Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 132 pages)
ha ha ha ha ![]() |
wan join, na tufe Rap Lyrics Title |
@dreday tank u for the wishes, No shaking, do what u gotta do, Shekpe Berekete @Tufe Nobody fit dey greedy hia, carry enof as u want, dat attachment wey Studio give u na confirm, the Chics dey room dey prepare, may dem dazzle una, dem go soon dey comot, If u see Gab, now u go stand. |
toilet |
wen KOKO n TOTO squeeze demsefs Baby Oil, comot |
dump her in Yaba Left, if it is Full, we try Okoko Rite |
Woman |
**Lights more weeds,. n Brings out more Crates of Beer for the guys n VIJU milk for the Gals, ** |
e try na |
Rappin? ![]() |
clem da rhyme masta |
it doesnt |
Majora |
no be Mykali, i dey refer to Ibkaye ![]() |
tnk u darling @Studio N Myk na d weed?, i thnk say una be Big boys, abeg no fighting for dis party oo, relax n shayo ![]() **continues dancing to the Music** Today is a happy day make u ask ursef oo, as u dey party all nite long Omarisha nwa di mma, nye m obi gi O kwa Naba NIa ife nile ge me, Ihe nka asogbue onwe ya___ |
clemcykul:Thnks Clem @Studio You be my guy any time any day, @Tufe Chai! my Guy, u be correct **collects the Ganga, n draws Long, n hands it back @Gab You no tell me say u sabi Pastry, i for don oda since, i like that KOKO icing, @Daniluv Correct bobo, You too go live long no be small @Lysaa Adanna, srry oo, I no tell u in time, but i no go leave that your kiss enta demorrage, infact u just dey do me tinini tinini @Romade tnks for d wishes dear baby, e go beta for u @Showbobo odas dey wish me Many happy returns u just dey wish me Death day, You dey Craze? Ezi ofia ![]() @Myk Dalu, my Guy, HIp HIp HIp, ---- CBASE ![]() Chai! My Guys n Ladies una don make my day, **Brings in Bags of Ganja, Drinks n Foods. Puts in a CD on the Home theater, n Music begins** If u dey smoke Ganja, Enjoy If na drink, abeg Shayo Big Belle's may una see food, chop Big things to big boys Big Boys for the Big gals, Evribody Enjoy CBase, is a year Older, All of Una wey wish me Good, Good go follow una, if u Yarn Nosense, Nonsense go be your Keske. ![]() Way Johnny, abeg Clem, bring rice give am, Wey Sammy, I never see am, Chioya Nko, don tell me this two fit miss this ma party, anyway sha, na Impromptu, but i no say them still dey come. *keeps Ganja out of reach of children* i don't want Children to slap them papa when them reach house. ![]() Thank u all |
Minora ![]() |
chai! |
eh eh, no, may una no try am oo, dat one no be Mama J oo, Chioya wey una give me fine pass dat thin wey una post here, ah ah, wetin be una own na, Rat go call Chioya, Pussy go call Chioya, even monkeys get mouth call am, na jealousy be dis ![]() |
ha ha ha , make money by fire by force |
I trust you na. Igbo gals, dem sabi point ![]() **begins singing** buy me dis, buy me dat send me money, send me credit |
i pitys u, wonders how u speaks these types of grammers, whts school did u went? |
**quickly leaves before the Fart starts** |
cant understands what u says |
mammysandals |
Okoro go deadly pass johnny oo, i pity NLD |
ur mama good sha, |
u is sick |
U get rope to tie her? |
Gbam |
hungry? or just tired? ![]() |
where is the Vehicles?, me i not walking ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 132 pages)




