Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 252 pages)
..... |
Sonicroyel:Holly Gram ohh boy, u be witch ooo and I de play DEATH BED by erigga as I de BLA my WEED..WTF MAN! |
jogsman01:Holly Gram my Gee!I de fine ooo.. WTF MAN! |
.... |
Holly Gram That is y e good to carry ur own KALA..Any police man wey go try dis NONSENSE wit me.. go collect BLASTING.. As u de raise ur hand up, naso I de lot out my old KALA. Na to BLAST BLAST ur left hand drop 4 GROUND.. The next tin, na to run b4 people go begin come out! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Na dis kind men de make me BLAST PESIN left leg wit my old KALA 4 FREE!LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Na people like una de make me BLAST PESIN left leg wit my old KALA 4 FREE!Advise.. Try make money for this Life, to avoid NONSENSE! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Nigeria is a corrupt CUNTREE..No dis and No peace! Them go share am for der oga at the top.. They will sell it and make der money, they will distribute some to the street gangsters, AKA BOOGYMEN them.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Very simple..1. just get better phone, girls are more concerned about the kind of phone u use.. 2. make sure sey ur house make SENTENCES and make sure sey na self-contained not one room.. 3. make every tin de ur house, TV, GoTv, better bed, Pop light, fridge and enough fruit and drinks inside the fridge. one cartoon of indomie for kitchen, make ur shower de work.. 4. No put any chair for ur house.. 5. get her number and take a picture or video of u in ur house, post it on WhatsApp status or send it to her by mistake.. Na she go begin ask u all the necessary QUESTIONS wey u de die to hear... waiting make u tink say YAHUU bois de leave der ugly parent house and go lodge for hotel for weeks n months.. girls of dis generation no de use eyes see flashy tinss.. Them go use ur house take shoot TIKTOK videos.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Nice 1..I fit come supply WEED for una, to kip una JINJA going.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
.... |
Holly Gram Any useless police man wey go try dis NONSENSE wit me..I SWEAR DOWN.. As u raise ur left hand up, naso I de lot out my old KALA from my pocket.. na to BLAST BLAST ur left hand drop for ground.. The next tin, na to run b4 people go begin come out.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
.... |
... |
...
|
.... |
.... |
.....,, |
....i |
.... |
.... |
.... |
Illegal1:Holly Gram lols..Ur body system no de used to drugs be that.. WTF MAN! |
.... |
Holly Gram SPIRITUAL tinz and tinz are involve..it's only those that walks the path of the hidden CALABASH can understand... I can help u but I don't want to involve my self since I don't know u and have not seen u in PESIN.. I hope u get the help u need.. PEACE BE UNTO U.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Buy tramadol..Although the tin don cost now because of the ban.. Those aboki wey de sell for street, them de sell am on CODE.. Meet them and buy tramadol 100mg.. Take like 10 tablet.. Ur PREEK no go see breathing space to rise and SHINE.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.... |
Holly Gram Use the house take collect LOAN from bank..PEACE BE UNTO U.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 252 pages)
ohh boy, u be witch ooo and I de play DEATH BED by erigga as I de BLA my WEED..
how have you been, my friend