ChriGo's Posts
Nairaland Forum › ChriGo's Profile › ChriGo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 101 pages)
adonisvg: bro, i havent gotten the mail yet..still chilling.bros abeg no vex oo!! Having issues wit my internet ni oo!! Buh wil fix it b4 2day runs out sha!! So no wori i go send am ...abi u wan submit ur visa app 2 embassy 2day(sunday) ..... |
Where is oga Earthgreeners and oga Playpays ....iya mulika don cum knock ma door now oo ...she dy ask 4 her money oo ...i don je gbese!! ...i no c ya hand oo ... |
greatheights: LAMBTON!!! Nice to hear that, re u also askd to pay b4 aug30? Mi jes receive my leta ni o, so won quickli apply to kw hw far.yes oo i applied early june...my deadline was july 12 so i quickly give dem dia moni .....i paid b4 d deadline sha!!!....i submitted 2 d embassy by july 30...i got my medical instructions on , got my trv on ,will be travelling by december by Gods grace!! ....We shall meet in lambton by Gods grace .... |
I just teleported myself into the future ...this 1 is for the future readers.....Dear reader if u'r lucky to Jam dis den congratulations!!! ......I pray u do not have to go through d turtures my ogas now(present time) are going tru...resumption date is drawing near and embassy are clocking fear....i know by the time u'r reading dis nigeria would av been a better place to live ....with tight secrurity,steady power supply,steady flow of water,good governance,unity amongs tribe,happy faces on d masses......God has already garanteed ur future ...i want to believe the only reason u would be reading dis thread would be for fancy sake!!! U wont be so despirate to leave the country .....greetings to you from canada ...this is from me(ChriGo or Chrigogreeners ) to u sweet readers....Tanx and God bless ....am out of d future now and back to d present wia i came from ..... |
femianiyi: Someone should help sheidlight on this pls, i got admitted @ seneca for 2013 fall semeter (PG), tuition fully paid and my application has been sent to cdhc since 9th of may but no medical call yet. My fear is this, my sis-inlaw is my sponsor, though i submitted all prove of tie i.e both marriage cert n wot av u. School is resuming by sept. 3rd, is der still hope?cos im alrdy fricking out dont know if to defer my admisn or wait to hear from cdhc...Bros my twin sister name na 'HOPE' ....are u single If yes den i dash u my sister .....hope say u fine small sha ....if u'r in lagos den go to cdhc to inquire abt ur app ....on ur way back call me, i go don arrange my sis 4 u in an hotel ....Hope u no go mind![]() |
greatheights: Lwkm... Boko ke!!! I av a form frm d site d sept 2010 family form, but ws readin a post yestady abt a recent 1 and sm1 said her applicatn ws returnd cz of it.Bros her application was returned or denied Anyway visit dis site www.cic.gc.ca or www.nigeria.gc.ca compare d forms on both sites...if its different den yawa dy be dat ....Bro am also heading to lambton college ...nice jaming u sir....make we switch account na ...i gbadun dis ya name .... |
greatheights: [/color]Any NL'er can b stil b kind to gimme any detail on is application tins.... Af to pay for tuition b4 aug30... I hav al forms filld xcept the study permit questionnaire whc I can't download.... + submission tins tru vfs. Thanks. Urgent[color=#006600]Any NL'er can b stil b kind to gimme any detail on is application tins.... Af to pay for tuition b4 aug30... I hav al forms filld xcept the study permit questionnaire whc I can't download.... + submission tins tru vfs. Thanks. UrgentAny NL'er can b stil b kind to gimme any detail on is application tins.... Af to pay for tuition b4 aug30... I hav al forms filld xcept the study permit questionnaire whc I can't download.... + submission tins tru vfs. Thanks. UrgentBros dis ya message na double double ooo .....oya take double double reply....go go to to dis dis website website www.nigeria.gc.ca www.nigeria.gc.ca and and navigate navigate to to the the study study visa visa application application area area...mehn!! Dis double double tin is kinda hard ......you will jam d study visa questionare dia....its nt downloadable bros...just print it and fill it by hand ....phew!!! Hope u get it this time .... |
