Cbase's Posts
Nairaland Forum › Cbase's Profile › Cbase's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 132 pages)
Chai! Sam na u be this ![]() |
Malayria gal, u think say na malayria u dey ![]() |
crazy |
Begins to sing **give me d lighter, walatalaii smoke na d main thin** ![]() |
studio43:Praise God |
he ha ha u go fear na |
u wan may dis gal kpeme, eh! Oya go, after u comot may i go ![]() |
Usu, u wan fly for day? how u dey na? |
Got this from a friend, A rolling stone ……… na person push am. A stitch in time, …, dey prevent further tear tear. Birds of the same feather……… na the same mama born dem. One good turn……… na power steering be that. A bird in hand……, na Christmas chicken food be that. He who laughs last……, na mumu. Why him no catch the joke at the first time and laugh when other dey laugh? The patient dog……, Na hunger go kill am |
If dats what u want, but give ur Particulars to Opslag to hold for u, u wont be needin it ![]() |
Na small gal na, e no fit ![]() |
chai! |
take am easy with me oo, i hear say u be Faya ![]() |
ha ha ha ha , Malaysia gal sabi give gift oo |
Guage, my guy ![]() |
backyard?, only on one condition ![]() |
Chioya |
wetin dey shock u, abi u neva percieve body odour before ![]() |
u sabi pray? u think say na weed ![]() |
ask am abeg, |
lunch, my guy ![]() |
e go soon begin dey mumu, because dem call am darling, Oya make we dey look |
true talk |
see shit Tanker dey talk 2 |
Chai! munwa Cbase na me u talk say i dey Craze but if say i Daze i no go fit Bring u back to dis wonderful Race u have a very good dentition i bet it gets u a whole lotta recognition no wonder u just dey shine am so often and on. oh before i forget, ah, dis old age sef, if say dem dey rent am, I for since don put "To Let" Ur Name BTT, Reminds me so much of Fashola's BRT So na Siemens u dey use I just dey wonder which kind e go be but i trust u, u know how to cruize very well to the groove. My Friend u talk say u no go pretend oya tell me wetin be dat wey u dey fend let me see if there's a way i go try mend. dem talk say a friend in need true true be a friend in deed so tell me, don't kid. My guy, hold on, carry hope E no go tey, we go reach the end of the rope Na so e be for dat boy from Bayelsa wey dem dey call Timaya now e don dey hot like Faya dey sing Dem Mama ee, MMAYA Na true u talk, no be d end Me Just dey, till Then___ I still dey, When The Can, Cannot, The Cannot can Can |
u need am ![]() |
whistle your bla bla der |
and may dat same amadioha, unseal ur own, so u fit brush |
u carry ur fellow gal go tantalizer, abi u dey craze, or u no see oda bobos? ![]() |
@Clem just because i refused u, doesnt mean u should lie bout ma good looks ![]() @ chioya God forbid, me Papa Johnny, Tufiakwa. Chineke God no go gree give me dat kine punishment. If i have Body Odour, i wonda wht u will call dat wey dey ooze out, if u comot ur pant. abi u no dey wash down der? ![]() |
ask those, who carry u give me ![]() |
jumps n releases one on Gabbie |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 132 pages)






