Education › Re: How Good Are You In English Language, Check This Out by dammyco(m): 6:08pm On Feb 01, 2022 |
That English go give person food  If no, carry the English go give person wey study English. |
Crime › Re: Nigerian Rotimi Olaleye Found Dead After Night With "Trans" Prostitute in Texas by dammyco(m): 6:04pm On Feb 01, 2022 |
He died because no be pussy dey there. Na wa o |
Jobs/Vacancies › Re: Npower Device Collection Is For The Non Graduates Npower Training Scheme by dammyco(m): 1:52pm On Jan 27, 2022 |
All is well |
Health › Re: Why Men Suffer Erectile Dysfunction, Low Sex Drive As They Age – Experts by dammyco(m): 9:18pm On Jan 24, 2022 |
Go get agbo jedijedi and ale alongside afato |
Jobs/Vacancies › Re: Npower November Payroll Changes To Processing Expect Payment Soon by dammyco(m): 9:14pm On Jan 24, 2022 |
October money failed November money processing Na wa o.
Na only September money I don chop for this NPOWER |
Crime › Re: Area Boys Fight In Lagos Island. Man Butchered (Disturbing Photos) by dammyco(m): 7:44pm On Jan 20, 2022 |
Person wey get good job no dey fight. Na Dem biro Dem dey take fight opposition |
Politics › Re: Maria Saro-Wiwa Is Dead! Ken Saro-Wiwa’s Wife Dies (Photos) by dammyco(m): 7:19pm On Jan 20, 2022 |
RIP |
Agriculture › Re: My Profitable Cucumber Farm . by dammyco(m): 7:15pm On Jan 20, 2022 |
I love you bae. Me too dey go farm oooooo, because na farm money dey. |
Crime › Re: Photos Of Husaifa Adam, NGO Worker Who Raped A Virgin In IDP Camp by dammyco(m): 7:10pm On Jan 20, 2022 |
How much ashewo dey collect wey make you rape person daughter. |
Politics › Re: Who Would You Prefer To Be Nigeria's Next President and Vice president? by dammyco(m): 6:23pm On Jan 20, 2022 |
I go for SARAKI and I will be the Vice president. |
Celebrities › Re: 'Change Is Constant' - Funke Akindele Says As She Shares Throwback Photos, Video by dammyco(m): 6:16pm On Jan 20, 2022 |
This is our year for turnaround breakthrough |
Celebrities › Re: Tiwa Savage's Sex Video In Examination Question Of Federal University, Lafia by dammyco(m): 6:08pm On Jan 20, 2022 |
Choo!! See Northern Lecturers?? The man too wan enter Tiwa register. |
Politics › Re: Buhari: There Was An Attempt To Bomb Me Near Kawo Bridge In Kaduna by dammyco(m): 3:40pm On Jan 20, 2022 |
All is well |
Romance › Re: 61-Year-Old Nigerian Woman Weds For The First Time (Photos) by dammyco(m): 3:30pm On Jan 20, 2022 |
Congratulations, I wish you guys long life and happy home |
Crime › Re: Man Disgraced After Refusing To Pay A Prostitute He Slept With. Pics And Video by dammyco(m): 3:28pm On Jan 20, 2022 |
Wahala ño dey finish for the game of fu*king |
Family › Re: Marry A 32 Year Old Good Girl Or Look For A Younger Good Girl? by dammyco(m): 6:45pm On Jan 19, 2022 |
What works for me might not work for you. Pray and choose wisely |
Romance › Re: Lady Goes All Natural On Her Wedding Day In Ogun State (Photos, Video) by dammyco(m): 6:40pm On Jan 19, 2022 |
Congratulations |
Jobs/Vacancies › Re: Npower: Please Try As Much As Possible To Attend Your PPA by dammyco(m): 6:36pm On Jan 19, 2022 |
My October money never enter |
Fashion › Re: Ladies Can You Dress Like This In The Public? by dammyco(m): 6:34pm On Jan 19, 2022 |
Na normal wears for some girl |
Christianity Etc › Re: Indians Queue Up To Worship Calf Born With 3 Eyes & 4 Nostrils (Pix) by dammyco(m): 6:32pm On Jan 19, 2022 |
Na food be this |
Crime › Re: Vigilante Caught Notorious Robber, Tarzan In Bayelsa, Accomplice Escaped (Photos by dammyco(m): 6:30pm On Jan 19, 2022 |
Everyday for the theif one dey for the vigilante. |
Crime › Re: Mozambique: Ritualists Target Bald Men, Believe Their Heads Contain Gold by dammyco(m): 6:27pm On Jan 19, 2022 |
Animal in human skin |
Politics › Re: 2023 Polls: Lagos Is Ensnared And Captured - Bode George by dammyco(m): 3:24pm On Jan 06, 2022 |
APC is working in Lagos. Make una no come cast me o |
Culture › Re: Crowd Welcomes Lekan Balogun, Soon-To-Be Crowned Olubadan Of Ibadanland (Video) by dammyco(m): 3:01pm On Jan 06, 2022 |
Congratulations Olubadan of Ibadan. |
Celebrities › Re: Toke Makinwa: I Must Find True Love This Year (Pix) by dammyco(m): 2:57pm On Jan 06, 2022 |
Na dick dey ground for everywhere you face. See that true love, e scarce! |
Celebrities › Re: Hold A Pepper Spray - Beverly Osu To Ladies Who Drive Alone At Night In Lagos by dammyco(m): 2:54pm On Jan 06, 2022 |
I don dey see some hookup bae comments here oooo. |
Celebrities › Re: Hold A Pepper Spray - Beverly Osu To Ladies Who Drive Alone At Night In Lagos by dammyco(m): 2:51pm On Jan 06, 2022 |
Muyiwaipere: Una dey try for that country sef
My own motivational quote be say... If you want to succeed in Nigeria you have to be strong like blue film camera man.... ��� the guy dey always enter set Ooooooooo. |
Celebrities › Re: Jim Iyke And Uche Maduagwu’s Fake Fight (Behind The Scene Video) by dammyco(m): 2:47pm On Jan 06, 2022 |
Make i dey watch |
Politics › Re: Saidu: Buhari Should Support Tinubu As Reward For South West Votes by dammyco(m): 2:46pm On Jan 06, 2022 |
I don see the president. He dey come make una relax |
Crime › Re: Man Caught With Mutilated Human Body Parts In Osun by dammyco(m): 2:44pm On Jan 06, 2022 |
[quote author=RuudVan post=109134616][/quote]Abi na lie  Anyway I get security, and the security na BABA GOD |
Health › Re: Kerosene Explosion Kills One-Year-Old Girl In Anambra (Photos) by dammyco(m): 2:42pm On Jan 06, 2022 |
RIP little girl |
Crime › Re: Man Caught With Mutilated Human Body Parts In Osun by dammyco(m): 2:40pm On Jan 06, 2022 |
To go some state for Nigeria, fear go dey catch you. |