Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 252 pages)
Holly Gram I don off my WEED!Kunle! bring my old KALA come for me.. PESIN left leg go DROP 4 GROUND today.. Abeg make una drop better location! I one LOAD BULLET 4 my old KALA now.. Na to BLAST BLAST the useless MANCHI of a father left leg DROP 4 GROUND then use my new KALA take BLAST BLAST em BLOKOS from the left angle side so that em BLOKOS go scatter WELL WELL! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
udofia234:Holly Gram for genuine prophecy or answer..Make ur friend bring the following items: 1... 1 garri bag full of RAW WEED... 2. 5 bottles of hot Gin. OGOGORO.. 3. 500h into 7 because I go need NACK ASHAWOO dis dis dis weekend.. 4. Big BREAD.. about 7 big BREADS, to use chop beans after smoking WEED.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram To marry don cost..Tinz don cost 4 dis useless CUNTREE This CUNTREE no easy on us men.. Everything don cost for SMALL MARKET and main MARKET... The matterz plenty... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram U or ur friend..Make KALA no reach ur left leg ooo LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
... |
Holly Gram real matters on top real MATTERZ..LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
Holly Gram My Gee!JAH don bless u wit ur own delay BREAD.. Na for u to prepare better PEPPER SOUP.. Buy better WEED or I fit press all my WEED together and JAZZ in ur area.. waiting I need na location.. Make sure say u buy better HOT GIN to use step TINZ DOWN.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
Holly Gram LIGHTING up my WEED while I wait..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram SMOKE WEED and ur INSPIRATION and MOTIVATION go change...LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram True MAN!Also WEED 1st b4 ASHAWOO LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram As CUNTREE be.. u still de give ASHAWOO flight money!Na my old KALA I go use BLAST BLAST this useless man left leg drop for ground b4 people go begin ask us waiting happen! WAITING DE WORRY U! 70yrs OLD MAN! NA WEN U GO GET SENSE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram how can u sleep wen u decided to quit the most important tin that gives man JOY after WOMAN!Better go grab that WEED man! WEED is my INSPIRATION and MOTIVATION WEED is my LOCATION and RELOCATION WEED is the PREPARATION to my EXAMINATION WEED is the CALCULATION to my EXAMINATION LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram R.I.P TO D DEAD...WTF MAN! |
Holly Gram As u see me so.. I no sabi handle dat kind tin.. E get one mixture wey we de call NACK AM.. OGOGORO mix with URINE and RAW WEED then leave it for one week, after one week, u filter and drink but u drink wit a table spoon ooo The 1st day wey I try dat tin.. NaSo my PREEK just stand like STANDING fan, my waist begin dance MAKOSA and shoaling monkey dance.. NaSo I run enter bike and JAZZ in ASHAWOO house.. The 1st ASHAWOO wey I NACK, that one chase me comort from room because I no gree release.. NaSo I carry my boxer for hand run enter another ASHAWOO room, That one still chase me comort, she talk say weda I one kill her on top 500h.. Infact all the ASHAWOO for that hotel come lock der rooms.. Chai na die be dis... NaSo I carry my boxer for hand run enter main road.. I stop bike, bike carry me go another ASHAWOO house.. my BLODA e no easy dat day oooo.. E be like say I still get the mixture for my phone.. see picxx below.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Market price don reduce...If u know, u know.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Buy WEED and SMOKESMOKE like 3 raps of WEED.. WEED gives INSPIRATION.. WEED gives MOTIVATION.. Try it man.. Na u go thank me later.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
... |
Holly Gram Send me her number and all will be well..PEACE BE UNTO U.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
[quote author=ucheszona post=117292797][/quote]Holly Gram Which ever way na WAY..May JAH see u thru.. WTF MAN! |
Holly Gram These days music producer don't stick to just music production alone, especially the up coming producer with no body or family to back them up..U can try adding being a DJ (DISC JOCKEY) or a HYPE MAN or MC or a PHOTOGRAPHER that way u can be getting daily jobs and also advertize ur production work while going out for ur daily jobs.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
Holly Gram This kind food na to SMOKE better WEED b4 u eat am...After u don SMOKE like 5 raps of WEED, ur EYES no go clear well to see waiting u de eat! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
Symphony007:Holly Gram Ur blood 2 de hot, calm down..I never NACK ASHAWOO for ojodu but ikeja computer village, plenty ASHAWOO house full der.. inface der na the headquarters of ASHAWOO house.. Although I know no the names of the hotels because na mostly night I de JAZZ in der.. and most of the street, I know no der names because am not a Lagos boi.. Maybe if I go der dis week, I go make enquiry for the street names for that computer village.. WTF MAN! |
FuckYou:Holly Gram lols..My Gee! anyway na way but believe it.. PESIN ENLARGEMENT de and it works wen u go thru it the native way.. Waiting English medicine no fit do, native Medicine go do am... I also have my remedy for lasting long on bed.. Buy big bottle of OGOGORO, mix URINE inside and RAW WEED, leave it for one week, after one week, u filter and drink but drink wit a table spoon and only one spoon.. the day way I try dat tin... NaSo my PREEK just stand like STANDING fan.. my waist begin to dance MAKOSA and shoaling monkey dance.. I gats run JAZZ in ASHAWOO house.. The 1st ASHAWOO wey I NACK, I no gree release.. na chase she chase me comort from room, NaSo I hold my boxers for hand run enter another ASHAWOO room.. that one still chase me comort because I nearly kill her wit FUVK.. infact all the ASHAWOO for that hotel come lock der rooms.. I gats run enter bike and JAZZ in another ASHAWOO hotel.. e no easy that day ooo.. I still get the picture of my mixture below.. WTF MAN!
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 252 pages)
I don off my WEED!