DatzTreydo's Posts
Nairaland Forum › DatzTreydo's Profile › DatzTreydo's Posts
1 2 (of 2 pages)
Morgan Gibbs white has been on his top gear this season he should have been included...for leadership sake Maguire the man for the moment....buh since TT has been a vampire of wins,I wish him goodluck |
eg/cv/83rest in peace Uniuyo is a brand protect it |
What a disastrous life taking....this is a taboo in my religion...lots of incantation n enchantment s will be done to forcefully end this in the lineage |
God bless our great visionary Obong Victor Attah of Akwaibom State former governor for building ibom power plant for the state...now let there be light...yak mbre atono |
[quote author=Utanisco post=132680876]All these monkeys up commenting akwa ibom is the capital of poverty Adiok inor mbufo Una don come akwa ibom before and never see afang and ikong soup to chop Adiok onor mmu ukaa[idem ammo isongo] |
For your mind u don everything ..na lie u b.. u don return the joy wey him kpola dey giv u wey u dey scream.. dey scrub dey give different styles...u don return am? If u Neva return this one comot everything for your brag |
Mme sdimme ibon.E b like say that una screw need spanner...dem dey hold una for this side una dey enta another side...dem swear for una? Na by force to export?..ur pikin neva chop reach when him drink water e go fit hold am small u dey cross border. After building all this things so called infrastructure who will contain it when the citizens die of hunger. U don ask price of gas? Petty gas sellers don dey foldoooo....nnpc make una get senseooo.. Some people dey reason to use hotplate n other electric appliances just to substitute the usage of gas buh guess what una don increase tarrif n the light una no dey give well... NAWAOOOO, DEY DON TOO DO AMOOO |
Another episode of madness... When will we start getting the marks right... A cursed country with a demonic leader.tua on ur face...edo ata idaad....unam, nton,ino ke mbofo edo...am ashamed if u and ur judicial system |
She won the Under 17 World Cup with Spain (and won the golden ball at the competition) and still she expressed a desire to play for Nigeria, but it never happened. She was called up to the Spanish senior side around a month ago and she played for them, so she can no longer play for Nigeria. This is the shocking part for me in that context... Alot are ready to sacrifice for the green white green buh the fear of the person trying to alter their negative redesignd and constructive intuition that will Inturn cause calamity and mehhem to the minds of the innocent Nigerians.. Nigeria is a country that all want to swim in,buh the corruptible practices, activities and selfish decisions have pushed the real identity of the citizens to the dust thereby crippling the prospect of the land.. If we don't wake up and know the true meaning of why we are here the end will be destructible Stabilize our economy and the security |
Buh u allow the unholy people to carry you...so the water you have your bath with is it not from the ground or abi the water dey fly come tell u open your mouth and drink... The offering you collect which ground dem use run d hustle.u dey wine ...no lele...the end shall tell |
Bat we dey wait make u lead by example in truism |
Chelsea Wetin dey panyayapanya naaa💘 |
Use superdent tooth powder... It's d best. Mama dey use am papa dey use am everybody dey use am |
I wish The BAT can be OBIDIENT for ones so that these his strings(followers) will get sense even if it's 2seconds It will do this forum a great deal of ecstacy... THEY tried CHANGE it never worked,tried PROGRESS it FAILED and now dey are forcing and conscripting you to chant PROSPERITY... Bet me it will end in tears |
All this 😂😂😂 001 dey turn me off... Please like meaningful things no dey to post... What is the meaning of 360 again? ... My joy is We have barely 2weeks to proof this battle..ankak!(am tired) ..... BAT wey no get wings to FLY...not even legs to land... |
Arsenal abeg carry league for me.. Make man u proud... I no dey gaffe see ur face |
Lagos Don nwa... Obidatty in action...am missing this euphoric moment... Shaiii... E shock u on street credibility... Akwa Ibom stand up... Lagos stand up... Nigeria stand up... Collectively we will get there Cos THE STRENGTH OF A BROOM STICK IS IN ITS NUMBERS AND THE UNITY OF PEOPLE CAN BRING DOWN ANY SYSTEM.... this is our system |
What is the best commercial specie of pigs one could breed... And the time frame it takes for Matured edible pig... I will like to know the basics of feeds formulation... Your number will be highly appreciated |
What's Manchester united playing with Leeds united... I passed by a veiwing center and I heard a low voice at first meaning that leeds are leading having no idea of the 1st have situation, with a walk I heard a loud voice heralding 2twice closely...that alone told me that Manchester united have scored... But my worries is the final score |
Mainnnnn My Akwa Ibom....na una dey spoil ma homeoooo abi.... So na this guy dey make me stand for UBA since 5.00am...E Don b |
Nawaoooo..... Ikpeazu really showing his BOYhood to the G-5 Wetin aboki no go see for soya stand |
Tinibu is nothing but a story that has lost its content.... |
See money wey I for use open better poultry farming...na too much money... |
If dem like make dem turn it on if dem no like make dem street am....like this akwaibom is on court case...pray for justice to prevail on the certificate forgery |
Akpabio all the way |
smile- Kirk franklin |
akwa ibom making criminal headlines.... ohhh uyo!... why will akwa abasi ibom state b kept in d dark like this... Atiku Abubakar avenue is not that busy so Mayb dey we're really waiting for the right time.... pls repent mbok |
Spartacus things.... abeg easy on the kill them alloooo...na we go still suffer am...not in support of any negotiation .buh how will u dismiss them(killing) without hurting the innocents |
Mixx us infinix...before una sabi na infinit we go dey use |
I don't understand againooo...same phone but difference in battery n the other null in NFC...are we not tired? |
HAPPY NEW MONTH LADS.. Can't biliv this is where the calligrapher behind our national anthem stays...na DiS same anthem dem wan flog me for children's day celebration... We respect wat we recite yet we don't give an eye capturing shelter to the man..God dey.... Let's not stop praying for this country please |
HAPPY NEW MONTH LADS.. Can't biliv this is where the calligrapher behind our national anthem stays...na DiS same anthem dem wan flog me for children's day celebration... We respect wat we recite yet we don't give an eye capturing shelter to the man..God dey.. |
1 2 (of 2 pages)