₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,392 members, 8,445,274 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 06:08 PM

Toggle theme

Boogyman557's Posts

Nairaland ForumBoogyman557's ProfileBoogyman557's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 252 pages)

RomanceRe: I'm Tired Of Changing Relationships Like Underwear. What Should I Do? by Boogyman557: 7:40am On Jan 12, 2022
Holly Gram cool Start to de SMOKE WEED...



amabobi u go de alright...



u no go even de REASON BANIS again..



try de BLA like 4 or 5 WEED per day since u never too sabi... dat way ur EYES go de close Everytime...


u EYES go de b like pesin wey sleep de CATCH




WTF MAN
RomanceRe: How Do You Feel About African Ladies Who Post Like This On IG? by Boogyman557: 7:36am On Jan 12, 2022
Holly Gram cool I SWEAR DOWN I feel like to BLAST der left YANSH wit my old KALA..



or BLAST der left BREASTT wit my new KALA..



WTF MAN
RomanceRe: What's The Possibility Of Getting Pregnant Without Penetrative Sex. by Boogyman557: 7:34am On Jan 12, 2022
Holly Gram cool which kind MATTERS b dis 1..



WTF MAN
CrimeRe: I Only Checked Her Private Part With My Fingers – Man, 43, Caught Over R*pe Says by Boogyman557: 7:32am On Jan 12, 2022
Holly Gram cool way d MANCHI




I say way d MANCHI...



I need BLAST em BLOKOS wit my old KALA.


I SWEAR DOWN I need BLAST dat MANCHI BLOKOS from left angle so dat d BLOKOS go SCATTER WELL..



WTF MAN
RomanceRe: Biggest Nose In Africa (photos) by Boogyman557: 7:29am On Jan 12, 2022
Bastard1stborn:
AT psych home bro
Holly Gram cool e fit be true Sha


BCUS I don JAZZ in dat unit b4 wen man been de more HIGH on COC....
WTF MAN
CrimeRe: Soldiers Who Beat Up A Police Traffic Warden In Ibadan Arrested (Video) by Boogyman557: 7:24am On Jan 12, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ


WTF MAN
CrimeRe: The New Dimension Of Ritualism. by Boogyman557: 7:22am On Jan 12, 2022
Holly Gram cool no be today TINZ like dis begin happen..


it 4 us to LEARN...


WTF MAN
RomanceRe: What Exactly Is Your Spec When Choosing A Boyfriend Or Girlfriend? by Boogyman557: 7:12am On Jan 12, 2022
youngreezy:
nigga you're fucking stale,slawomir wannabe....e no fit you abeg
Holly Gram cool everybody wit der own street up bringing bro



if u enter P TAKWA jam me face face...



I no SURE sey u go fit CAPRISUN waiting u de CAPRISUN...



port Harcourt SLANGS no be 4 JUNZIN MANCHIS




No use ur hand take drag KUKUJEPI enter ur unit..


no CAST who no CAST u



no make me MEET AGWO TURU EMBE 4 ur matter..
bcus wen e go begin Hit u...


Dem go de talk say na ur village people while na u take ur hand find waiting no find u




WTF MAN
RomanceRe: What Exactly Is Your Spec When Choosing A Boyfriend Or Girlfriend? by Boogyman557: 7:06am On Jan 12, 2022
2braithe:
If you dey puff 15-25 parcel per day,you go soon kpai o.
Holly Gram cool only Jah knows man



WTF MAN
RomanceRe: Biggest Nose In Africa (photos) by Boogyman557: 7:04am On Jan 12, 2022
Bastard1stborn:
Saw you yesterday bro
Holly Gram cool were see me


which AMA wey u see me


me na night movement MANCHI ooo
RomanceRe: The Evil Snake I Killed by Boogyman557: 9:04pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool


SEE PEPPER SOUP oooo


AMABOBI YEEEEEE...


Abeg send me ur LOCATION make I bring enough WEED come...



No worry na me go arrange d PEPPER SOUP..


amabobi see BETTER food



if u NACK dis 1 and BLA WEED..


I SWEAR DOWN u go see Holly Gram...



ZUZUKI LAND is FAR but wen you HIGH MAMA CHINELO WEED it becomes NEAR


PITOTO PILOLO MANTOTO



WTF MAN
RomanceRe: What Exactly Is Your Spec When Choosing A Boyfriend Or Girlfriend? by Boogyman557: 8:56pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool


my spec Na...



Na girl wey de BLA WEED and she go Sabi ROLL WEED bcus sometimes na ROLLING of WEED de tire Me bcus I de KUSH about 15 to 25 WEED per day, depend on my PARA MOOD..



not to 4get




she go Sabi LOAD BULLET 4 KALA..


so as I de BLAST JUNZIN MANCHIS left legs wit my OLD KALA, she go de LOAD BULLET 4 my new KALA..



WTF MAN
RomanceRe: Braless And Pantless Beautiful Slay Queen Twerking: Video Got Nigerians Talking by Boogyman557: 8:52pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool


waiting CONCERN me

I BLA my WEED in PEACE



Na PESIN wey never see KUNTUS b4 de WATCH NONSENSE..


