₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,112 members, 8,448,738 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 06:28 PM

Toggle theme

Cdoffx's Posts

Nairaland ForumCdoffx's ProfileCdoffx's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 39 pages)

NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 1:06pm On Jul 24, 2013
MacCoka: shebi na d buildin dey xpensiv, dem no geh anyfin dere wey i wan buy. Aimoye commissioni
ah ma so be mo(ah don't say that again) everything in the mall are first of its type products from all manufacturing companies around the world(france, america, germany, china, britain even including our noble Nigeria)
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 1:03pm On Jul 24, 2013
banttieman: this one wey you dey beg. Your third leg wants to wander into my grand daughter's world at all cost abi? You don get F9
*mouth sealed on macCoka's request*
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 1:02pm On Jul 24, 2013
MacCoka: must u talk. Ehn?
i'm sorry sweetheart *kneeling down* i won't even say a word about him again. Ma binu(no vex) my sweetest dearie and my dearest sweetie
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:57pm On Jul 24, 2013
MacCoka: on dis basis,i hereby reject ur marriage proposal
sweetheart i de pray for him na. I say na old age go kill him.
Pls no reject the proposal o. And as for dubai wey you talk say you don go tire. Na the newly built most expensive shopping mall we de go. Na me go be the first person to commission am. So there's no way you would've been there before now my dear
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:53pm On Jul 24, 2013
MacCoka: no cry na,man up jor. U sef assure ma grandP dah u r a man,or is it garri u wan giv me ni
garri ke? Totofiakwa! Na the most expensive hotel for dubai our honeymoon go b, them no even know wetn be garri for there let alone serve garri.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:50pm On Jul 24, 2013
banttieman: Maccoka you hear this pear head?
wetn i do again i say old age lo ma pa e(na old age go kill you) i de pray for you now
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:49pm On Jul 24, 2013
MacCoka: *enters house*
macCoka no enter house na. Make i carry go shopping for dubai?
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:44pm On Jul 24, 2013
banttieman: 5 metres length and breadth, soft as silk, 0.5m high, made in belgium, pillows made from acoustic foam, adjusts briskly to make your spine comfortable. Lastly, best enjoyed when making luv.
..... Lo ma pa e
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:43pm On Jul 24, 2013
banttieman: I laff. So it's garri you want to be soaking when on honeymoon. Ha, life is so cruel to you sha. Maccoka, enter the house now.
*crying* macCoka you de hear your grandp now. I no want talk because you say make i respect him o *sobbing*
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:41pm On Jul 24, 2013
MacCoka: no no no na dat wan i no tolerate,y wud u refer to ma grandP lyk dat? If u want me u av 2 respect him. Shikena
point taken ma'am. I'll try to respect him
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:40pm On Jul 24, 2013
MacCoka: hehehehe,no mind dem jare GrandP mi,dem b yeye dudes
you fit abuse me, as pe we be you know now... But my brother sotenna no abuse him o. If he talk say make i no marry you again i no fit argue with him o
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:35pm On Jul 24, 2013
MacCoka: wich kain wayo? Y u no ans d questn i ask u? So u no kidnap me again ba,na alter u wan go,hehehehehe,d heart of man...
sweetheart mi, you know say when you too love person you no fit do am bad thing na to only threaten. No let that your old shaking grandp put sand sand for our garri o
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:33pm On Jul 24, 2013
obinoral: roger that.
na my sure CSO be that jare
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:32pm On Jul 24, 2013
Dimple how far now.
Brother Sotenna na that fine girl wey i tell you say i want give you be this o. She fine gan
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:30pm On Jul 24, 2013
MacCoka: beeni o grandP(yes o) its still dere. Dem no sabi anyfin
no let your grandp push you for trouble my darling macCoka. Make we just match go altar straight away and no problem for anybody
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:27pm On Jul 24, 2013
banttieman: Go and price crutches first. That's my advice. Maccoka, hope that black belt is still on your waist.
mtcheew na that one you want take scare me? Na romantically i go remove the black belt self.
Obinoral CSO sir, there is no cause for alarm. Everything is under control sir
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:24pm On Jul 24, 2013
MacCoka: iye emi na(u mean me). Hehehe,u wan kidnap me,hehehehe i laff o,u beta dnt try it or else
else wetn? when you and your grandp want do wayo for me. Abeg make we sharpaly match go alter straight away joor
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:21pm On Jul 24, 2013
banttieman: Oya demo nah. Enu o shey durella, enu o se o
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:18pm On Jul 24, 2013
banttieman: Where is the mad indian's left eye? You never serious about wife. Ja danu
no worry. We no even need wife again that one no mean say we no go do honeymoon with her. Sotenna abi na lie. Kidnap things
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:16pm On Jul 24, 2013
Sotenna: Cdoffx e be like say your wife to be want to test her husband friend. Lol!
leave her she and her grandp want de do wayo. We go kidnap her then we go come... You know now. Na then she go know
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:13pm On Jul 24, 2013
shawrygal: Hahhhahhahhahah, i go wound you.
je ko mo!(make you let him know)
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:12pm On Jul 24, 2013
MacCoka: ginni by force? Marriage proposal wey i neva accept.
e be like say na kidnap we go take end am. You know accept wetn after your grandp don collect many many things as bride price for my hand. No try am
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:09pm On Jul 24, 2013
banttieman: Good girl. Help me break cdoff's third leg.
hahahahahahahahahahaha till infinity. No comment
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:08pm On Jul 24, 2013
Obinoral i twale you o
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 12:02pm On Jul 24, 2013
banttieman: Na by force honeymoon dey sweet?
even your granddaughter go tell you say na by force
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 11:59am On Jul 24, 2013
MacCoka: so u want my GrandP dead,huh? Nw i knw ur kind
why would i want him to die but what about grandp wey want kill himself by jumping at my almighty co drill instructor
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 11:55am On Jul 24, 2013
shawrygal: Trust me sir,i will paralyse him completely. Lol
grin
shawrygal: Trust me sir,i will paralyse him completely. Lol
wa sere. I trust you jare. You remember that style you told me about na that one make you use paralyse him
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 11:47am On Jul 24, 2013
[quote author=MacCoka][/quote]ehn no tatoo him third leg o. That thing na detachable and na wetn we both de use be that as we be brothers. If you don tatoo am that means our honeymoon go dry o
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 11:41am On Jul 24, 2013
shawrygal: Let winnie catch you. Lol
shawry my able co drill instructor. Help me teach him lesson wey he never go forget for him life.
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 11:32am On Jul 24, 2013
banttieman: Yes. You will be served broken bottle and urine. Shebi you won chop.
baba God pls no give me children and grandchildren wey go poor so teh na broken bottle and urine them go do party when i don die o. In fact contract for aso ebi alone na 100million. Lolz
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 11:28am On Jul 24, 2013
MacCoka: wah r nw tryin 2 say? Ehn?
say something ke. Nothing o. But banttie you never put PREMIUM... Complete am yourself
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by cdoffx(m): 11:25am On Jul 24, 2013
banttieman: Shawry love, is the weather indirectly telling you to visit me? I've got a king sized bed. I hope I whispered enough for you to hear.
magun, magun, magun, magun... But wait! If grandpa die now that one no be thing of sorrow na, na party things. Carry on grandpa

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 39 pages)