Cdoffx's Posts
Nairaland Forum › Cdoffx's Profile › Cdoffx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 39 pages)
Obinoral i sight you o. My greeting goes to you. My brother Sotenna how was the night |
Sotenna: An atheist was seated next to a little girl in an airplane and he turned to her and said, "Do you want to talk?nice one bro |
banttieman: I'm picking beans. I cannot come and die.why na. Wetn macCoka de do wey she no fit pick beans for you. She's a spoilt girl |
MacCoka: gud mormor,shey instructor dey get partna 4 drillin niyes o. Its called leading by example |
MacCoka: u r soundin lyk dose RCF sistas in OAU,na so dem go dey shout,wnt let persn njoy d slipin.morning sweetheart mi. Actually i'm a Redeemed member to the core. So you shouldn't expect anything less. Same way it done in my school. Although i must confess i don't normally go. Pray within my own room |
banttieman: You must be a staunch Shango follower. How your nite?lolz. I no be Soyinka. My nite was gallant how you de |
mama J sup now how was your nite. Hope very cool. Banttie baba agba, ekun oko winnie, alapogun, gbo ara kiki ogun, ebora tin ba awon iya jeun. I twale you baba agba |
daddington: Hello guys, i am daddington. batch b 2013, posted to oyo state. if you are posted there, iseyin camp is very lively and fun but no such place for 'COLLABO' because the place is very tight. Check out: mammy, dining, clinic, kitchen & field, Na Gbooaa!sup daddington. Thanks for the info about the camp. Which school did you finish from and course |
You people no go get up abi. Will you common get up from your mats. Its time for morning drill. This drill is for both men and women. Now you're gonna pick yourself in pairs of one guy and one lady. The guy must make sure the lady complete the drill alongside with him and she must not fall, so you've to make sure you keep her on the rope all the way up whichever way you can.good luck to you all. On the double 1,2 go Make sure to resound the name of your partner loud and clear. *Shouting* macCoka oya na you be my partner for this o
|
Good morning to everyone. Its time for morning devotion. Wake up wake up. Its time for morning devotion. Good morning Jesus, God morning Lord... *Ringing bell* |
MacCoka: Geez! Ma eyez r red and itchy,cant luk @ my fne screen again cos its makin me av headache,ama c y'all 2mao. Gud nyt,gud mornisweet dreams my dearest macCoka i love you so much. Make sure to dream about me, okay. |
My lovely brother good nit and sweet dreams @Sotenna |
MacCoka: y u no warn am,where were u wen he kalld ma grandp "dubious",ehn?no vex he just de support him brother na. Just like your brother yemmy de support you too na |
MacCoka: he go,go search 4 am,we av "hangin garden of babylon,d pyramid nd odas,he'll bring d 7 2 naija.why trouble yourself with those things when i'm the 8 wonder of the world myself. Don't you know since |
hopeyemmy: Been a long weekend. Think I deserve some rest. Good night guys.brother me. Na you o. Have a wonderful night rest. Your head de there jare. O ja si |
MacCoka: am MacCoka. Ao dare u say ma grandpa is dubious? *whips im wit horse whip*macCoka na your brother in law to be you de whip with horse whip. That one i no de there if he do him own back o |
Banttie baba. I go don deliver all the demand at your backyard by the time you wake up tomorrow. MacCoka sweet i love you jare. Even if the list of demand reach from here to Ghana i go pay am all to get you. sotenna my brother you're thinking i want to use all the money we have to marry wife. Don't worry i'm making arrangement for more in flow of cash. |
Shawry my assistant drill instructor i hail you o. How have you been |
banttieman: I understand. That's why I want to dry those 6 packs with all I'm demanding for her handthat one no good o. Make we give her wetn she want exactly. So she go de satisfied na. |
Sotenna: Na because of Mackosa Bantty wan ofen oppice por my bruda head? Kai! Walahi me I go carry am for that nyarinya do suya.no worry my brother.i was at bank of America yesterday so enough money de to settle the bills |
banttieman: You will go and get the 0.01 in your husband's bed.correct one grandpa. In fact i go add 0.02 join to am. And as she want 6packs, she no fit chop am finish. But grandpa when you de hear shout no bother to know wetn de happen. I de show her wetn 6packs fit do |
Funpeter: Okay no wahala now dat too good nowkai na third leg sotenna de gym no wonder... Abeg make we go find the rat o Sotenna. E go vomit that thing wey e chop |
Funpeter you sure say no be you be the ifa whey banttie de consult. This things don de too much o. Na because say i love macCoka i for don run commot o. But don't worry i've ordered for all those things. Cockroach heart and the likes from shoprite they should deliver it by tomorrow |
banttieman: Yes, and the kidneys of a policeman that was fired untimely. And the left eye of a mad indian.sotenna abeg that police man whey de alws beat him wife for your neighbourhood. He go fit for this thing na. But my in law that other thing make we use money settle am now |
Sotenna: I don unscrew my own keep for my drawer before I come here now...you think say that one get spare?hahaha. I know say na detachable your own be na banttieman: You no fit.thank you sir help me tell her well well. MacCoka your grandpa don talk say you no fit ehn Sotenna: I don unscrew my own keep for my drawer before I come here now...you think say that one get spare?hahaha. I know say na detachable your own be na |
MacCoka: u geh 6 packs? Hehehehe. If i con say i no go marry u nko'macCoka if na 6packs in fact na 8 i get. Kai i strong kakaraka. Make i wrestle with sotenna for you. *Whisper to Sotenna* we go fix the match o |
banttieman: I need 50 bullocks for the consultation. You must provide them.that one small abeg i fit inbox am. I de think say you go talk like the rare third testicle of a man |
benzzyn wetn you still de look abeg go sleep joor. No be yo talk say you want crash now. I know no when you turn sosoliso, abi na dana |
Funpeter: them dey bribe ifa oo won ma pa ifa da u go fear fearabeg make anybody no bribe ifa o. MacCoka na my own o. Ehn ehn i de talk now o. Grandpa abeg make you no let them bribe ifa o. |
banttieman: I will consult the oracle first. Chill out.macCoka get ready your grandpa want consult oracle and e sure for me say oracle go stamp am say na me be the original man for you. Oya make you de pack your bags ready |
Sotenna: I fear only his walking stick.Sotenna you no say you be my padi na why i de tell you this o. He get something wey fit make man cripple o. No be those two legs i mean o. The third leg. You know wetn i mean |
banttieman: very good. I like you, I could be tempted to hand over Maccoka to you.na me only fit take care of her wella. Eni mo iyi jigi lan fi fun n. Toto se owe eyin agba. Funpeter. I hail o. My high in the air. Mama J you no old you just be chiefo of all the ladies |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 39 pages)