Dekatron's Posts
Nairaland Forum › Dekatron's Profile › Dekatron's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 47 pages)
Pseermuhel:oga. . u be male looking for female room mate . . . . . chei!! brotherly,fine fine babes dey futa na . . u fall my hand big time |
Owlumeday:mr chairman,i never zoom like that o(probly d mozilla firefox of the cafe is too old. . . All i dad was :CONTROL KEY+THE BOTTON OF THE UP&DOWN BOTTON ON THE MOUSE. . . . ANYWAYS I DON PRINT MY BIO DATA,NA TO PAY REMAIN. ABEG,U PPLE SHOULD UPDATE ME HOW CAMPUS/ORIENTATION DEY GO O. . . OGA BLESHH,I SITE U aunty horlareh,coolu dawn na. . I dy come any time. . After all,i been wan go coaching for 3 fellowship(no mind me,i no send dem ni. .lol) |
JAMB is fcckin wit me right now. i bought a scratch card,tried opening the page.only to tell me i have exceeded the the times i can use the card,and buy another card. i dy vex,i swear. @ segun,what d'u mean? |
ahem@anybody. . me,as i was doin my online reg,i got to the academic form,i clicked save&continue,bt notin happenefd/ wetin suppose display. . 1hr don waste o |
bleshh. . . if my clothes throw away ehn,una don. . . . . . be back soon |
thumbs up,op . . its very.educative. . . . . chiimps,smart smaller humans. lol |
Owlumeday:the guy na fine boy o. . . . . . and very nice. the place is very nice |
Dayzzy:hahahahahaha . . .mehn,me nko. infact na #4000 my p-man gimme say mk i sha go and submit the acceptance for or wat ever. . i no gt shoe,inside am,i use #1000 buy shoe,gave #200 to a man in need just woke up sha. . mk i go wear my old clothe(poverty na idi.ot na) bleshh dy tk care of me sha and na nice place him get abeg,share ur garri reach my side o |
Highkey: |
nw@owena. . am nervous like am gettin married |
Owlumeday:tah . . . .all i knw is I LOVE SPEED and i hate football,bt my best sport is FORMULAR1 and SKATING.. .NW AT ILESA. . YARO RMX PLAYING!!!! |
Bleshh:my padi of life,thank u jare. . . abeg incase any one see me. . . i put on black trouser and butter color polo neck vest and addidas rubber sliperz/palm. . carry brown bag. . i no get dress sense i. i dy luk time for dz driver-my #500 digiwatch. . #i love speed |
Bleshh:yes o. . alas!!! i just boarded vehichle@ a whooping price of #1000 and four people on a seat. . ahh no fit buy film o. . i budgeted #800 for transp . if i buy am,una go _______. . what title of film self?? i'm already abt movin. . if can gt it@FUTA gate,i MAY buy it |
Bleshh:lol funny you . . i dy charge ni spoke with the boss,his voice sexy die. choi!! i dy envy dat voice. . nw@ iwo road choi,na me open dz page sha dancin ALINGO+SHOKI Ministry z moving forward. #GEJ is working!!!!! lol |
Bleshh:nw thats wat an talking about. . .BLESHH,i need ur number nowww this is mine: 08139078969,i dy wait o |
holareh:lol,funny u. . . . was kidding/ serious too |
Bleshh:kai mah no talk. i dy workers meetin@church. . the money for last week no balance self. . . temptation dy dz USHERING O. I case my rest till 11:30am. . |
Owlumeday:na greek una dy yarn. . . .THE MAN ONE GIVE ME LIKE #4000(want to buy #1200 shoe out of it o. e no concern him). and wl send d remaining to an acct(i neva activate my GTB acct self and i have d ATM CARD). so,BLESHH go helep me out by me usin his acct(wen we meet sha). abi?? so any help u can,pls render o. . BLESHH-08139078969 is reachable . . . i dy wait |
Bleshh:agba man. . .sheybi na to just submitt or hidden process dey?? |
Bleshh:walahi,i dy laff,olokada cme dy luk me like im dy cray. .LWKM!!!! u wl borrow me ur iPhone na. .mehn!!!! hope u don enter ur birtday suit/clothe go church |
Bleshh:d MAAZI himself don talk. . . i'm movin today. . only few clothes and very very small money. . . |
Horluwahighdee:lol . bt them say na typed one with letter head. . .the person go type am,come sign am join?? ko ye mi.o. . thank God say na only 3 clothes i gt and i don pack am. . . TIME TO AWAKEN OUR HURSTLE SPIRIT. LOL Bt dem say dem dy sell attestation lettrr for sch?? hw true? |
