Cipriani's Posts
Nairaland Forum › Cipriani's Profile › Cipriani's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 33 pages)
My first pregnancy was fantastic, I had the baby coming out of my yansh, and head first. I thought it was over, suddenly the doctor told me there were Six more coming. At the end of 9mins, I had a sextuplet, WHAT A WONDERFUL WORLD, ![]() |
BLANK, System crashhhhhhhh!!!!! Gbooaaaaaaa!!!!!!!!!! |
doyin13:Common sense no tell you say na end of thread ![]() Well na you sabi, my id na my id. If e dey pain you go hug PHCN TRANSFORMER ![]() |
Dark_Rxn:Well don there, Missy B:And wetin be your problem ![]() END OF THREAD |
glorina:Would you Sharappppppppp you mouth for there. Who you think say you be sef, woman activitist? You better stop fiddling with the computer and get in the kitchen where you belong and I mean all you NL girls. ![]() |
MrCrackles:Buahahahahahahahah!!!!!!!!!!!!!! ![]() what of getting connected to A FOREST OF THOUSAND DEMONS? ![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() |
iice:Instead make you dey beg me, you still dey make mouth ![]() I go show you pepper, just wait for me ![]() Gone to look for boxing gloves |
@poster You are a naughty pikin. At your teenage age you wan dey love. If you give someone belle, se you take responsibility and take care of the child. You don start to dey work? If I hear love for your mouth again, I will make sure I deal with you. ![]() Nonsense rubbish!!!! ![]() |
fsudoka:Which one you be? male or female? ![]() If na female, I dey for you, me sef dey look for lovers no be only friends. ![]() But if you be guy, STAY CLEAR, I am not interested. ![]() |
iice:You go just land for where you no like yourself if I give you one HEAVY BLOW . I just dey pity you because you be girl. ![]() |
@newbride Spit out your venom, the LOVE DOCTOR is around on Sexy 97.5 fm. Stay tuned to Sexy 97.5 fm and I will be right back shortly after these messages!!!!!! COMMERCIAL BREAK, |
tope2000:Go check am ![]() |
Na wa for you all these babes, wetin be una problem. If una no qualify, post a smiley and leave the thread. ![]() Se wan bi sori meja? @bigmodo Abeg, I dey feel you O jare, the epileptic chick wey I dey yan about dey stay for banana Island, na just close to my house for Bourdillon rd, Ikoyi. But the deal is wetin go be my cut. I fit do all the runs make e click together. the ball is in your court. ![]() |
Dark_Rxn:If na you be Ruby Pearl, continue to dey change your IDs. Later You go change am to Light_Rxn, to Sikira, to Adija. ![]() Me no miss road, I get my person, so no think say na love dey scatter my head. I still get my haed intact. I just dey miss those days for Chris thread with him Niger wife, simple. No fool yourself ![]() |
@osisi The BEST and I say the BEST candidate is me. I stay at lagos road in Ikorodu, Lagos state. I was born and bred in lagos. I am the first born out of a family of nine, i.e. seven siblings. 1 boy and six girls. I really need the money to buy a bag of rice for my family at the christmas period. You can contact me directly through my email. And when you come to Ikorodu, I will be there waiting to collect my money ($100 or more). Only you and you only should check my profile for my picture, you will see that I am in the classroom in school. ![]() As for the internet, I use free browsing because I no get money to spend for cybercafe. |
HR.hotness:Mr Right is through with heartbreaking and will settle down very soon. ![]() chika98:I don't wish, you either take it or you leave it. |
Timmmy:Na wa for you Oooooo!!!!! You don see pic come dey trip for am. am sorry for you. ![]() |
@poster You see yourself, Nairalanders making jest of you and your thread. Find where your common sense is located right now ![]() |
@IICE Why you move my thread now, I go fight you Oooo!!!! ![]() |
chika98:Check my profile ![]() |
Plenty plenty dollars |
chika98:Why you call me trouble maker, I go vex for you Oo, no be pray I pray for you so ![]() |
@poster I am handsome, nice, heterosexual and always make the first move. I can post you my record of the number of ex I have and this means your statement is still a hypothesis and not a theory. ![]() Go do more research and field survey ![]() |
bigmodo:Lazy Bone, Gold digger, you did a job writing this short piece of essay. Would have been better if you had continue and make it up to a novel, perharps, you could also become a wealthy man yourself. ![]() I can also help you, I have an epileptic neighbour whose daughter is epileptic and also an slowpoke, are you interest, let me know in your next post ![]() |
chika you no get my prayer point ![]() I mean you will get someone like that to marry, did I hear another AMEN? ![]() |
BEWARE!!!!!!!!!!!!!!! Sam milla is the new TONGOLO ![]() |
kazofc:What are the configs of the ones of exactly #25,000 or #30,000 |
@Chika98 I wish you this same type of marriage but for me I reject by fire. AMEN |
@Moyola Abeg now!!!!!, hint me he dark ID |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 33 pages)


[/color]