Make she no let me know her LOCATION


Na to BLAST her left YANSH with my old KALA make everybody rest



WTF MAN
CrimeRe: Hip Hip Huray Black Axee And Vikings Finally End Their Cult War In South Africa. by Boogyman557: 8:48pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ


I BLA my WEED in PEACE and kip my KALA close by..


ZUZUKI LAND is FAR but wen you HIGH MAMA CHINELO WEED it becomes NEAR..


PITOTO PILOLO MANTOTO


WTF MAN
PoliticsRe: Umahi Advises Ohanaeze To Stay Away From Partisan Politics by Boogyman557: 8:44pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
PoliticsRe: Shonekan: FG Orders National Flag To Fly At Half-Mast by Boogyman557: 8:43pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool WTF MAN
SportsRe: Nigeria Vs Sudan : AFCON 2021 : 3 - 1 On 15th January 2022 by Boogyman557: 7:25pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
PoliticsRe: Kingsley Moghalu Supporters Meet In Rural Kogi (Pictures) by Boogyman557: 7:24pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
SportsRe: Kelechi Iheanacho Fires Super Eagles To Group D Win (Photos) by Boogyman557: 7:22pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
SportsRe: Leicester City Celebrates Iheanacho's Winning Goal Against Egypt by Boogyman557: 7:14pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool WTF MAN
RomanceRe: Biggest Nose In Africa (photos) by Boogyman557: 7:10pm On Jan 11, 2022
phenzy:
You no go mind blast him nose with your old KALA
Holly Gram cool


D MANCHI na cool guy Na...


I fit just de SAVE EXTRA BULLET 4 em NOSE..



AT LEAST like 15 BULLET fit enter INSIDE, in case BANTER happen and BULLET finish 4 my KALA, na to remove d 15 BULLET from em NOSE LOAD 4 my KALA



WTF MAN
RomanceRe: Virginity At 25! by Boogyman557: 7:05pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: Why Don't Women Feel Effects Of Stds? by Boogyman557: 6:59pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool

make I LITE UP my WEED and listen to ENGLISH..


WTF MAN
RomanceRe: Pre-wedding Picture Of An Old Soldier And A Young Lady Of Nigerian Army by Boogyman557: 6:55pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool


KALA JAM KALA.


abeg I go like COME spend WEEKEND 4 una AP..



So I fit de LOAD BULLET 4 my KALA for free..



Even teach una how to BLAST some JUNZIN MANCHIS left leg wit una own KALA



WTF MAN
RomanceRe: S by Boogyman557: 6:52pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool

70yrs OLD MAN!

U NO 1 GET SENSE!


NA EXPRESS U DE GO oooo


I BLA my WEED in PEACE


WTF MAN
RomanceRe: Biggest Nose In Africa (photos) by Boogyman557: 6:47pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool NaSo man


Some MANCHIS get small BLOKOS.


some MANCHIS get big BLOKOS.



Some BANIS get small BREASTT.


some BANIS still get BIG BREASTT.




amabobi everybody with der OWN MATTERS..



Dis LIFE no just balance



So I BLA my WEED 24sc and kip my KALA close by..



WTF MAN
RomanceRe: God Bless Me With A Baby Girl - Kizz Daniel Prays by Boogyman557: 6:42pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool real matters


Na Nigga me NEED ooo


So dat we go de BLA WEED together.

Even de do COMPETITION of who BLA WEED PASS


WTF MAN
PoliticsRe: Relief As FG Releases Over N13 Bn For Construction Of Umuahia-Ikot Ekpene Road by Boogyman557: 6:37pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: She is working but always asking me money. by Boogyman557: 5:57pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool

70yrs OLD MAN!

U NO 1 GET SENSE

NA EXPRESS U DE GO!


WTF MAN
RomanceRe: The Girl I Meet 2days Ago by Boogyman557: 5:55pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool

70yrs OLD MAN!


U NO 1 GET SENSE

NA EXPRESS U DE GO oooo

ZUZUKI LAND is FAR but wen you HIGH MAMA CHINELO WEED it becomes NEAR

PITOTO PILOLO MANTOTO


WTF MAN
RomanceRe: Ridiculously high Bodycount by Boogyman557: 5:51pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool waiting CONCERN me


My own na WEED COUNT


WTF MAN
CrimeRe: Black Axee Vs Vikings Tears Everywhere As One Is Buried PHOTOS by Boogyman557: 5:46pm On Jan 11, 2022
Holly Gram cool All D GRA GRA, ALL d WHO GOES U..

R.I.P TO THE DEAD..

GAME is NEVER a PROTECTION.. Amabobi No CULT JAZZ PASS, No CULT STRONG PASS, No CULT JUJU PASS...

People Dem wey CARRY am 4 HEAD in doz DAYS, Dem de 6ft and MANY go STILL join Dem but I no PRAY so..

GAME wey u go JOIN and u no go get PEACE of MIND. U no go fit de one PLACE or even WALKER freely for ROAD, Ur house self u no go fit stay.. Na only wen ur Gs Dem de wit u, na dat TIME u fit feel SAFE, which is not even 100% SAFE...

amabobi no Gain in it.. LAS LAS u go see BANTER, LAS LAS u go still FIGHT and dat FIGHT or BANTER fit b ur last...

If u no COME, u no go KNOW and if dem no Tell u self, U no go fit SEEM..

WTF MAN

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 252 pages)