Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 252 pages)
Holly Gram real matters on top real MATTERZWTF MAN |
Darkseidxx:Holly Gram I have been waiting 4 ur riply man... thanks man... Jah bless man..WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEEU SEE y I de talk say make EVERYBODY carry der own KALA... As I de here so, I get 2 KALA, old and new KALA Any AMA or STREET wey I de JAZZ in, I de carry my KALA... I SWEAR DOWN Any MANCHI way go JUNZ or CAT WALK 4 my UNIFORM. I go make sure sey I BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg I go BLAST em BLOKOS join WTF MAN |
Holly Gram I BLA my WEED 24sc wit my KALA by my SIDEZUZUKI LAND is FAR but wen you HIGH MAMA CHINELO WEED it becomes NEAR WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ. WTF MAN |
Holly Gram see PEPPER SOUP oooooAMABOBI D MANCHI I de bring enough WEED COME ur UNIT if u NACK dis SNAKE PEPPER SOUP wit MAMA CHINELO WEED, I SWEAR DOWN, u go see Holly Gram.. abeg email me make I press ALL my WEED together Na to JAZZ in ur UNIT wit Spirit DRINK to WASH am DOWN WTF MAN |
Holly Gram real matters... D bluezzzzzzzzzWTF MAN |
Holly Gram I no just 1 REAS dis ur useless CAPRISUN..bcus if I REASON am... na to BLAST u and ur friend left legs wit my old KALA I no go stop der ooooo I go make sure sey I BLAST una 2 BLOKOS from d left angle so dat EVERYTHING go SCATTER WELL WELL WTF MAN |
Holly Gram ![]() WTF U SAYYYY WTF MAN |
Holly Gram Em never WISE UP b datwaiting ur husband need na WEED.. try de COOK em FOOD wit WEED u go see ur husband go bcome correct G na u go THANK me later WTF MAN |
Holly Gram waiting CONCERN meme.... I BLA my WEED so Good dat MAMA CHINELO SAVED my number or control wit.... HELL FIRE ZUZUKI LAND is FAR but wen you HIGH MAMA CHINELO WEED it becomes NEAR WTF MAN |
Holly Gram P TAKWA my city....AMABOBI D MANCHI... OIL MONEY... LAND MONEY... TENANT MONEY... AMABOBI my own na to just relax 4 my AP de BLA my WEED 24sc wit my KALA by my side... WTF MAN |
Holly Gram As e don be like dis NOWI hope say una go CELEBRATE wit enough WEED, at least 4 abobis Dem wey go show up... any ways. congrats WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZBetter identify ur matterz b4 e follow u reach house only d WISE will UNDERSTAND.. WTF MAN |
Naijaolosho2:Holly Gram I SWEAR DOWN brobut as it stands now I don HIGH INTOTO make I no go use HIGHNESS BLAST my own BLOKOS WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZWTF MAN |
Holly Gram AMABOBI D MANCHIBcus of 1k RUBBERZ OHHHH NOOO MAMA CHINELO WEED don SCATTER my brain.. I need BLAST pesin wit my old KALA.. waiting de sub SELF WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI D MANCHIBcus of 1k RUBBERZ OHHHH NOOO MAMA CHINELO WEED don SCATTER my brain.. I need BLAST pesin wit my old KALA.. waiting de sub SELF WTF MAN |
Holly Gram WAITING I just de READ thru out today naaa..Na 2much WEED abi na waiting... Na to BLAST dat MANCHI BLOKOS wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right YANNSH.. WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEEMake una give me LOCATION I need BLAST dat MANCHI BLOKOS wit my old KALA.. BLAST d BLOKOS from d left angle so dat EVERYTHING go SCATTER WELL WELL.. waiting de worry some people NAAAA... some people go just de, decide to open SHRINE and call Dem self BABALAWO and u go see 1 mumu go find am go and ANYTHING wey em tell d mumu, em go do am wit out tinking.. if no be say CHILDREN PLENTY 4 outside for my AMA, Na to BLAST like 3 BULLET 4 AIR... WTF MAN |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..Na to USE anoda ACCOUNT COLLECT plenty RUBBERZ from d useless loan company den zoom Dem.. WTF is Dat I mean WTF MAN |
Holly Gram R.I.P TO D DEAD.. D way dis RUBBERZ of a tin de DRIVE MANCHIS.. RUBBERZ go COME... Guys no 1 HUSTLE LEGIT again... some guys though.. BANIS NKO.... Dem 1 FOLLOW who de DRIVE Benz.. ZUZUKI LAND is FAR but wen you HIGH MAMA CHINELO WEED it becomes NEAR.. FOLLOW who KNOW ROAD but SHINE ur EYES or Dem go SHINE am 4 u... real matters bro WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI D MANCHIMake una Bring dat useless MANCHI come my ARINA make I BLAST em BLOKOS... make una Bell me come una AMA make I come BLAST em BLOKOS wit my old KALA Na to BLAST em BLOKOS from de left angle so dat EVERYTHING go SCATTER WELL WELL.. WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI D MANCHIMake una Bring dat useless MANCHI come my ARINA make I BLAST em BLOKOS... make una Bell me come una AMA make I come BLAST em BLOKOS wit my old KALA Na to BLAST em BLOKOS from de left angle so dat EVERYTHING go SCATTER WELL WELL.. WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEEFREE EM OR FREE D KUSH... waiting pesin 1 come de HIGH if una de HIDE Dem KUSH.. As I de here so, I don BLA like 15 KUSH and will still BLA more by God's grace.. I don't trust Dat KUSH in d HANDS of NDLEA... Abeg make I KIP my KALA well b4 I go use HIGHNESS BLAST my own BLOKOS.. WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
youngreezy:Holly Gram Amabobi I go Bell u.. if na WhatsAppBOOGY MAN no de do WhatsApp and I no fit Bell u wit my own controller. another of my MANCHI go Bell u and u go show. ZUZUKI LAND is FAR but wen you HIGH MAMA CHINELO WEED it becomes NEAR WTF MAN |
youngreezy:Holly Gram drop ur own make I Bell u now now |
youngreezy:Holly Gram amabobi show 4 umuohia round about station.. if u don cap der. reason meWTF MAN |
youngreezy:Holly Gram capain capin no fit full basket but......If u make me CAST my self bcus u 1 form Hitman.. amabobi u go COLLECT am WOTOWOTO.. I hope say u no who Dem de call AGWO TURU EMBE since ur area no too far... make u ask well e no go take 3sc for him to give me d LOCATION to ur AP abobi make u cool down ask of Nowish BOOGY MAN b4 u start de form hit man... ZUZUKI LAND is FAR but wen you HIGH MAMA CHINELO WEED it becomes NEAR WTF MAN |
Holly Gram if u try FOLLOW me..Na so so GUN SHOT of KALA u go de HEAR Every morning... infact na d noise of KALA go de wake u up from sleep.. WTF MAN |
Bastard1stborn:Holly Gram ![]() how i one take knw d number of d room... na only MAD people de like do CALCULATION so u self fit de MAD too... WAITING carry u from ur own room to my own room.. we all MAD BRO WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 252 pages)
real matters on top real MATTERZ