Chykmoni's Posts
Nairaland Forum › Chykmoni's Profile › Chykmoni's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 16 pages)
Kentnickole: Haba oga... U never enter camp?hahahaha... Boss thats how we roll |
i'm reporting live inside the bus en route Akoko Ikare in Ondo state |
Smeeky: I greet you'll in the house...smeeky how the camp be na? I dey Akure e n route Ikare nw o |
Hissexcellencie: gwa ha that ina eme ya na parcel.nwanne uche gi diya dia |
Samguine: Sorry guys. Network has been useless here. I dey beside toilet now. Na der network dey.and i went and snapped 30 passports I go boil in camp on thursday as a big nwa digodi sharp |
Valentinooo: Hehehe. Na so o bro, i say make i try be like una wey be my oga. And once again I say welcome to my state. You will like it herelike seriously, i'm sure gonna rock Ondo. |
Yokiti i still dey loyal till tommorow. @valentinooo u're repping us unlike our former landlord chezholy that went on ghost mode. At all i wish u guyz safe journey to ya' various camps. #TeamOndo. |
Samguine: Traecey don jam one Ibadan magaAdonbilivit!..she is wit NCCF |
traecey: lol...I dint ooo...house pls pardon mi...I wnt b as regular as before. but I'll try my bestgive us reason(s) for ur action |
traecey: lolz...tnx dearu're welcome. Hp u'll bring banga soup for me? |
Smeeky: Which ones dey come ONDO sef...u sure say no be bush we dey go land soOndo make sense small o. I dey pass there enter Ibadan from east. Letz keep hope alive broo. |
And that was hw beyonce and Jay Z's love started. So traecy dey come serve for my crib? If u're stranded in IBADAN, u can alwayz buzz me. Remember to drop at sango. From sango, u'll get plenty buses en route Iseyin. Say hello to don jazzy and Olamide come 8th aug. |
tmibeatbyme: Chykmoni abeg see my BBM pin: 2A46778D Whatsapp: 08188026436 Need info about Ondo... I dey enter road 2mao Tuesday!correct! My niggas are balling out one by one. |
adedeji65: bros e no far @all , u still dey home lol.... Ondo girls *lipsealed***drags him to d back yard** baba how their babes dem de? |
adedeji65: oya naw ...where dem post uOndo things o... |
adedeji65: we go dey do our lowkey for OYO stateNo P...Ibadan na my crib. |
adedeji65: some of my eruku padis dey waka come from unaab toomy guy were dem carry you go? |
gud morning bobos and babes. E be like say na only me and smeeky dey waka go Ondo o. Everywia na teamFCT |
chidiswt pls hw much do they pay ondo corpers |
Akure watch out for chykmoni |
smeeky u na ondo too? |
Ondo here i come. Akure watch out for chykmoni |
ikescope: Wassup @ chykmoni...it yaff tay oh!!Yea...how far na..i just dey enter school dis night o. Na friday tins na |
osemu8: Just the same state I told u guys earlier,RIVERS STATEmy guy u're an optimistics coded guy. Happy for yhu...were is ur friend lastFacult.y? |
osemu8: Just the same state I told u guys earlier,RIVERS STATEthat optimistics coded guy. Happy for yhu...were is ur friend lastFacult.y? |
Skateboard: Been posted to Ebonyi state. I'm dead.you are nt dead broo. Jst try and work ur PPA to Afikpo town or Abakaliki town you will enjoy ur service. Thats my state |
Cutekemitola: What do we need to submit at skul to collect our call up letters,pls?depending on your school/dept requirement(s). As for my school, it is only faculty clearance receipt......UNN |
highmey: Nope jare...on thursday definitely |
highmey: @Chykmoni... I sight you Bro! Hope u enjoying this hols....that is my pioneer. hope u have seen your call up broo? na naija we dey o |
traecey: hail bkwat of that palm fruit? hope it has riped? remember our banga soup o |
these are legends online. traecey, yokiti, Sowl, Meeky, adonismuller, sampete, kennykg, Footlocker, ENIMONEY, mansam15, AderibigbeAAA, bentonmaye, cutiepie01, Gbajabiamila1, Ewiss, highmey.....I'm hailing you guyz on top of skyskraper |
una weldone o. Five hundred and sometin pages no be puff-puff o. |


.
I go boil in camp on thursday as a big nwa digodi sharp
so she no get time for us again.