nicemax: Congratulations!!! You are the best active forumites of the month.tah!!! Bros na medics congratulations jor ![]() |
GboyegaD: I will appreciate you stop quoting my name in your post please.Alrite boss GboyegaD!!! ...gosh!! .... |
adonisvg: .Bros not working bitibawo!!!hope say u no copy the dots wit d email Anyway here is it again chrigolex@gmail.com ![]() |
greatheights: Morning NL,Bros be careful d way u drop ur email here!! ...bokoharam mite just go drop bomb dia ....anyways check www.cic.gc.ca nd download dia...make sure ur internet conection is working well...pls which college is dat![]() |
dommakavelli: No yawa.hi hi captain searching 4 d post now!!! ![]() |
dommakavelli: "ebe onye oso ruru ka onye ije ga-eru.."Yea meaning ...am in planet mars rite nw sum1 pls bring me back to earth .... |
adonisvg: House, Good Morning, pls help with a list of documents required for visa application, pls or better still the link in part 1;2 or 3 where its listed. Thanx.bros if u b superman den u can go tru part 1,2,3.. ..but if not then part 4 alone is enuff haba!!! U won fry ya eyes ....if part 4 is also 2 much 4 u 2 read den mail me on chrigolex@gmail.com....would send d list to u ...i plan on sending it to sum1 buh my internet conection dy behave like dis VO's ....tanx |
dommakavelli: Please Tell you sponsor to print another statement of account.sorry boss tot he said 11th of august ni sha!!!...see as over joyness dey kill me .... |
House help me shout Halleluya!!!....I really wana appreciate baba God oo.....am so so hapi right now mehn!!! ....i cant believe dis!!! ....baba God has done it 4 me again ooo ....u guys dont really know how hapi i am rite now......I will b getting my medics instruction soon ......hehehe...see dem!!! dey tink say i don get medics .....U think say na only pipo wey get medic/trv sabi tank baba God ni ....abeg park well make i tank my baba God jare .......if u guys believe say God na sure banka oya make una start 2 dy congratulate me now oo ...... |
earthgreeners: name approved...... Thanks Boss.. make I list the documents wey I submit...Seriously!!! Just wondering why cdhc go jump like frog 4 ur sake ...i know dis is definitely God at work ...but could it be the email ur supervisor sent .....just wondering ni oo cuz me sef dey tink to tell my supervisor make e mail cdhc make dem land me(july applicant) my medics sharpally ....... |
melodytoda: Thank you my broda......I pray make this one join the 2 months ones o. And its just visit visa, not study permit.Bro no pray make e join d 2months ...visit visa process alot more faster...buh worst u hear frm dem is 3months....check dis to know more www.cic.gc.ca ....its nt like d student own wia dem go jst hold docx 4 almost 4-6months...It is well... |
miss bon: FANSHAWE COLLEGE JAN2014 PGhave u submitted to d embassy ![]() |
guttentag: Broda Thanks for you information!! Pls i want to no if my employer can stand as my sponsor? If want to sponsor my self like how much will i have in my account? Pls which document do i need to take long with me?Yep why not bros...ur employers can stand as ur sponsor ....dy only need to provide details like company account statement,tax clearance,ur employment letter,payslip,etc....if u get sum amount 4 ur bank account like say 500k or 1m or higher den u can also support it wit that..... |
Kicon: Good day my good people,bro yawa!!!...u'r not gud 2 go ....tell ur sponsor to print anoda statement...it shuld b within d month u wana submit....pls provide d date u submitted in case u change ur mind on submitting anoda date....plus instituition....tanx ... |
