Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 365 366 367 368 369 370 371 372 373 (of 457 pages)
Amazing grace... Cutie... If I get dem like this...my State government house and Aso Rock are in soup |
13 Ogun-Abeokuta |
This is so cool and a true show of kindness. Congrats "Almajiri corper shunnn" Thanks for your kindness Hajia may Allah reward you abundantly.. |
This is normal na.... You go see cute couple with one kain pikin wey carry five people head you go begin dey wonder say "wetin happen"? When you go send your pikin message e tell you say "leave me joor" that's another red flag.... |
tohyorsih2:Wow that's beautiful. .. |
E don repair him car? |
How's this supposed to be any of our business... |
Life na like for like dey sweet pass... |
Married child... Senior prefect to the Nigerian children... |
Bello na very useless pikin aswear.... It's even obvious from the shape of his head that he narrowly escaped being a "skoror".. Tuehhh Bello |
Parrot Alakoba.... Na so one cause divorce when e open madam nyansh ro oga say one man dey show the house when him don go work... |
See as person resemble foreign monkey...dolts |
Could that have been his oldest kid? Not sure though, but if yes...I dey pity people wey no quick born sha.. |
Bloggers bloggers..make una sha no start the third world war with una quest for clicks... If the story is indeed true...why is the mother crying? She or the kids father are obviously "ogbu udis"... |
Na big clubs and names dem take dey chose the nonsense list na... |
That is gravitationally irreconcilable. .. |
Lol |
Bullock list.... They are not helping the game any if they keep focusing on just the big clubs and players for these lopsided honours. Most on the list don't deserve to be on it if not for the clubs they play for... |
Nigerians nay Africans and this our voodoo wahala... Does it mean Victor doesn't have any competitors in his clubs who could deliberately get him injured during training? It doesn't matter how long, but when the set time is ripe, Truth always takes the cake. Shebi Victor tell oyibo for Aduro say dem kill him mama and papa for Kaduna? Lol He can't hide his parents forever obviously and money don dey. If the story is indeed true which I believe. ..this is a typical Benin parents looking out for their own. |
I know say their individual account balances go don dey do dem ntoor...but they just can't swallow their pride and sort things out. There's no way their present individual earnings and lifestyles could be compared to when they were a unit before clicking on the self-destruct button for whatever reasons. Na life sha....nothing lasts forever...only forever lasts forever... |
No be only ministerial list e go compile... E go compose a latest single featuring Mama Charlie on the beat...titled "Next Evil" |
See as she resemble pikin wey Ugandan woman born for Somalian man inside Mogadishu during the great drought and famine of the 70s and 80s. Na we una come dey use laterite dey pack full face to deceive ba? |
They are as human as you are and fallible as hell too...so quit worshiping, licking their balls or equating them to God.. |
See her nose like ijoko and eyes like obojo |
Is Nigeria a complete project? |
Autojosh....what is embarrassing in this picture? Is Nigeria herself a completed mud house or project? Abegii make we find better thing talk about joor.. Who thief my wallet?? Anyboey know where Obidiently Atikulating Obituary dey...e don tey wey I hear from my paddy... |
Dig deep to find the true story behind this picture and you'd wonder why Donald Trump and Vladimir Putin are negotiating with North Korea's Kim Jung Un instead of our Nigerian under the bridge blogger wannabe wey aunty Linda Ikeji help unleash upon us with her conquests. Na these idiots go cause third world war make una bet am with me... |
"I'm mr. plumber..I come with the piper"...which kind lyrics be this and how person wan take dance put? Guy....abeg go meet one of these "read below it" guys make dem help you with correct scores for bet9ja... You don sing all your songs finish for Godwiiiin.... |
Normal looking dude...congrats in advance... |
Na the beautiful I still dey look for since morning oo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 365 366 367 368 369 370 371 372 373 (of 457 pages)