₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,841 members, 8,437,632 topics. Date: Thursday, 02 July 2026 at 08:42 AM

Toggle theme

Dekatron's Posts

Nairaland ForumDekatron's ProfileDekatron's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 (of 47 pages)

EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 9:43pm On Jan 05, 2015
Bleshh:
angry Help guys with babe kehhuh

U think say na still your OLODO COMMUNITY CENTRAL GRAMMAR SCHOOL you dey go wey guys for there Mumu pass Muyiwa for my area? grin

Baba open ur eyes and wisen up!!

Real Men dont do this sh*t...Face ur book and chase 5.0! cheesy
Girl matta na small thing (make nobody hold me responsible for this statement oo smiley )



anyways, i no say una no go adhere and flow in the same spirits with my given thesis above..!! Ride on jor!!

Knack all d Punna u see for FUTA jare !! BOSS!! cheesy
THERE ARE SOMETHINGS YOU SEE AND LOOK OVER. C'mon boss,as old as u are,u can't diff btw sarcasm and tru talk. .mehn,u musr b boring o. kai
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 9:13pm On Jan 05, 2015
ISRAEL BOY. . A MA RI YIN BA O. ADVERT: 4 dos wey want babe for F.U.T.A, i fit help u,bt ontop any pay by d babe,dividend go dy(clothe,FOOD,MONEY)________________ 0ga is®aelboy, shey we fit access WI-FIhuh?? i go nid WI-FI BAJE
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m):
israelboy1:
guy, every corner for FUTA na prayer ground oooh.......na everyday wey i dey jog for early mormor....inside skul.....i dey always hear big big prayer point...u go hear some people dey pray waka come ur area like dis as u dey waka.....u go first think maybe to run inside bush go hide ni...cos na die tins.....omo....no time and space for gyration in skul oooh....if u no sabi pray, u go sabi read....if u no sabi read....guy...go nite class....na dere enjoyment dey...if dem no steal ur tin....u go see guy nd girl dey hmmm....na play i dey oooh.....bt no time for gyration oooh guy......lolzzz....nd note...mountains plenty like die for futa...nd jst make sure na book first........u fit use second semester gyrate anytin u wan gyrate...sha make dis ur first semester a very serious one......make i gist u, although na secret...make nobody read am oooh....or else...hmmm....


guy, if u study wella, get good point, ladies go dey pursue u up nd down...chai....na good tin any way....bt dose kind tin dey suck G.P oooh...lolzzz...i dey laugh nd cry same time sha.....bt me still dey enjoy wella for here...cos my foundation strong like rock.......na book first oooh......if u wan be like me...lolzzzzzzz.....

It's easy to have 5.0 wink
oga,u sure sy una no b newscaster for futa radio? ordinary thing u don deliver advice 101(kiiddin) /. . that 1b gyration 4 ur eyes. i said this first yr,i go eat first timer food. . if i wan gyrate,y did i tell dad i wl live in d skul hostel? y didn't i live off,lie t home to cllect money? buy myself packet of ______
afta all,i hav like 4-5 babes at F.U.T.A without livin home(1, she was d head girl at school den. babe 2, babe 1's friend. babe 3,met ha durin p-utme(if i no klet atlist a grl's no,my go yarb me die nd mk dad disown me lol)babe 4,was my crush,attended d same jamb coachin,babe 5,gav me go ahead to crash at ha place anitym,met her@2go rum) ...na God. .i can rid 4 lng. . FYI,i was the ASSISTANT HEAD BOY/BEST CHEMISTRY&BIOLOGY STUDENT. 2nd best physics and economics student. . . ISRAEL BOY. .U FUNNY SHA
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 3:59pm On Jan 05, 2015
Bleshh:
Shey the one wey dem dey put for inside mouth and Sh*t out for yansh? undecided



and na who tell u say i b Rich Kid?
if u c d car wey my papa dey push, omo, u go wave am down, thinking say na "KabuKabu" grin
haba,bt u can lie o.u wey b say the smallest ride ur father dy push na TOYOTA VENZA?
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 3:36pm On Jan 05, 2015
Dayzzy:
on monday...iwo road, 11:00am sharp,

bring ur i.d card and ur jamb adm letter so i go knw say na d real u..nt counterfeit
lol. . . which kind jamb letter,i neva print am na,and besides, i'm leavin monday
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 11:37am On Jan 05, 2015
AHEM. . . . ISRAELBOY,hope fellowship dey yafunyafun for F.U.T.A?? cos as a sharp ibadan boy(nt indigene o), i gats gyrate o. . FOR THIS FIRST YEAR,I WL NOT GO TO A FELLOWSHIP TWICE,i gas EAT FIRST TIMER FOOD/MENU MENU EVERY SUNDAY. .ANY BODY IN WITH MEhuh?