kayconsult: I WANT USE THIS MEDIUM TO SAY A VERY BIG CONGRATS TO @ earthgreenersM AND Playpays.Cdhc are really jumping like frog ooo ...... |
adewaleafolabi: That kind slap is what i really need now. Seriously morale low! Also can I just do the medical now without medical instruction? Coming down to Lagos twice isn't funny at all.Lol... ....bro at dis juncture pls wait for dem 2 instruct u for ur medics oooo ....exept if u wan check ur hiv/aids status on ya own!! den y not u'r free 2 do dat ..na dia address b dis..#4 anifowoshe street,victoria island...wish u all d best bro...God is gona b sexy wit u 2 just like oga playpays .... |
Tank God d tension in d house has reduce 2 d bearest minimal ...exitement gallour....God punish devil .... |
Dis car is so beautiful...do u accept POS ....i wan buy 4 my wifey ....can i pay 12 times installment payment ..tanx |
adewaleafolabi: @earthgreeners , @PlayPaysBros abeg just tell dem u wana inquire abt ur app..na dem go gv u suitable form 4 dat...no say u nid witdrawal form make dem no go land person dirty slap Sori!! Medical instructions!!! oooo....wish u Good luck bro and cant wait 2 tap ya blessing ..... |
Is there any1 in d house going 4 psychiatric nursing If yes den prepare yasef 4 interview oo ...i don reason am wella dat dis cdhc peeps are right by granting dem interview ...i believe dey only wana confirm if d person goin 4 dat course isnt a psyco too ....make e no b say na mad man wan treat mad man ...so please bear with them.....i don c alot of dis psychiatric nurse 4 yaba left wella!! dem get craze gan ooo .....i salute d way dy handle dis patients.....not me .... |
guttentag: [b]I am a married man and got admission to school in Canada. Pls i need someone to kindly help me with with this information stated below. guttentag: [b]I am a married man and got admission to school in Canada. Pls i need someone to kindly help me with with this information stated below. guttentag: [b]I am a married man and got admission to school in Canada. Pls i need someone to kindly help me with with this information stated below.to ur question sir (1) if ur wife's account statement fat like my sister den u can merge it wit ur visa app to prove she's finacially capable of catering 4 hersef while u'r away on study or better still if she's gainfully employed den u can submit her employment letter nd pay slip to prove d above (2) check dis site www.cic.gc.ca to know d forms and oda supporting documents u will need to apply (3) hmmm bro dis is kinda complicated...if u use ur sister in canny as sponsor den u'r trying to prove to d Embassy dat lai lai !!! i aint cuming bk until i also get my own citizenship so pls dont shoot ursef on d leg.....if ur sister is so willing to sponsor u, den tell her to send me d cash!!! nd kip in ur account so dat u can apply as a self sponsor... |
PlayPays: Somebody shout Halleluyah!!!!!!!Ahhh twuale fun baba....baba my hands are up ooo ...shey ko wa le abi ko durosoke ....bro i told u dat u will get a sexy response frm dis guys ....God has indeed bin sexy wit us so far .....i pray we all get sexy response frm God ....so hapi 4 u....oga galala,lucky don nd rest on list abeg make una go inquire abt una status too oo.....mehn!!! Am enjoying dis week ....bro shey make i add ya bill 2 d jedi jedi wey i dy pop 4 earthgreeners Una go pay my money oo ...c my bros oo ...I tap frm ya blessing jor ... |
Oga earthgreeners...i dy pop jedi jedi here 4 ya sake ...Shey make i send u d bill later ....i don dy on top d 5th one oo ...shey make i continue![]() |
[quote author=ceo mr ca$h]@Chrigo bro i dey feel ur gingering. Biko carryon nofin does U! More goodnews LOADING...wish u all a happy wkend#[/quote] ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 101 pages)
....iya mulika don cum knock ma door now oo
...she dy ask 4 her money oo
, got my trv on
.....U think say na only pipo wey get medic/trv sabi tank baba God ni