Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 146 pages)
It may have started with genuine intentions but wolves took over and messed it up. ![]() |
Darkness na bastard. ![]() |
Gandollar at it again. ;Bribe-receiver governor. ![]() |
This only tells you the day Naija people STOP taking Sh*t from our leaders, Naija go change. As long as we continue to tolerate them, this nonesense won't stop. ![]() |
Different strokes for different folks. ![]() Except these guys have been paid for their protest. ![]() |
One day, the youths of Nigeria will march to Aso rock and no power will be able to stop dem. Dat day gatz come abeg... ![]() |
Yes o ! Fire dem BH ![]() |
ddeola:Where dem get 150 million youths abi na cow e dey count but i bet you dem no get 150 million cow sef. ![]() |
Mumu baa tilani. ![]() |
Anything called SARS again in Nigeria MUST be destroyed because it is demonic |
At least em no read transmission transmisson of the transmission i mean transmission sorry sir transmission transmission... ![]() |
D day wey sars go kill Buhari pikin accidentally, dem go end sars. ![]() Reform ko, reform ni. ![]() |
Na channel to siphon money nau. Nigerians need a responsible govt and not these jokers ![]() |
RIP |
Recording videos instead of rescuing the guy. ![]() |
PMB is a FRAUD , a JOKE ! ![]() |
Wickedness of the highest order. ![]() |
That is if you trust the police in the first place. ![]() |
BUT YOUR GOVT IS FULL OF SENTIMENTS RELIGIOUS, TRIBAL, REGIONAL, POLITICAL, ETC. ![]() So, you or your govt lack the moral standing to make the statement credited to you lauretta. ![]() |
These ladies know nothing about Nigeria. ![]() |
Buhari is for the terrorists ! ![]() |
Mutual diplomatic relationship is healthy. |
Mama Peace still dey do PR make dem forgo her case. ![]() |
If govt no dey responsible then the people go sort demsefs out. ![]() |
N200 000 bail for person wey dey jobless. If una no fit help am find work make una keep d guy dey feed am for una domot nau. ![]() Yeye police. ![]() |
People are being arrested and molested over a peaceful protest in a "democracy". Dis no b democracy. ![]() Let's go back to our traditional style oyinbo style no work for here. With our style any leader wey mess- up na the gods go deal with am demsef |
NEVER YOU TRUST Naija "polithievians" . Smart boy. ![]() |
No worry, e go be. ![]() |
Divided house. ![]() |
Police don suffer for Naija, always doing the dirty job. Can't he employ bodyguards? ![]() |
Even Laycon no go believe am say em don become popular like dis. Such is life. ![]() |
No b small thing o. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 146 pages)