₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,244 members, 8,449,391 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 05:32 PM

Toggle theme

Chokolee's Posts

Nairaland ForumChokolee's ProfileChokolee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 27 pages)

Jokes EtcRe: Yes Or No Reloaded! by Chokolee(m): 9:10am On Sep 17, 2012
Yes!*fresh frm weekend*
Do u like sleeping till 7am?
Jokes EtcRe: This must be a Miracle by Chokolee(m): 3:33pm On Sep 16, 2012
Chai!! Dat must be a miracle!
Imagine Nollywood movies not having watch out 4 part 2!
Jokes EtcRe: JOKE Contest For Viewers Choice I Challenge BG, Bunmiogun, Larride by Chokolee(m): 3:12pm On Sep 16, 2012
@bunmioguns....u re good!!nice jokes
Jokes EtcRe: Yabb!!!yabb!!! by Chokolee(m): 11:54pm On Sep 14, 2012
MuhMubRaj: ode,chokolee na hausa word for spoon
....
Dat na 4 hausa pipo..no be hausa i be!! !! U hear?#Gud!
...
MuhMubRaj: ode
....wetin^^^dis word mean??
Look at this...
MuhMubRaj: Remember its yab,not insults.
....na yab be dat?? Abi u dont knw dey difference??
MuhMubRaj: ode
..This is not yabbing to be..
MuhMubRaj: ode
....
....
Well well well on this note..since the poster violated the laws he stated himself without any provocation from any angle...
I hereby pronounce this thread closed...
#Poster below me, should be ready to recieve more of the insults...cos the OP spoilt the fun we were about having!!! Over and out, Gbam!!
....
Jokes EtcRe: Yabb!!!yabb!!! by Chokolee(m): 11:18pm On Sep 14, 2012
MuhMubRaj: spoonhuhna your name??park well abeg!
....
Lol..how spoon go be my name?? Na plate u be?? Abi pot
Jokes EtcRe: Yabb!!!yabb!!! by Chokolee(m): 10:26pm On Sep 14, 2012
Buh ^^^ seriously...wia u carry u name frm...besides...how u go mix capital letters wit small 1ce...lol..na wao
Jokes EtcRe: If You Have Read This Before, Abeg No Vex by Chokolee(m): 9:25pm On Sep 14, 2012
Lagusta: Lafta, the best medicine grin

Kudos to u guy!!!!
....
Lagusta-lagusta...lol...na babe be de OP oo..no be guy#nd u don chop o,abi no be hunger?
Jokes EtcRe: If You Have Read This Before, Abeg No Vex by Chokolee(m): 7:43pm On Sep 14, 2012
lol
Jokes EtcRe: Starcomms Network Wahala Within Futo by Chokolee(m): 7:42pm On Sep 14, 2012
Shuoooo....4 joke section?? ?? ?? Chai..dis world wan end!!..infact phone section dis way
===>
NYSCRe: Landed For NYSC In ZAMFARA!!! by Chokolee(op): 7:34pm On Sep 14, 2012
Vincent 4: Was finally redeployed from dat land of death
....
U re wrong sir!! Its not a land of death!!
....
teteyaks: am in Gusau, am so enjoyin zamfara
....
*Wow*Me too...we all aving fun here...zamfara is not as feared sha..u in a sec. schl or ministry/parastatal?
Jokes EtcRe: Yes Or No Reloaded! by Chokolee(m): 5:29pm On Sep 14, 2012
Yes!*atleast small na*
Did u drink ur usual 2day?
Jokes EtcRe: What Is NEMESIS by Chokolee(op): 5:21pm On Sep 14, 2012
larride: Sharap dia. Old joke.
....
kk sir! Post ur own new 1 abeg...4hia o..see ya pot belle

Jokes EtcRe: What Is NEMESIS by Chokolee(op): 9:48am On Sep 14, 2012
vikas11233: Lol, where do you find them, awesome post.
....
Tankq
Jokes EtcRe: 'wetin Concern Them' by Chokolee(op): 9:43am On Sep 14, 2012
Wetin concern ^^^ wit knowing road?
Jokes EtcRe: Yes Or No Reloaded! by Chokolee(m): 9:35am On Sep 14, 2012
Yes!*na wa 2u ooo*
Buh do you think its a decent thing 2 say online?
Jokes EtcRe: 'wetin Concern Them' by Chokolee(op): 9:25am On Sep 14, 2012
Wetin concern man wit shakara..na woman get am
Jokes EtcRe: What Is NEMESIS by Chokolee(op): 7:34am On Sep 14, 2012
A Prostitute Died Of AIDS. Her GrandMa Went 2
Pack Her Clothes n Saw G-String Pant and Was
Shocked, She Said,"Dis AIDS Bad Ooo. See As e Chop
Her PANT Remain Like Dis tin o"
Jokes EtcWhat Is NEMESIS by Chokolee(op): 7:33am On Sep 14, 2012
*NEMESIS is wen u submit ur
answer sheet wit ur expo
inside...
RACISM is wen a white iphone
costs more than a
black one... LONG THROAT is wen u take a girl
out on a sunny day
& she orders 4 a hot plate of
pepper soup...
A WITCH is dat girl dat eats
nkwobi,fish peppersoup, shawama, suya, kilishi,chicken,
chips & burger, drink
smirnoff,farouz & wen u take her
home she says
"sorry i'm on my period"...
OVERSABI is wen u're eating salad wit a girl & she ask
"honey,dis food no done"... ?
OLODO is wen u're in a plane wit
a girl & she says
"honey i'm hot,can u pls wind
down d window"...? A HUNGRY CHILD is dat kid dat
sees u eating & says
"my mummy said i shldnt take
food frm strangers"...
A STUBBORN CHILD is dat kid dat
wakes up in d middle of d nyt wen daddy &
mummy ar havn a gud tym &
says "mummy i want 2 piss
Now; STINGYNESS is wen u finish
reading dis & you
refuse to drop a positive comment and hit d LIKE button*God dey watch u o* lol*dis joke don tey small sha*
Jokes EtcRe: JOKE Contest For Viewers Choice I Challenge BG, Bunmiogun, Larride by Chokolee(m): 7:28am On Sep 14, 2012
dvdon: I hear u na dat guy u lyk pass abi?
Chai u for tell us say u dey do this kind pple
Remember 14yrs jail term for your type
....
Lol..,u ear like bitter leaf
Jokes EtcRe: 'wetin Concern Them' by Chokolee(op): 7:11am On Sep 14, 2012
Wetin concern realsamie wit good talk
Jokes EtcRe: JOKE Contest For Viewers Choice I Challenge BG, Bunmiogun, Larride by Chokolee(m): 11:25pm On Sep 13, 2012
dvdon: We no wan see ur family picture for here
Blood is thick
....
Family ke! Na u be dey 4th person ooo
Jokes EtcRe: JOKE Contest For Viewers Choice I Challenge BG, Bunmiogun, Larride by Chokolee(m): 10:46pm On Sep 13, 2012
Na all dis guys wia dey disturb us 4 joke section be dis>

