Crismark's Posts
Nairaland Forum › Crismark's Profile › Crismark's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 34 pages)
sunshineG:We re technically saying d same thing bro!!! |
"My body is the temple of God" dis is the sentence dey use to deceive their victims.. E get one gal wen I date, na her normal talk be dat...until one day I just vex ask her, "if ur body is the temple of God den what is my money?" Na dat day I break up wit her.. |
Benita27:Hmmmm. Nt so correct. An illiterate is a person who lacks much knowledge in a particular field... A professor in mathematics can be an illiterate in biology and vice versa..so don't judge cos u re also an illiterate in fact we are all illiterates!!! |
2ru talk tho...younger gals can be very selfish, all dey tink abt is wat u ll do 4 dem. #dateLadiesNotGirls |
Its good to reset their brains wit slap once in a while just to remind them that u re d man... Dey talk too much ; |
Mehn!!! I don't want a widow abeg. It may be a curse from her village dat any husband she marries must die...abeg I like my life ![]() |
Hw much be my share if I catch her ![]() |
Op abeg leave dah girl oooo..she is still in touch wit a guy she had sex with...dere is every possibility dat one day she might go back and Bleep him again again and again...don't gamble wit ur marriage oo |
My own advice is dat b4 u dump her make sure u av a replacement 1st....so start searching 4 a new ![]() |
Dis op don make me dey laff 4 public bus...even tears dey drop from my eyes ![]() |
Dee9977:U don see say na u sense need to fall on abi ![]() |
maxiuc:Mumu!!! Ifeanyi ubah has PhD, Innocent chukwuma(innoson) has PhD, Cosmos maduka(coscharis) has phd, samuel onyishi(peace motors) has PhD,etc...make wizkid try am go pay one of these men for one day make we see hw him account balance go be... #thinkbeforeyoutalk |
Kingblingz:U said wizkid is richer dan a VC U go school at all?? |
frustration bad...it reads all over her face |
Mleztyn:I'm not complaining dear...am only sharing my experience with ur bank.. I called dat number one day thinking it was free, na so I hear "you have one minutes remaining" omo sharp sharp I cut call and dem no fit call back...anyway my email address is ezechinedu00@yahoo.com |
same here...I was having a remaining balance of 2k... so I say make I withdraw my last 1k inside take chop, on getting to d ATM I said I should just check my acct balance(whether miracle fit happen), wat I saw made me to scream JESUS!!!my acct balance was -8,525.00. na so everybody wen dey d ATM post burst laugh even though dem no knw wetin make me shout...I jst carry shame waka commot dere. na from dat day I tell diamond bank bye bye because I fit go deposit money inside dat account make I kon see say dem don deduct d 8,525.00 because with my small sense of accounting any negative sign on ur balance mean say u dey owe... abeg I no get strength to kon dey explain to customer care.. |
PapiNigga:why and how is it d best because if dis![]() u fall my hand big time |
omo wealth ooo.. some children re just useless especially wen their parents re poor.. |
y u dey show us naa...hw many nairalanders fit afford common Toyota Camry not to talk of aston martin,Lamborghini and all dese super cars.. abeg carry dis post go auto section |
good for dem...they ll join ur kinds in hell |
den I av moved on 100% cos all I think of nw re 3 things and dey re my money, more money and getting other people's money.. |
I dont care where he gets the money from, if he doesnt have let him go and borrow, if he doesnt know where to borrow, i will take him to my Bank account officer, dat one go fit borrow am at least 10Milla, and in case u ask if we r spending the whole 10Million naira on my wedding, i will say a big YES, my wedding must be a big one, i must shake lagos, i gas to belong, i gas to represent, wen we finish weddin, he will sort himself out.. afterall thats y he is a MANsee dis one... na ur type dey put person for wahala after wedding. u go make d man borrow up to 10million 4 just wedding alone..pray make u no meet person like me weh value my moni nd marriage pass ur so called big wedding.. ENJOY!!! |
I dont care where he gets the money from, if he doesnt have let him go and borrow, if he doesnt know where to borrow, i will take him to my Bank account officer, dat one go fit borrow am at least 10Milla, and in case u ask if we r spending the whole 10Million naira on my wedding, i will say a big YES, my wedding must be a big one, i must shake lagos, i gas to belong, i gas to represent, wen we finish weddin, he will sort himself out.. afterall thats y he is a MANsee dis one... na ur type dey put person for wahala after wedding. u go make d man borrow up to 10million 4 just wedding alone..pray make u no meet person like me weh value my moni nd marriage pass ur so called big wedding.. |
op pls and pls leave dat idiot...dats hw my Igbo sisters behave dis days. all dey tink about is moni without even struggling to make their own although there re exceptions sha. b4 u let her go humiliate her by asking her to show u her own bank statement you'll see hw broke she is.. |
jfleece:I ve learnt my lesson bro...I've made up my mind neva 2 date a dependent gal.. |
sincerely speaking I no fit oooo...love is blind but me I dey see. |
Ruler2:bros help me ask dem |
ceejay80s:of how much abegi...some boys wit laptop dat tried doin yahoo once will come and start claiming yahoo boy |
wat i understood from this epistle is dat..she hosted a bday get-together and was angry u located d venue, she also had d guts to be angry wen u located d place, on top of dah one she still use style pursue u go ur house, still get mind request for ur car to use go d event weh she no invite u from her mind....10nk God d relationship is just 2 months old so u never waste too much resources on her... pls change her asap...no idiot is worth it. |
she's giving a yahoo boy moni
dat yahoo boy must be a broke yahoo boy |
all my gfs re d ones dah always initiates d break up wit d excuse of me not giving dem enuf moni their upkeep...shey I be their papa I never knew I was even giving dem too much until I met my recent gf who is a soldier(navy), who has never asked me for moni, it was den dat I realized broke gals re not meant for me... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 34 pages)

