DAVE5's Posts
Nairaland Forum › DAVE5's Profile › DAVE5's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 138 pages)
this is total madness ,wat has wrong? they shld approve insectiality(if it exists) |
nah man u go win jare |
abeg sun_temi help me out or anybody in d house my iphone 3gs runnin on ios4.1 neva still get network even after reinstallin ultrasnow,tried restorin/reinstallin/watever d firmware or atleast upgrade it but it gave me error 3914(cant rememba d error numba in particular),dis is over a week now since it got faulty |
dis is quite innovative,digital love |
pls am i safe wit mai ibomb |
kai nl una no go kill me ohh |
@ op:if only wishes were horses,then ur proposal would hav bin put into action;nice one though,lets jst kip hopin n prayin tinz get bera |
ajibel can u c wat 4gettin ur brain in ur mum's belly has caused u,sote u no dey tink strait again |
k sun_temi, i'll dat,10x a lot |
at least i still get sense pass u |
@ sun_temi i av reinstalled d ultrasnow several times now ,it still doesnt av network,abeg helep me |
heeeeeelllppppp plllssss |
abeg ohh gurus in d house make una helep me,there is no network on my iphone 3gs,since yestaday, i'm freakin out here,i dont wat i hav deleted or if somone tampered wit a cydia, pls ohh heeeeelllllpp |
A Plane crashed @ badagry express way about 1hr ago. Leaving OR Tambo, don't look if you are sensitive, cause the pics are quite disturbing!!! I must warn.
|
pls how do i get materials on any of these topicz |
U go sell ohh bros |
10x guyz |
how much r we talkin of mr |
postin som pix would du u bera n help ur sales |
Guys pls reply me ohh |
Pls how do I jailbreak my iPad runnin on iOS 4.21 cos jailbreak me.com ain't workin no more |
Really I'm still tryin to figure out how a particular phone qualifies to be called a smart phone Let's take a look at black berries-I don't see a thing dat makes bb smart wen even Sony ericson java phones are almost d same thing with ur bb,s.e. is a java based,performs multitasking,etc or is it jst because bb's ping or because naija pple r jst following trends Consider an iPhone,htc,nokia symbian(belle),samsung & we'll realize bb's r kinda overhyped,if u pick a pimped iPhone or htc u won't get bored from using it but d reverse is d case wit bb's Pls dudes Wat makes bb SMART afterall it isn't in actual sense better than my s.e. W610i ![]() |
But y did d chimp say it was sick nah |
I don't c moi getting a bb in d near future wen there r other super phones out there |
;d |
Studio u try sha,nice one |
Studio u try sha,nice one dude |
Dat ram dey dull ohh,somtin wey hin go quickly (do) b4 hin kpai |
Which kain tins b dis sef,shei nah news we come read for nl? |
Bin gbagbo is borin ohh |
I wish i'd jst find such a girl wit hearin problems |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 115 116 117 118 119 120 121 122 123 (of 138 pages)
