ChriGo's Posts
Nairaland Forum › ChriGo's Profile › ChriGo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 101 pages)
Khodry: Pls aus was does it take to get a scholarship for graduate study in canada precisely Msc in engineering field?Bro anytime i hear d word scholarship i dey always vex ...cuz i aint eligible for one ...bro if ur cgpa is 3.5 - 5.0 den u might b lucky to get 1 ...if not den otumopo might fetch u 1 .... |
earthgreeners: But I'm a Chelsea fan.......Am a fan of visa officer's football united ....cuz dy jst scored a goal to my credit ...if not 4 dem i no go c blessing tap .... |
earthgreeners: I submitted my application at VAC 11/06/2013Chai!!! ...oga like say u don know say u go get medics call....dis one wey u put here has been predrafted b4 ...mehn!! Dats wat i call faith...oya make i go predraft my own for future purpose .... |
earthgreeners: name approved...... Thanks Boss.. make I list the documents wey I submit...Tanx boss ...house una don hear am now....call me Chrigogreeners ...God will surely do ours... boss please list d document u submitted ...am sure u didnt use parent or relative as sponsor so pls sir put peeps who are about to submit wit sponsors of different surname to rest biko!!! ...congrat again sir |
earthgreeners: All praise to almighty Allah...Ahhh!!! ...congrats sir...indeed God has poured out his blessings and u knw wat Na pipe i bring cum dis time 2 tap dat ya blessing ......house shey make i change my name 2 Chrigogreeners ...abeg ur advice is needed please .... |
Huzzie: @Lucky don...I sight you;Indeed I salute you sir but its high time you visited CDHC.God will surprise you by his mercy.my oga Huzzie ....i salute u sir.....u av also done a great job on dis forum....Our time is sure banka by God's grace!!! ... |
teexzle: Ok then its worth d wait..red river is cool..doubt if ontario is d abuja of naija oo..ontario=lagos, vancouver=abuja, alberta=port harcourt, IMO thoteexzle y u dey fall my hand na ......ontario=mushin, alberta=oshodi, vancouver=ojuelegba, saskatchuwan=orile, manitoba=bariga, quebec=iyanapaja, british colombia=ojota, nuvavut= ikorodu, yukon=ajegunle .....is canada dis local ...hmmm!!!..pls dnt crucify me 4 dis na joke oo!!! ........ |
Dats me ladies!! ![]()
|
mehn!!! I dont know why ladies on nairaland seem to runaway while they discover ChriGo is over 80years old wen dey c my pix and chat on watsapp ...make i kuku post my pix here 2 create dat awareness ....am tired of dem running away cuz am still single and bouncing!!! .....Tanx 4 ur understanding ladies ....
|
kjbobo: Thanks chrigo...I am enjoying you now.However, I am gonna be watching out for you when its close to med call up time..and there is much palpitation and anxiety in the air...and you can still maintain this momentum of yours. ..If not! I am gonna have problems with youseriously u got me laffing my ass out oga mi ....believe me bro,i have witnessed bigger tension dan dis one cdhc has to offer!!!...nd d tension is abt life and death thingy!!!....you can watch out for me but believe me God aint sleeping!!!...my medics will surely cum at d right time its suppose to nd if it doesnt den i will take it as a test of faith ...take shadrach,messiac,nd abnigo's story 4 example...am sure if it were any one of us here on dis forum!! we go don dy piss 4 body saying "God they are about to throw us into d furnace,oya cum save us na" ..God dat did dat mighty tin wont now do dis comon thiny/kekere visa ....its a big insult to God's personality...God aint sleeping bro.... |
Huzzie: Life sha see @kjbobo n Nuendo analysing whre medicals are sent wen odaz on d medical hopefuls list dy fast n pray say make dem jst do medicals even if nah 4 dream, I dnt think @Lucky don,galala123 et al go mind if dem go fit do am 4 LASUTH or LUTHd more dey talk abt dis medical/flight issue d more my faith wax stronger!!! ....oga huzzie no worry am sure by oct/nov we will also flood d house with dis medical/flight arguement too ....oya ogas make una maximise una time wella ...i swear!!! i dey feel una.... |
yomisley: does anyone knows how many months visa canada dey give people for TRV. SINGLE ENTRY AND MULTIPLE ENTRY.Bro u get winch oo C as u just disappear here ....anyway it takes 4-6months processing time....i would advice u disappear enter dis website www.cic.gc.ca now for more info ..... |
padolife: Hello house,bro u can still submit it ke!!!....dia is room 4 document update....just go 2 VAC nd do dat ....what date did u submit And which institution ...Tanx... |
Omo!!! See as my internet connection dey behave like dis V 's ....ahhh!!! ....Tanx.... |
clow: Bro yesso na paper route I wan do ooo,werin u feel,ainnt it good,cos na january 2014 session I dey go for oo.abeg weerin u feel.yep paper route is gud bro buh if u'r planning on submiting by late sept or october den go online route biko!!! ![]() |
[quote author=Gold_jnr]hope u don grab am?[/quote]Yep grab am bro ...i change numbers my bro dont ask why!! Please send ur digit oga mi..... |
Madam Aduke02 have i tapped frm ya blessing If no please indicate now abeg ...Tapping 80% off ya blessings wouldnt b a bad idea ....omo!! C as she tear race comot 4 forum ...oya i go just tap 20% .... |
