Chubbycheek's Posts
Nairaland Forum › Chubbycheek's Profile › Chubbycheek's Posts
1 (of 1 pages)
they looted govt houz. dnt mind wat ameachi is sayin. even to cutlery. shameless touts. |
welcum home our father. uncle n brother. ur blessed. |
if ameachi lyk, he shld dance frm elekahia stadium in rivers state to eagle square in abuja. wike has cum to stay. his forgettin dat rivers state is his home state. abuja na no mans buh evrybodys land. shame on u ameachi. |
truth hutrs lyk a needle chuking ur yansh. tu baba Bleep big tym. |
una neva chiiii chumti. na genesis b dis. mk una wait till leventicus. |
she used to b curvy n shapy if nt for hmmmmmmm. |
foolish man. |
laplace12:dis is just d beginnin for ameachi. we dey wait to laf am. spent all rivers moni for apc yet dey no won give am better position. yack |
tinubu is as corrupt as d hairs or snake hairs on metuselah. dis is just d beginning of APC wahala. we dey wait for d change na. tinubu will 9ja lyk suckin blood. shame. |
cripple dem by sendin away mtn n dstv frm 9ja. dey as suckin blood, suckin us dry. we dnt c it. death to all SA in9ja if d killin dosnt stop. mumu country. |
y wld u say igbo can do anytin for moni? is she d 1st persn to kidnap children. abeg put ur mouth were u suppose put am n stp yarnin okpata. male jail naim fit her. mk dey porous her anus. |
hold d laptop screen n push it slowly to meet d buttons. ur mum wnt catch u. ode |
celebs dont waste tym.to marry anoda celeb. i hope divorce is far away. @ least 2yrs. congrats ebuka. |
lagos lagos lagos. mk buhari create roon affair no b only ministry of lagos affair. nonsense man n rubbish tok. |
if u dnt lyk pdp, do u tink dey give 2 rat ass abt u. if u say dey rigged in rivers, did dey nt rig in ur state. abeg tok werin u sabi. as for victoria nyeche u claim to b a politician yet u cldnt protect ur vote. dis cheap tok frm u wnt change anytin. go n fry akara. PDP has cum to stay in rivers state. |
jail is ur new country allison |
cancel deir head. were dem dey wen ameachi came to cas olanada sch n carried d ballot paper, dey were shootin messilessly, scarin pple. pple ran fro deir lyfs cos dey were shootin direct. dey blamed it on an innocent dpo. i pity her sha. dakuku can sit on d ground in front of inec office buh he can neva govern rivers beta still he shld carry hi ngwogwo deir n live. pdp power to d pple. |
its nt new. ameachi did same in rivers state. snatchin away eletorial materials so dat dey wld cancel d election in rivers buh God pass all of dem. |
ishaku all d way. pdp power to d pple. |
chief barrister nyesom ezebuwon wike. |
God help us all. |
i no fit pay cos d moni plenty. plz mr lawyer try hard so dat dey reduce it #1500 mbok. i will appreciate it. |
agbaje all d way. pdp power to the pple |
it is clear that pdp would take over lagos. plz dnt say its a statement done by d pdp to tarnish the image of the oba. its in d news and newspaper. oba threaten d igbos. i tnk God we all hv our pvc, dat is our weapon for change in democracy n lagos. my vote will surely go to pdp. one luv |
everything sweet and nice |
I support u george |
1 (of 1 pages)