ClassCaptain's Posts
Nairaland Forum › ClassCaptain's Profile › ClassCaptain's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 100 pages)
oya I don land,na now Mtn just send d 10 mb..Plus I got set my charger mouth 180 degree before my Tecno N1 go pick current. .. |
dazzlingd:oga Mi.I pray sey NEPA go bring light Oo.. |
Episode 10 I stood there holding my hands down my waist. I put on my dark glasses.,looked around and left the scenario I could not but reflect on the events of that day..Ichinbong round ,well packed ,watermelon.Nicki minaj like Bongu" kept springing up in my head.The thing wey be like health 5 ball insyd d tight mini Skirt kept dancing from left to right as she left with her friends . Could this girl be a real SU ?? with all these tight tight cloth and this kind of Massive yansh ?? Shey pastor sef no day look the thing !!! But this one wey this girl dey do so ?? Na hard to get she dey form jare..Some of my catches too had behave like that at first.At least i still have 4 days to go.....Ichinbong ...Na me and u for this matter. .... The Experience of The 3rd day was even Worst... |
Guys abeg na phcn no bring light Oo.I go try update one episode with my 3 percent bar |
na my 10 mb finish.make una no vex... Episodes loading |
lalasticlala:Tor Oga lala don talk say na Sahara desert this story go end,e no go follow dem enter Canaan chop bread and manna.Thanks all d same.. |
prettyjo:Dear I think its a waste of time to respond to such people.. don't u think ?? |
heh |
lalasticlala:lol |
viclawz:Thanks G |
Episode 9 " Boo abi boot ,abi na Goat or what did you call yourself , pls stay away from me. " But " Heyy heyy" Hold it" Have heard about all your sexcapades " U are looking for your next victim abi"She screamed. The Lord of Deborah.Ruth and Esther that i serve will not allow u destroy my life " She said as She use winks insult me. " The 3rd girl . Joke 134 face just beamed as she burst into a sarcastic laughter.It could be nobody but her responsible for this misfortune. i was stunned..I have never been this embarrassed. Few people were around and soon ,dem soboleyoke and olofofos started peeping.. " Whats wrong with u baby,dont u know " Know my foot "" ..See i dont want to insult you..just Stay out of my way .. Pervert. Fool "she said as she waka go meet her friends and they walked hastily away..The 1st friend kind of felt pity for me and am sure she wished say na she i approach..The 3rd girl just dey laugh like Burnt goat .. . |
Episode 8 I could see d look of despair on The girl's face..She was not bad but na everybody get hin time..The time is not for her parole. The other 3rd friend , joke134 ,no gree greet me as i don tear that one with cold pure water and gala like 3 times ,.Each of the time ,i never enjoyed it as her kpetus don deep pass community well. I hope Seeing this babe dey waka with Ichinbong will not ruin my chances oo..make she no use her bad luck destroy my own plans. " Me " Ichinbong said .. See this idiot ooo.Abi wetin day do this chick sef ! " Yes you " " Ok pls i dont have much time,i have to visit the Fellowship. " No i wont take your time " i said, still stunned by this girls unbelievable stubbornness. I apologized for wetin happen for wetin happen and set to the business trying to pacify her..This time,the babe no laugh, she no smile.she just kept checking her time and waving to her friends to calm down.. " Are you through '" She asked rudely after my I son talk all my punchlines, metaphors and wordplays. |
Episode 7 Again.,I met with this girl the 2nd time,Day 2. This time,i went to borrow some nicer clothes from my padi Richie0974 and better perfume other than d aboki perfume wey fit last for 3 days wey i dey use before. ..I wear my confam black alobam shirt ,with better carrot jeans,my rayban glasses con finish work with my dolce and gabbana palm slippers . as i no get wristwatch ,i wear my shabala. Hmmn una day feel d Combination abi... una see as everything set..Even Omotola sef no fit see me now,make she no trip.. Coupled with the chains.blings and my new 100% swag.i know say she suppose trip better. I saw her coming with two of her friends.Omo why fine girls day always pick wowor girls as friends sef ?? " Hey" " Hey" .. one of the Friends blushed smiling in reply.. " Can i see u "" " Me "" .. She talk as she place hand for chest smiling seriously like person wey hit jackpot. " No not u..ichinbong " |
Episode 6 " Baby u still there " 4 30pm " Are you there " 5 pm"Hey " 5 30pm 15 mins pass she no reply..30 mins...maybe na her battery die or she busy.. I chill small. ..One of the other babes ( side chicks) ,Rokiatu ,come visit me, .i tear that one without an iota of mercy,send am comot with okada. That one just dey force herself on me sotey i don tire sef. All through that period of tearing, na Ichinbong me i just day think of. 2 hrs, E be like say she don dey online, I send am again...she no reply. . Omo e be like say i don f up ..i no suppose rush am like that. Considering say d Girl na half SU ,half bad girl.. I message am like 4 times again,she go read ,the thing go comot double blue tick.yet she no go reply..Haa..i gats see am for school tomorrow be that... But wetin we carry, wetin she throw |
lol |
Chanchit:since u never disembark,pls modify your previous comment and say something positive.thanks |
BiitchAmMe:. No be u day wave me wen i dey parol d babe for corner.300 too small wen u hear wetin later befall me |
lalasticlala:oga no do your boy chuku chuku oo.abeg reconsider your stance oo.bless : ![]() lalasticlala:oga no do your boy chuku chuku oo.abeg reconsider your stance oo.bless : |
lalasticlala:choi.oga lala.but na the pidgin make d story interesting and relatable naw. So na pidgin no go allow d story get visa go the land of milk and sweet honey. Choi,reconsider abeg oo.read d story |
lalasticlala:haa I use pidgin oo ..But na simple pidgin that anybody we understand.I use pidgin for that MTN own too.Shey I go con go change everything to pure English ni. ?? make we promote our mother tongue abi na language small naw ![]() |
lalasticlala:shey make we allow plenty people laugh small ![]() |
adajiboyy:bros easy oo |
lalasticlala:Lol.Yes ..I even diss u for my this my new story sef www.nairaland.com/2665664/how-girl-visit-room-changed .Abeg never move DAT one comot ..make I finish d story for their the section wey he day first. |
make I play rough play small.Cc lalasticlala ![]() |
menix:Guy cc d person NaW. .Lmao .u funny gan |
deramarks:still working on it..Thanks Dear !! |
TazmanianDevil:Lol.my boss he far ?? |
deramarks:check ma profile.. and read my other stories.. Part 2 of this one coming soon..Thanks !!! |
Op u are number 11.. Bros na joke Oo.Nice write up. |
Who don watch Nagin and Toofan version..two of the Funniest Things av seen on Tc |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 100 pages)

5 pm