Jokes EtcRe: 'wetin Concern Them' by Chokolee(op): 2:02pm On Sep 13, 2012
..Wetin concern aeroplane wit car wash
..Wetin concern okada with inner light
Jokes Etc'wetin Concern Them' by Chokolee(op): 12:31pm On Sep 13, 2012
Lets play a game called-
'WETIN CONCERN THEM'
Its a joke where u conbine two odd or even things 2geda 2
make it funy,u can add urs too.
Example-
=Wetin concern alaba market with public holiday
=wetin concern pregnant dog wit antenatal
=wetin concern reverend sister with family planing
=Wetin concern aeroplane wit holdup

=Wetin concern agbero wit ovaload
=Wetin concern ashawo wit virginity
=Wetin concern rihanna wit 'benddown sellect' 4 oshodi
=Wetin concern cripple wth supra.....
=Wetin concern Terry
G with hymn......
=Wetin concern arsenal wth trophies
PoliticsRe: Ibori Turns Prayer Warrior In Prison by Chokolee(m): 10:37pm On Sep 11, 2012
Super1759: You mean he is sober? In less than one year? Journey still far naa. 13 years no be here. Maybe before 5yrs en go turn to prayer warrior
....
Lol...na reverend pastor him go turn to o..he needs to work on dat..everytin is possible
PoliticsRe: Ibori Turns Prayer Warrior In Prison by Chokolee(m): 10:31pm On Sep 11, 2012
We go join pray nd fast for am!
RomanceRe: 10 Things That Girls Probably Doesn't Know About Guys by Chokolee(m): 10:11pm On Sep 11, 2012
@Op..u try..8 and 9 no dey work with me sha
Christianity EtcIrony Of Daily Life** by Chokolee(op): 10:03pm On Sep 11, 2012
#As you go to sleep just ponder about this Irony of life:

#The Lawyer hopes you get in trouble*so u can file ur case#


#The Doctor hopes you fall ill *he gets paid if ur sick#


#The police hopes you become a criminal* u need 2 get bailed out of cell#though bail is free


#The Coffin Maker wants you dead!!!*cos he needs sell those kaskets to feed his family#
^
^
^
^
^
^
#Only the thief prays for you to make it big in life....#Irony!! So he can steal from you..Can u Just Imagine dat?!
Jokes EtcRe: I Nogo Pay,i Be STAFF!! by Chokolee(op):
Jokes EtcI Nogo Pay,i Be STAFF!! by Chokolee(op):
After picking dis young guy from a bus stop..this is was the conversations!
Conductor: Wey ur money?
Passenger: I be staff!
Conductor: Which kind staff
u be!You be Police?
Passenger: No!
Conductor: You be Soldier? Passenger: No! Conductor:
You be Navy!
Passenger: No!
Conductor: You be Air Force?
Passenger: No!
Conductor: Then, wetin u be self!Abeg pay my money jor!
Passenger: I be Bokho Harram!
People in Bus: WHAAAT!!!e don be 2day!!
Conductor U don dey Madt abi? Hw u go say make bros pay money?? Oga
Bokho, Sorry sir, abeg
no vex, dey guy no well.
We go pay For U Sir. God bless you.

<Shouts from passengers:

Sule; Driver,plss oooo! i go drop
for Next junction.
John: keep the
change!
Obi: Oga driver abeg, i
wan com down, this belle just dey run me since
morning!!!
Mercy: shaeeey, driver stop abeg...i forget to off my stove frm house o.
Jokes EtcHow Would People Think Beyonce Is In Nigeria (pix) by Chokolee(op): 2:57pm On Sep 11, 2012
Wahala dey o

Science/TechnologyRe: Woman Gives Birth To Her Granddaughter by Chokolee(m): 12:05am On Sep 11, 2012
Pakavy: na jum'at day nah,wetin u dey insinuate?
....
Wetin u tink? Wetin u assimilate?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 27 pages)