Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 252 pages)
Holly Gram real matters on top real MATTERZWTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZWTF MAN |
Psychokinetic: |
Psychokinetic:Holly Gram ![]() Dis MANCHI self.... abi go like COME my AMA if u de p.h make me n u BLAST some useless MANCHIS wit my KALA... amabobi de WEED wey I de HIGH don de enter cloud 9. ALLOW me BLA my WEED in peace MAN.. WTF MAN |
Holly Gram Y do our MANCHIS want to HOE b4 SETTLING down wit Dem BANIS...WTF MAN |
helinues:Holly Gram SOON bro... SOON broWTF MAN |
Psychokinetic:Holly Gram AMABOBI D MANCHIZUZUKI LAND is FAR but wen you HIGH MAMA CHINELO WEED it becomes NEAR I no de JOKE wit my old KALA oooo WTF MAN
|
Holly Gram ![]() I been de tink say na only ME dey MAD, not until NOW WTF MAN |
Holly Gram amabobi I no fit COUNT how MANY ASHAWOO wey I don NACK...If I begin COUNT e go REACH to get 1 FULL COMMUNITY... If na JAZZ.. many of Dem de do JAZZ well well Dem go use ur CONDOMM take do JUJU Once u START, u don START b dat ooooo.. Some de use JAZZ WASH der KUNTUS so dat wen u enter d KUNTUS, u no go de reason anything useful in life again, u go de find her go STEADY.. U fit even FALL IN LOVE.. APART from Dat.. Dem dey SELL most of does CONDOMSS to does RITUAL people... Na only JAH knw waiting does RITUAL people de use d CONDOMSS do... but no be all de do JAZZ oooo some Na STUDENT wey come HUSTLE RUBBERZ... D MATTER plenty my G.. make I stop here bcus dis MAMA CHINELO WEED don de enter cloud 9 WTF MAN |
Holly Gram real matters bro . real matters..real talk... real talk... WTF MAN |
Holly Gram real matters broSAME REASON I BLA my WEED 24sc and kip my KALA close by WTF MAN |
Holly Gram Na who get RUBBERZ go buy..WTF MAN |
Holly Gram SO SORRY MANIf too sey u de my AMA Na to carry u go meet AGWO TURU EMBE Em go give US d useless MANCHI LOCATION in 3sc.. Na 4 us to JAZZ in d MANCHI UNIT wit my old and new KALA.. Na to BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em BLOKOS from d left angle so dat d BLOKOS go SCATTER WELL WELL WTF MAN |
Holly Gram real matters..Everybody wit der OWN MATTERS WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZWTF MAN |
Holly Gram real matters. nice 1WTF MAN |
Holly Gram No be by BIG oooo My KALA is OKOMBO TESTED KALA No try my old KALA oooooo WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZWTF MAN |
Holly Gram normal PAROLE 4 lag sideWTF MAN |
Holly Gram bcus of HIGHNESS I no de fit READ long POSTbut u see dat ur roommate NA EXPRESS EM DE GO WTF MAN |
Holly Gram I like Dem 2 BUT ZUBY is a WEED man so u know my answer WTF MAN |
Holly Gram ring or no ring..real matters na real matterz WTF MAN |
Holly Gram Na der matterz b dat 1WTF MAN |
Holly Gram Na true CAPRISUN U CAPRISUN SOE get 1 man way I MISTAKENLY BLAST em left leg wit my KALA after so much HIGHNESS from MAMA CHINELO WEED... Dat was 2012... amabobi if I see dat MANCHI I still de feel pitty 4 am and e dey pain me ga ga.. But LIFE goes on BRO WTF MAN |
Holly Gram nice 1 bro4 ME DIS YEAR SMOKE enough WEED at least last year i BLA up to 23 WEED per DAY but dis year by God's grace I BLA up to 27 WEED per DAY Am just so GRATEFUL to Jah. MAMA CHINELO WEED is just d best WEED u can get bro... And d amount of WEED i order from MAMA CHINELO made her to SAVE my number as .. HELL FIRE WTF MAN |
Holly Gram NEVER trust any1 in dis CUNTREECUNTREE don CAST big time I understand d MATTER bro.. Ur dad was too trustful Dis CUNTREE na JUNGLE now just take it as a LIFE lesson at least ur dad self don lean BUT IF NA ME I SWEAR DOWN Na to JAZZ in dat useless musa MANCHI of a guy with my OKOMBO TESTED KALA.. BLAST BLAST like 3 BULLET 4 AIR den BLAST em left leg JOIN AMABOBI D MANCHI D useless musa go COORDINATE my POPS MAN RUBBERZ fast fast.. Na him go even add MORE RUBBERZ to d former RUBBERZ... WTF MAN |
Holly Gram amabobi 4get YANNSH bring WEEDWTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZWTF MAN |
Holly Gram CIGARETTE ooooomy broda WEED ooooo my UNCLE just order 4 MAMA CHINELO WEED not quite long.. me and HIM de BLA right NOW... we don BLA like 26 sticks together... Na food de hungry use NOW... WTF MAN |
Holly Gram ![]() I tink SAY na ONLY me de MAD but now I realize am not MAD WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 252 pages)
real matters on top real MATTERZ