Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 146 pages)
I dey laff ![]() |
Bad belle, Oshiomole is more worthy than all of you put together. Bunch of laggards and enemies of progress . For God's sake, the guy say e no dey join una "parthief" make una leave am alone ![]() |
If all our past leaders can all forbear with one another, I think we are making progress |
Apart from garium, garium sulphate,g4 and cassava flakes, we also called it gaff. ![]() |
Story-story o. ds na case of soldier go, soldier come. Who born dem well to challenge Turai when she was still the first lady , now they can do what they like but the truth is that the next govt can also do what they are doing now to Turai to Patience when the time comes. The bottom line is corruption and nothing more ![]() |
Sit him down and have a heart-to-heart talk with him and express you deep feelings perhaps there's something he is no longer seeing in you,also HIV/AIDS is real.He should not expose you to this avoidable risk |
Nigerians, pls let's booth-out these jokers come 2015 abeg ![]() |
Oga na master nau anytime,anyday ![]() |
Na today ! Who dem dey deceive? |
Actually,I saw the movies in the 90s and Terimanibaniyan and athe promise (Yavadariha) made me cry |
2 shortz, I gbadun U jare. U ar my gee |
Nice one ! |
HIV-AIDS family Plc looming ![]() |
Go on soun, one day the tables will turn in Nija ![]() |
Whatever... Thank God he didn't join dat party |
Let's c who d better candidate is |
Abeg,tell dem to wake up frm dier dream. I dey laff lk OBJ ![]() |
I like ur honesty jare, leave ur oga at d top mk dem dey deceive demsefs ![]() |
This man sounds like an educated illiterate |
When will this come to an end in Nigeria? |
Walahi ! God punish all the people wey don steal and still dey steal Nija money,may they die a useless death |
Make d guy go sidon jare ![]() |
Na today ! ![]() |
This is madness not justice when the likes of Alams are getting presidential pardon for embezzling billions. Even in a so-called AC controlled state! We are joking in this country honestly ![]() |
Harmvirus: he ain't looking bad.wondering why he has kept his face maskedThat's his stage name,Lagbaja means somebody, anybody, nobody. There's a person behind it but he is not known. |
Na so celebrity life dey b,anything dem do na news |
Death don separate dem nau...she's too young to be categorised as a widow. The good Lord will sustain our marriages in Jesus name |
dem b 2 later bcom 3,dey run thngs 2geda liv in peace n harmony, n den suddenly d 3 bn disagree, 1 go solo d oda 2 folo oh no no no no,d world dey vex rt now say d 3 dey do dier thngs individually,but rememba smday dem go lv each oda cos truly non of dem b brodas, in case u dnt no it ds na tru story, thrs a little misunderstandin 4 btw us if we break up na to wake up...Faze alone |
Hmm... |
What's Okupe's business with APC? I think he's feeling threatened but honestly, we should just ignore this "chatter-box" of a man. He's only a political appointee and not the main actor or how can a waka-pass be the focus of a nollywood movie? |
Please let's ignore this man, they are using him to distract the attention of Nigerians from the mess in this govt |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 135 136 137 138 139 140 141 142 143 (of 146 pages)



