Cdoffx's Posts
Nairaland Forum › Cdoffx's Profile › Cdoffx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 39 pages)
MacCoka: aaah,Grandpa's fud,m nt eatin o,u wan make grandpa disown me ehnhe won't know who carried it joor abi his juju want tell him say na we chop am? Make we chop something ojare |
maeDiamond: haaaaa, na only u wan finish d fud?..... Lolfood wey no even fit reach me alone self |
maeDiamond: wowoooo.... Drop d pot, hmmmm heavy pot... Tnxs dearieme still never see any food o. Abeg MacCoka make we chop that rice wey i carry enter na one wey Winnie de cook for her husband na him i run carry. Abeg no let |
Sotenna: Guys make una join me as our ladies no wan bring food for us.you de enjoy o bro MacCoka make we take this hold stomach as maeDiamond don disappoint us. Creamy you fit take half spoon. No let am pass half o
|
Sotenna no de chop too much food. Help me serve him own here when the food comes
|
MacCoka: sure,u do av sumtin 2 eat,we r waitin 4 Maediamond oo,shes d cuk tonyti'm not gonna cheat you but i want make you eat big portion you no say as the drill instructor i'm entitled to largest share of food for more energy now. |
What about this one. Na the biggest wey i see for market be this o |
[quote author=Creamy_chi]dat too small nah...lol cant even feed half of d aus[/quote]make i go bring bigger one. Make i sharply enter market if i go see buy |
MAEDiamond where's the food na. Abeg serve for me and MacCoka for here. We de chop together tonight
|
maeDiamond: okay.... Mk i cook nwabeg cook am i don de find am tehteh self. This na opportunity o |
[quote author=Creamy_chi]have i missed anything guys pls keep me updated....frm the great citadel of learning,obafemi awolowo university,ur humble girl creamy_chi signing in....*8-)8-)[/quote]creamy come back here. Where you de run go again. We go evict you for this house if na like this you de do ehn |
yame014: bros...i hail you too o...how has being ur day?its been wonderful and glorious |
shawrygal: No.thanks jare |
Imanuelle: i forgive you .wetn happen then e DG |
shawrygal: Brother, i hear you Ooº°˚˚˚°º .no believe o shawrygal does this person looks like someone who big chest.
|
Sotenna: Immanuelle you'll definitely serve in a babalawo's shrine.na him go de ground roots and herbs for banttie because na him shrine he go serve go own |
Imanuelle: so you want pour sand for my garri ba?e DG why na. That one no fair o. Ah you wicked gan |
MacCoka: av dne d drill o *panting*good of you jare. You see now that its not something too hard to do |
MacCoka: i dint o.* runs 2 do d drill*good girl. Thats why i like you |
Sotenna: Give me McCoka?no worry na only bante he get and i don even get the antidote so no worry for you. Mind you helen don run go meet Pablo MacCoka i'm still expecting you to come for your drill since you turn my condition down |
banttieman: or witch doctorcorrect one but i think say na winch docta |
Imanuelle: he defeated both John Cena and the undertaker with both hands tied.haba you know tell me say na myself you want make i sign my death warrant. Abeg no mind him and sotenna o. I be one tiny looking guy o except say i get two silicon breast abi wetn them de call am |
Imanuelle: adjusts belt*****ah MacCoka no follow him enter that office o. I still prefer make those lion kiss your leg pass make him hit you with that thing ehn. Sotenna: My love forget issues. You never see that guy chest abi, the guy na Chaka Zulu Ohme no fit fight o and even self because you be my friend and wetn be your own na my own i go let you do whatever you want do to me na. As long as she also belong to me since wetn be my friend own na my own *wink* Imanuelle: adjusts belt*****ah MacCoka no follow him enter that office o. I still prefer make those lion kiss your leg pass make him hit you with that thing ehn. |
I de hail every housemate o. Names too much to mention and make you no talk say i de partial so i greet everybody together |
banttieman: Face the drill squarely. No koboko here?abeg help me whip her bottom jare. But banttie no cripple o. I no go fit drill your granddaughter again o Immanuelle na inside office you want give her imu ni ti o |
MacCoka: hmm conditns 2 seat wit Imma 2 gist me abt ao lyf was b4 christ wile i watch evrybdy doin d drills,RYT? I ACCEPT.*frown face* thats not the condition, the condition is we'll be eating in d same plate everyday Mama J Alright but you're not holding tight enough enough na, i don't want you to fall o. sotenna if you kill me cos of helen she still go run follow another guy go Akwa ibom. Make i give you maccoka jare |
MacCoka: morni gran, gran pls tell Cdoff dah i dnt wanna do no drill *sad face*why na and you know say your grandpa na babalawo(herbalist) small time now he go de use bante pursue me about |
shawrygal: Good morning. I just woke up but i feel like sleeping back becos of this early morning cold. Maybe after the drill, i will get better.hey dear sorry about the cold. Just do the drill i promise you that you'll even need 10split AC to cool you down |
Helenqollinz: Sotenna,gud mornin my luv.Its Codffx.He said gud mornin 2 u b4 i could hail u.helen na so you hate me. When you know say police self wey don chop training no fit stand sotenna not to talk of me wey no get any power |
Sotenna abeg helep me show banttie the rope bridge for today's drill. He don de change to sport mode already |
MacCoka: ah ahn,its unfair o, on top drillokay we can settle this on a condition i'll give. Do i give you d condition? |
MacCoka: Wich BB pin,cant u c dat he's olda dan my granpa. Hes bin alive b4 christ was born sef.if you've watch justice league you won't be surprised. He's the notorious vanda salvage in Justice league |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 39 pages)
pls keep me updated....