[quote author=Gold_jnr]@ chrigo upon say you are mouthed naim u still dey fear.... Gbegbe Jor me I b full omo lasgidi boi[/quote]fear ke!! ....i meant who wants to bombard d house wit gud news ... |
[quote author=Gold_jnr]@ chrigo, Amin oo.... I dey feel u brova. Abeg gimme ur digit make I hail u or u dey on whats'app?[/quote]mail ur number 2 chrigolex@gmail.com i go hit u on watsapp |
Kunsoft: Bros na to screen and choose the best for me.Bros teexzle na madam with husband nd soon 2 cum kids oo ![]() |
[quote author=Gold_jnr]Good morn my feofle, kai Hausa ascent don spoil me. @ house wetin dey happen? Me I mail cdhc last nite o... Bcx na yesterday my docx clock exactly 3months old. Jus like for my Oga dict4alpha who submitted on April 19th n received meds instruct on July 15th. My body jus dey totori me say dem go call me by Monday ISA... I knw fit imagine how hot Canada go be wey kano be like Moscow.... I jus dey listen to Badoo song take chill my body.... E wo mi o ni pa ara mu jare! [/quote]Yep bro dats d deal 4 now...God go smash ya head with gud news and testimony!!! I know so ![]() |
Who wants to bokoharam d house with gud news ...patiently waitin ![]() |
[quote author=Sir P!]Folks who have gotten their trv and even those who have gotten medicals start addressing the issue of flight ticket , the few available tickets are very expensive , I've been around since early June but chose to leave my ticket purchase back to ca late as I felt business class seats aren't pressurised , I was wrong ,ended up paying more than I would have if I had bought earlier so guys act fast ! May God grant our heart desires[/quote]will buy my ticket asap sir!! Even though medics neva show ....tanx oga |
olutimi1: Hi all, please what is ur take on packing ogbono, iru, garri and egusi with me...man must wack especially for local chics like us.madam!! U no local pass me ...i plan 2 smuggle alomo,jedi jedi,opka eyin enter canny oo ....can sum1 pls advice on how i can get dis done ...oga siga,oga fhemmy,oga gboyegaD,oga SirP ur input is needed ..... |
clow: Can any1 please help me with the application form for study permit I am trying to open it on my system,its saying I have to upgrade, before I can open it,sum1 help me out ooo.Bro is ur pdf software version 4.2 ....dats way oldskul ooo ....download 9.0 upward version then u'r good 2 go ....as for ur sencond question..these are forms u have to download on cic website and fill ...d checklist is just to help u kip track of ur docx in order....once u fill or provide any docx on ur checklist den mark it ...bro so u wana go paper route ....all well and gud we shall all get fast response with gud news .... |
Pwunmi: Just wondering the kind of phone @ChriGo uses.hmmm!!! U remind me of dat Fela wondering song ma!! .....anyways why ask .... |
teexzle: U need to sleep #whewteexzle!! Teexzle!! Hafa na.....wetin do ya watsapp na....anyways abt 2 hibernate sha...i jst dy watch out 4 gud news noni ....i wan c if i go fit c sumtin tap b4 i sleep .....anyways i tap frm da blessing of any1 posting gudnews early mor mor 2morw!! ...cuz i mite still b on hibernation ....peace |
If travel history na by dream...i sure say na me go get travel history pass ....my passport go full wit tons of visas ....i don tour many places oo....chai!!!....tank God 4 d power of dream ...so my bro and sis in d house if u get four or five country visas 4 ur pali na pure water ooo cuz i travel pass u .... |
frederal: @CHRIGO, u are all everywhere...entertaining the house. I'm surprised to see u are for winter...I like ur spirit. ....bro na 4 winter oo ...imagine hw d cold go be...u get software 4 me ni ....... .... |
Mehn!!! I told sum1 to check out my sch 4 me...i mean my undergraduate sch here in naija and d person told me no ant presently at sch...gosh!!! Imagine dat....if cdhc were 2 verify degree cert who dey wan talk 2 my people ...una c wetin devil wan cause ...abeg ASUU make una do quick resume jare...dis are 1 of d many reasons cdhc take forever to process docx....God punish Devil ![]() |
[quote author=Gold_jnr]@ chrigo, we all applied through d paper routine at VAC in Lagos buh they submitted their doc on May 22nd wyl I submitted mine on 24th.[/quote]hmmm!!! Nawa oo they both submitted on 22nd and both got medics..interesting!!!...God will surely do urs my bro...like wat oga siga said what applies 2 taye doesnt apply to kehinde ....i guess this doesnt apply 2 ur cousins cuz dy are both taye and taye ....dnt wori bro urs is on d way by Gods grace..... |
laureek: All join ni o.plus d abinibi dancing skills dey there.LolGot u ma !!! ....dont know if canada has dia own dance step na dat 1 for pure pass ..i wonda how social life b 4 canny sef...anyway all join noni ...Congrats |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 90 91 92 93 94 95 96 97 98 (of 101 pages)
...cuz i aint eligible for one
...if not den otumopo might fetch u 1
Na pipe i bring cum dis time 2 tap dat ya blessing 
......ontario=mushin, alberta=oshodi, vancouver=ojuelegba, saskatchuwan=orile, manitoba=bariga, quebec=iyanapaja, british colombia=ojota, nuvavut= ikorodu, yukon=ajegunle
.....is canada dis local
's ....ahhh!!!