey I de JAZZ in, I de carry my KALA.. amabobi I SWEAR DOWN Any MANCHI wey go CAT WALK 4 MY UNIFORM.. I go make sure sey I BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg.. WTF MAN |
Holly Gram ![]() E DEY pain me GA GA I no fit BLA my WEED again dis EVENING... wey my KALA make I BLAST like 3 BULLET 4 AIR make my AMA knw say BOOGY MAN D AMABOBI D MANCHI dey over PARA dis EVENING Waiting de sub SELF WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS I BLA my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEEU SAY Wat Make Una bring dat MANCHI COME my AMA Na to BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em BLOKOS from d left angle side so dat d BLOKOS go SCATTER WELL WELL.. I no go STOP der oooo I go BLAST em right YANNSH wit my new KALA... WTF MAN |
Holly Gram So Una 1 Tell me say NOBODY get OKOMBO TESTED KALA 4 dat UNIVERSITY... if na me I SWEAR DOWN I go BLAST BLAST all der left legs wit my old KALA waiting de sub SELF WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZWTF MAN |
Holly Gram ![]() SEE PEPPER SOUP oooo Y I no de SEE dis KIND MEAT 4 my unit... Na to go buy hot Gin and LITE UP my WEED... START to de make better PEPPER SOUP oooo Call some of my Gs Dem... AMABOBI YEEEEEE SHARE D WEED and Gin.. NACK d PEPPER SOUP EVERYBODY go de alright WTF MAN |
Holly Gram WEED matterz on top real MATTERZWTF MAN |
Holly Gram U go SOON NOTICE sey na ur FELLOW NAIJA guy de RING her profile for Facebook... by Den U GO DON ENTER EXPRESS WTF MAN |
Holly Gram REAL GI for BLAST like 3 BULLET 4 AIR now but sun too much... U be real G WTF MAN |
Holly Gram ![]() I NEED BLAST una too left legs I STOP to de READ wen I see.. I 4GIVE HER I NEED BLAST una too Left YANNSH wit my old KALA WAITING DE WORRY U.. U NO 1 GET SENSE 70yrs OLD MAN! I need BLAST ur BLOKOS wit my old KALA from the left angle side, so dat ur BLOKOS go SCATTER WELL WELL WTF MAN |
Olachase:Holly Gram Na EVERY ASHAWOO house get wc?ABI u no de SEE one room ASHAWOO house 4 big BUILDINGS... WTF MAN |
snitchbitch:Holly Gram Na 4 ASHAWOO house u 1 come de use scissorsbe like ASHAWOO never BREAK ur HEAD wit COC BOTTLE or guys NEVER NAKED U 4 ASHAWOO house b4... See guy no be all ASHAWOO go let u FLUSH CONDOMM oooo or carry ur CONDOMM go . be like does GIRLS never ALARM bad Bois wey de BLA WEED wey de inside HOTEL to handle ur BEATING.. As u see me... i be CONFAIR OKOMBO TESTED... If I see d once wit JAZZ I de know and I de even tell Dem to der FACE and Dem go LAFF BUT waiting we go agree be say... no use ur OWN spoil my own and I know go use my OWN spoil ur own... Na JAZZ jam JAZZ, JUJU jam JUJU.... so we know our selfs WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN |
Holly Gram ![]() REAL G No too REASON d matterz ASHAWOO house plenty for every CORNER WTF MAN |
Holly Gram SOME people go USE DER HAND DE ENTER EXPRESS MEAN WHILE I BLA MY WEED in peace WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 156 157 158 159 160 161 162 163 164 (of 252 pages)

