Cipriani's Posts
Nairaland Forum › Cipriani's Profile › Cipriani's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 33 pages)
@gabrywyl Hey babe, don't feel intimated, am sori if I made you have that kind of feeling, I was only try to have fun but I guess it was at your detriment. You really made me feel bad, I am really sorri and I wish i could make it up to you. You're nice babe no doubt, so from this day onward I will respect you because you amaze me. ![]() I can even come down to malaysia to take you out just to show you how sori I am. Singing BoyIImen, I'm down on bended knees. Just becos of you I want to be a regular in the joke section and I hope we will have a good time together. Besides I am a good guy, only could be naughty once in a blue moon. ![]() |
plenty ninoy |
what is that? ![]() |
jassie:Ugly ostrich like you no fit use your mama pics nah!! Oloshi, Sir Were, you talk say I dey frustrated, na you gangan get mental problem, I sure say you go be psychopath wey dey search for female picshur. Why you no post your own make dem fit congratulate Ostrich like you. ![]() Asiwere like you dey call another person bastard, Omo ale jati jati ![]() |
snazzydown:The best you can find on NL, none can be compared to thee ![]() |
Bbeee:He don chop am, he don use am do 404. As him no see female blood wey him go drink nah! ![]() |
teissys:Abi you don dey fall in love with Brash? ![]() |
Bbeee:Are you sure? ![]() Abi na MAT? |
for thou not to be in trouble with thy companiion, thou mayest seize to flirt for thy flirtest kingdom will surely come to end thereof. Seek for thy proper sex and leavest flirt for thou without knowledge for flirting inhabiteth trouble in thy case fo a nigerian adam. Be thou warned, stop thy flirt and ask for thy sex ![]() |
Qsnazzy thou art a spoilt pikin and thou mayest receiveth forgiveness. Better removeth thy picshur to prevent thou fro rotten in the lake of fire ![]() |
At Last ![]() |
@MissyB Wettin dey happun now, se news no dey again for you journals. Abeg, yarn us more tori make we dey updated. lol ![]() |
jassie:Na lie, you wey be say na MAT you dey use abi na double mat? ![]() |
In the toilet I am shitting, as in I dey shit ![]() |
@Missy B Your shakara don dey too much Ooooo!!! I go invite my babe wey dey for my zignzshur make she com knock you out if you no take am easy ![]() |
I no go warn you again Oooo!!!!!!!!!!!! ![]() |
@nairaghost Please I am also in love with you, would like to marry me. I will f*ck you more than girlsoswit and angelic000. Do you like my tits in my zignachur After 10rounds, you will neva be the same, infact you will have more than multiple IDs on NL ![]() You better stop deceiving yourself with multiple IDs, you won't go far with it. ![]() |
@BBEE & JASSIE make una go sleep and commot for this thread make my post fit rest. ![]() |
Ujujoan:Yes I am a baby ![]() tell me how does it affect you? ![]() Are you jealous? ![]() |
jassie:F*cking Skunk, ![]() Why you go use IBK pikshur? ![]() You go be Yahoo Scamming Skunk ![]() The jassie wey I no get flat chest and no body fat, so skinny as an ostrich. ![]() |
Still the last ![]() |
I be the last for this night ![]() |
Bbeee:Make una continue to dey meel for icq, aol , msn on how una go drink female blood abi? God go catch una ![]() |
Scamming Skunk ![]() |
bluespice:you dey fear? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 33 pages)

