Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 301 302 303 304 305 306 307 308 309 (of 457 pages)
Daddy Freeze the chemical reactor |
God forbid bad thing... Failed parents... |
Na the third one we take dey cross Sahara desert for 4 whole days....strong akpuruka moto When Buzu go load over 30 people like sardine put inside...you go cry your mama and papa till maybe you go end up for the world beyond when truck kaput for the middle of nowhere in temperatures over 60-70 degrees. Still very much in service till date....old soja never die |
Angelfrost:Wow...not hating bro...huge thumbs up to her..didn't even know it was daddy freeze's kitchen o |
Because you are a toy obviously.. |
Life goes on jare IK We no go cry |
You well pass any young man wey gree date you. Even if you be Buhari first daughter...holy gweest faya |
Unknown soja ![]() |
Ultimatezlant:Very troubling and indeed how we got here... |
AleAirHub:You sabi the matter... |
obeycian:Na him sabi my brother...if you dey talk to am e go dey say... Ehn ehn... |
Where the tantalizing? All I see are over-busy plates. Too much effizy dey cause riot for belle |
Dickson wey go soon port to APC. It hurts to see how Jo is so gentle with not much of clout even in his own state. Worrying indeed... |
Road rage... |
Na the priest drive the cab wey drop her for the junction? I'm here wondering what you are fussing over really. If na me na to go the priest parish go find one fine nun to make am ov 1.5. Thank God for the bet9ja guys here. Na today Priests begin back? You no wan know wet in all those oyibo priests of those days do for Africa. Most of the half-castes wey you see boku for Nigeria wey be say their papa and mama black pass Ugandan people where you think say dem come from? Those days men especially the ones wey dey sterile dey offer their wives to Fada willingly. As a kid then, na me be one aunty Rose messenger to one senior priest wey dey head the old Bendel diocese. Fada dey nack Gulder and Benson steady...i dey get my steady kpaje anytime I go deliver message. Nostalgic mehnnn |
Was he under a stage fright? Wetin you say make I talk or think... |
Hmmm Let's see how the said Army captain will become an unknown soja |
El-Rufai.... I'm not sure he would have made this same submission if someone from a region other than the North was the presidential incumbent. God dey sha...no wahala |
Level 5 of this Next level don chop enter op brain |
Bia Alex...you don marry finish come here with your yeye awards dem abi... No be only Fifa certified agent...na Agent certified Fifa that girl wey be like who don chop owo soup tire for Foodland Sapele. Name dropping tripe... |
Hmmm If you think National Politics is durry, wait until you see/experience family or office politics. |
Mba you didn't commit adultery my brother and sister. Adultery simply committed both of you. |
Mba you didn't commit adultery my brother and sister. Adultery simply committed both of you. |
People role model... All these ones wey use Hennessy and mouth join confra from their private school hostels. You for go do Egede for Ambrose Ali University, Uniben or even Auchi Poly make dem show you wetin be VOD...valley of death/decision... When one of my old mates enter bush come out that year...for like 2 months him mouth bend from slaps. Till date him hearing dey impaired na so e dey bend mouth dey talk. Say no to cultism...rubbish |
Up Nepaaaa |
From time immemorial and in the annals of Nigeria's political/leadership history, the previous government has always been hailed as better than the present. This now brings me to the question... What could the problem be? I could go back as far as the Gowon era, but let's just start from the second stint of OBJ. When Yaradua took over, how can one have forgotten all the names he was called..Baba go-slow et all. He only became the best President that never really Presided due to his demise in the eyes and minds of Nigerians. In came GEJ...everyone wished OBJ/Abacha was still in power and anything to sack him would be a welcome development even if it meant finding a cow to lead the government. In comes PMB, now everyone wished GEJ was still holding sway. Why do we keep retrogressing in thoughts and development in God's name? Na who do us this kind thing as Negros Abeg forward this question to OBJ. Him go get the answer I sure Nonsense |
The guy dey practice how him wan take barb Bauchi State account hair. Na gorimanpa all of una go carry for that State when Bala don open him Salon for una head. |
Disconnect among all tiers of government, armed forces, paramilitary and the citizens of course. |
Evil, all about the world.... |
Irregular migration na suicide mission.. Not worth the troubles at all.. Even when you sail through, the physical and emotional trauma remains indelible. Over 20 years after, my mates and I who succeeded into Europe amongst the many other we witnessed perished, still talk about it today and the question is always..."who send us message"? Just got off the phone with one from Paris... Messed up shiiit |
Thieves |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 301 302 303 304 305 306 307 308 309 (of 457 pages)

