Forum Games › Re: One-word Association by cbase: 3:34pm On Sep 11, 2008 |
why? |
Jokes Etc › Re: Stand Up Comedy For A Nairalander! by cbase: 3:32pm On Sep 11, 2008 |
Aba n Alaba, Dem Igbo boys  |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by cbase: 3:32pm On Sep 11, 2008 |
so Tyty, Ur Yummie don dey lie, shey? beta tell me which medication u use, i hold ur life history  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 3:30pm On Sep 11, 2008 |
eh  , na malayria symbol/ sign for help |
Forum Games › Re: One-word Association by cbase: 3:29pm On Sep 11, 2008 |
stay |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by cbase: 3:29pm On Sep 11, 2008 |
confussion + stammerer = (Okoro) Gab Pikin  |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 3:27pm On Sep 11, 2008 |
shey una carry Mama J give me, wetin una expect, u no no say, bad manners corrupt Good behaviours  |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by cbase: 3:25pm On Sep 11, 2008 |
half Imbe n a chronic Stammerer |
Forum Games › Re: One-word Association by cbase: 3:24pm On Sep 11, 2008 |
welcome |
Jokes Etc › Re: Funny Fotos By Equlibrium by cbase: 3:23pm On Sep 11, 2008 |
i dont want her too n my own schedule, worst comes to worst, i prefer Mama J, at least, she still beta pass Gab |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 3:22pm On Sep 11, 2008 |
i saw one red thin drop  |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by cbase: 3:19pm On Sep 11, 2008 |
yeye boi  , i hear say u don soffer am b4, wetin u use cure ur own? |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by cbase: 3:18pm On Sep 11, 2008 |
e neva stop?, oya fart, u go feel beta  |
Forum Games › Re: One-word Association by cbase: 3:17pm On Sep 11, 2008 |
53-posts |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 3:16pm On Sep 11, 2008 |
who said what?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 3:15pm On Sep 11, 2008 |
see ur life |
Forum Games › Re: One-word Association by cbase: 3:13pm On Sep 11, 2008 |
cbase  |
Jokes Etc › Re: Funny Fotos By Equlibrium by cbase: 3:13pm On Sep 11, 2008 |
ask Tufe  |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by cbase: 3:10pm On Sep 11, 2008 |
go take1 cup of water, e go subside  |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by cbase: 3:08pm On Sep 11, 2008 |
everydays, alway confused  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 3:07pm On Sep 11, 2008 |
ike nsi |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by cbase: 3:07pm On Sep 11, 2008 |
no just carry dat ur stammering come hear oo,  |
Jokes Etc › Re: Funny Fotos By Equlibrium by cbase: 3:06pm On Sep 11, 2008 |
the thing don seal again?  , seriously u need do something 'bout dat fat |
Forum Games › Re: One-word Association by cbase: 3:03pm On Sep 11, 2008 |
Don-Jazzy |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 3:03pm On Sep 11, 2008 |
who's on her period, na Gab?  |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by cbase: 3:02pm On Sep 11, 2008 |
chai! na me be this?  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 3:00pm On Sep 11, 2008 |
ha he ha ha  |
Jokes Etc › Re: Funny Fotos By Equlibrium by cbase: 2:57pm On Sep 11, 2008 |
Yawa don gas for ur head oo, Tyty, she must hear am, trust her, she dey fly anyhow dis days, by the way, if u dey leave from 9am -9pm may dem begin report to ma caban too, from 9pm - 9 am in the morning wen u can take ova again  |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by cbase: 2:54pm On Sep 11, 2008 |
skfa1: hehe cbase whats up? 
This house is hot I need to take off ma clothe, I need fresh air. if u be F, ur welcome, comot everythin jo, but if yu get anything wey hang upside down, below waist, you beta keep those fucking clothes on  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 2:52pm On Sep 11, 2008 |
i no no, na by force  |
Forum Games › Re: One-word Association by cbase: 2:29pm On Sep 11, 2008 |
silly |
Jokes Etc › Re: Funny Fotos By Equlibrium by cbase: 2:28pm On Sep 11, 2008 |
since men scarce wetin u wan may dem do  |