Horluwahighdee:funny you. . . . and she is my last hope o. . e be like say fellpowship fit help me(i need attestation letter too o. . e don red for guy man o). .how do i do it?? |
oga bleshh,u fall my hand o. . . @ Op, if it were to be.me.o, i go just laff wicked laff come tell am say: MY SISTER,let me pray about it. . join me in 3 days dry fast,i'll reply wat God.says then. / / immediately,my goons go.hear. . . . REMAINING NA ACTION FILM,eh ni woo tan(u wnt finish am). i case my rest |
Like play like play,count doen from 60+ days don finish. . . First of all,i go miss that head usher wey always dey disturb me,join USHER,wey fimipa infront one 'oloju fanta,elese coke' babe on new year eve. . Wey dey always buy/give me gaari after service i go miss that girl wey always want mk i take am PHYSICS at nite(I UGLY O,NO B FINE BOY).Her father go CASTRATE me ni if i toshh ha(na so i tk free am o),he be CHRONIC MUSLIM(NO INSULTS) I go miss IYA SHAKÍ(a town),wey always gv me #60 bread to chop wit d NOODLES IYA ODÚN GIF ME. I go miss my FINE LOCAL DOG(MIRANDA).She do eye service die. . Wen u pick up stone to chase goats away,him go run chase dem,wen u go him go dy look i go miss THAT WOMAN WEY DY ALWAYS FEED ME SHOPRITE BREAD WITH BEANS AND COLD WATER. THAT WOMAN WEY GO DEY DO IYANGA WEN HER HUSBAND REACH HOME. THE WOMAN WEY GO DY LOOK U DY LAFF WEN U DO RONG. THAT WOMAN WEY LIKE WHEAT AND EJA KOTÉ DIE.THE WOMAN WEY LIGHT WELLA,ME COME DUDU. . .I'LL MISS MY MOM!!!! THAT MAN WEY GO DY FORM VOLTRON. . WEY GO DY TELL ME STORY HOW HIM HURSTLE TO BECOME WAT HE BECAME(DAT ONE CONCERN ME??). THAT MAN WEY LIKE DOVE TV DIE(THE STATION TOOOOOOOOO BORING,AND SETANTA AFRICA). . THE MAN WEY NEVA GIVE U MONEY TO DO HAIR PASS #100. . MAN WEY WAN FOLLOW ME COME SEE MY H.O.D(THE MAN SELF. . ). THE MAN WEY BOTH HIM AND HIM WIFEY DEY USE D SAME GLASSES. .THE MAN WEY FIT BUDGET PASS OKONJO. . . I WL MISS MY DAD!!!! That boy for church weythink i be hum mate. Wen i come back,him go fear. . That boy wey we dy run packaging together. Him mouth sweet die. . I go miss my baddest goon : TIMATINS I GO MISS PEOPLE CHAI!!! Seydam,jdrake,BLESHH(I NEVA UNDASTAND D GUY,HIM B MATTER AND ANTI-MATTER OF HIMSELF),Philips and dayzzz(our rich boiz)owlumeday. . .i go meet una,and if una FIMIPA wen u all see me,i go swear for u with my IWO MAALU. Divsy,holareh and bettygirl,et al. If dem born u well, make UNA NO SET,WALAHI,KASALA GO BURST.AND FINE TOO O. .IF una like,go use all d MARY KAYS(foundation,lol). Doyin-i for don woo u tey tey for sch,d@ tym'i dy mad,U GO HEAR AM. Peace,this time i go show u say na MR ONIGBINDE BORN ME. Simbi-No worry,my parol for UTME GO RESUME,FASTER. . . Ronke,God bless ur soul. . (all na joke,bt real names) Happy resumption!!!!!!!!!!!!!!! |
Horluwahighdee:brotherly,y u wan tk spoil my parol na?? u dey beef the STAR BOY(omo irawo)?? okay,wen did i talk am say I LOFF AM?? sheybi u be MTN USER,dem go subsidize the HEARING AID DEM DY GIVE OUT @ MTN FOUNDATION FOR UNA!! lol. kiddin though |
Bleshh:make i go thief smart phone? lemme break it down- me phone got spoilt,gave it out. . . .i dnt have,and d symbian my bro dash me(uses BB and TECNO G9),one petty thief came and stole it from the window-my room and my parents rooms were affected. stile my dad's phone him dy charge for him room o,and used stick to carry MOM's bag. took the monies and dropped it nearby. my batteries that are bad, he dropped them around. na one asha 311 i dy use.. . inshort, i no dy BBM. . MY NUMBER:09038586282 gonna drop the reachable one-nt mine( i too dy borroe,na my great grand pa i resemble) lol |
Owlumeday:mehn, u rock . . . una don land for school? |
Bleshh:MY goon, can i have ur number. . since u are in sch,i may need u for sme things |
Horluwahighdee:oga, ontop one girl?? mom and dad neva taught me that o. . lol |
Owlumeday:thanks boss. . gv me ur no |
Owlumeday:is it the jamb admission letter we would buy scratch card for or the original UTME result? or both. hw much is each?? |

how does that sound to you, sir?