Csami's Posts
Nairaland Forum › Csami's Profile › Csami's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 95 pages)
Ur script tight sha even when i no read am. Ma friend, GET ME A SHORTER VERSION!! |
M M M: OpNope....he, is the one that need the s e x to clear his brain. |
So Op is it that u had to pass through a near death situation for u to realize all this? Na for people to go near death to get inspiration be that. |
I have nobody to cheat on but if i do.....i go turn cheater. My own o. |
Ok |
Beync: this film suppose get part3Everything na film to you? U na know where cinema dey again? |
Is like they woke up recently. |
So me and ma types wey get hairy chest and hair for ma anus wetin una want make i do? Barb or shave becos of wetin una talk. If una no like i love am die. |
Wat r u waitin for? |
Op, with everything u wrote i could only make out one thing.....CONFUSED. Hope that something that told u she's the one will keep telling u she's the one when u see another girl u're obsess with. #just saying. |
This is his anus hole before prison o, this will be the anus hole after prison 0....hope they wack him as well after 12.11yrs of his prison sentence. |
seriallink: Bro, u want take laugh finish person oh!! but the guy neva bleep the baby nah; abi lookin' for a woman to marry na sin? The guy see vision where God dey dance, no be small vision; e nor easy oh!Saw God dancing? The guy really need jesus in his life. |
Love in the wrong direction...na chinesewood be dis? ![]() |
Its very easy! Get a socket, place it on the wall and turn it on, SWITCHING either off or on. U no go stick to wetin carry u go there u dey find switch for the house.....look to ur left on the wall. |
The gal said yes and the bobo does not agree and needs confirmation. so i think he should touch it and confirm.....Ma opinion o. |
The guy should not agree o ;Dthat inner man must surface if not na cheating to me. INNER MAN! wetin gals no go comot for this world. |
What the difference btw having feelings for a gal and totally crazy about a gal? U shud be totally crazy about a girl u're attracted to and have feelings for. |
Propose when drunk. |
Calmly and kindly tell the first one THUNDER FIRE U. |
Thank God say na story. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 95 pages)

