Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 252 pages)
Holly Gram Arab men, der PREEK de small well well dats y dem de like underage girls!make una show does useless MANCHIS der face so I fit go hunt dem wit my old and new KALA, I no one BLAST another PESIN left leg by mistake! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram If them born u for this CUNTREE, Na the biggest SCAM b dat!My next life, I need come out for Mexico or JAMAICA.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram That camera man go don de LICKK em tongue as em de SNAP dat picture!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram CUNTREE don CAST big time! STREET self don CAST big time! I de my BUNK de BLA my WEED! Wen BABA God finally come, Em go carry me go heaven. Em fit use me as bouncer for the heavenly GATE! Na to bring OUT my old and new KALA, then wait for all this dog FUVKERS to come! LITE UP my precious WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Video it wit ur camera phone or I don't believe!LITE UP my precious WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram The 1st to comment guy said it all..LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Na real matters u CAPRISUN 4 here!Does too useless niggaz for up.. Na better THUNDER go FIRE Dem! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram waiting CONCERN me!By then I go don lap for MEXICO or JAMAICA wit my WEED brothers! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Wen will u STOP smoking WEEDThe Las time wey one of my church friend ask me that question, I nearly BLAST BLAST em left leg wit my old KALA! LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram CUNTREE don CAST! STREET don CAST! GENERATION don CAST! My KALA and my WEED is all I have! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram THUNDER FIRE ENGLISH!THUNDER FIRE ENGLISH WELL WELL! LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram I just de BLA my WEED for here!my KALA de close to me... Anybody wey loose for dar fight, Na to use my old KALA take BLAST BLAST em left leg DROP 4 GROUND! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram The BANI make SENTENCES Shar..Man shall not live by Coca-Cola Alon, u gats enjoy fanta too! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Fuckaniza:Holly Gram dis my fuckaniza of a friend!My Gee! I de ooo... Na street hustle ooo.. Man gats hustle for money to take buy WEED and NACK ASHAWOO! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram SOLDIER go SOLDIER come, barrack still remain!ASHAWOO no de retire! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram My Gee!U deserve ODOGWU BITTERS for this topic! Na THUNDER go FIRE U! I SWEAR DOWN.. this MATAYANCE don de pain and SCATTER my head pan since! MUMU MEN everywhere! As I de here so, I no even know how that tiktok app look like.. Any MANCHI wey I go jam and I see sey, em de MUMU wit tikok for my front.. I SWEAR DOWN.. Na my old KALA I go use BLAST BLAST em left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask us waiting happen! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
makavellidon:Holly Gram I feel u my Gee!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram WEED!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
makavellidon:Holly Gram My Gee!I dey oooo U no sey CUNTREE don CAST big time and STREET don CAST big time! Man gats hustle for money to take buy WEED and NACK ASHAWOO! I just from ASHAWOO house de JAZZ back now! Na ASHAWOO house I lap since morning. I de my BUNK now.. the weather Cold well well, Na WEED I de BLA now... LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZLITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZEVERYBODY wit der OWN MATTERS abeg dis cold 3much.. Na me and my WEED and 3 sachet of HOT GIN de fight for here! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I go MARRY her, still MARRY her mother join BODY!LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram since wey ur Disco LITE de ON, u no use am do better Tin..Now ur village people don OFF ur Disco LITE.. Make una beat beat energy drink comort for her BODY! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 252 pages)
Arab men, der PREEK de small well well dats y dem de like underage girls!