Tag:Jdrake,bleshh&philips(our rich boiz,lol.),seyirock, et al.
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 11:29am On Jan 05, 2015
please. . must u finish the form filling b4 u must be able to download the medical form and court affidavit??
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 11:19am On Jan 05, 2015
Dayzzy:
God knw say I no go carry last grin


jst got bk frm paris, d journey was hectic, too many pot-holes nd police checkpoints.
M gona put on my new gucci pant and d&g top wit my louis vuitton sneakers wen goin to akure on d 12th. Hpe no1 wil steal my galaxy note 4 nd rolex watch.
I go pass thru ibadan, so if any1 dy here wey dy live for ib, holla at me, i fit giv u free ride in my new audi quattro 2019 model....absolutely free!
Oga olowo. . . MAKE U HOLLA YOUR GUY O. . I HUMBLY LIVE AT IBADAN O. WHEN U DEY MOVE??
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 3:30pm On Jan 04, 2015
Jdrake:
amen ooh..bro no shakin we no fit eva suffer as long as BABA GOD stil dey ..so chillax bro notin dey sele
abi o. . . see me as ur boy o . . in ur kingdom,4get me nt
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 2:18pm On Jan 04, 2015
Jdrake:
Ahhaahah.lwkmd,lmao.chaiiii,cnt stop laughin...c some dudes dey claim ajebo,dey form james bond,if u knw say una rich,watin u cum find 4 futa,ur papa 4 just carry u go caritas uni na,abi even fly u out make u go cambridge uni na.rubish..I just dey pity al d fake niggas wey dey form.na God go catch una wen we resume....me wey na management we dey,we just dey pray make God elevate us niyen,abi no b so my fellow ajekpakos,lol......
i feel u jare,bro. . .we jst they look God face. . I pray i dnt suffa 4 F.U.T.A self
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 2:12pm On Jan 04, 2015
Owlumeday:
ah me keh. Na God face me dey look ooo
lol. . . .dey enjoy
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 8:47pm On Jan 03, 2015
Blurr:
grin omor, thundabolt no fit work again for my body...akure babes get thundabolts reach akwaibom(eket) babes??
oga boss,if ah hear. . real jazz dey o. . jazz go just turn everytin commot. .I SWEAR,ah jst dnt wnt to do bad. . THUNDERBOLT CURE DEY. . DEY STRAFF AK BABES,i go dey give u cure. an ingredient is 220 volts wire. .mah no dy yarn too much
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 8:41pm On Jan 03, 2015
israelboy1:
i go like meet u faa
na one small boy i be o. . and the devil self hands pass me . . lol.
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 8:38pm On Jan 03, 2015
Owlumeday:
wud like to hav u as a frend oo. Wat dept er u reppin?
i rep ELECTRICAL ELECTRONIC ENGINEERING O BOSS. . . No qualms na. na ur eyes we dy luk o.
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 8:26pm On Jan 03, 2015
israelboy1:
nd i won begin dey cry....lol...omo..u get lot of stories ooh...abeg, wetin u rep....so as to meet with u nd gyrate
Lol,i'm a fresher o. . jst that i had sort of lotta freedom(Dad is soo free and open minded,mom self no send,u carry grl come,na ur ishh) and i finished sec school early: 15(bt mehn,my teachers wicked. . I HAD LIKE 5 teachers for english alone o, and aasignments na die) i recently percieved my geography teacher's perfume@shoprite,ibadan.and my heart raced. . after yrs of leavin sch o. . . so i jst hurstled nd made some money. . .90% of my salary goes to dad's acct,untouched. he recently used it to pay my acceptance fee and also the small change e remain wl go for 2 clothes. (u knw na). .if any chance to make money dey,i dnt mind. Dad taught me.


|i ®ep E.E.E|
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 8:07pm On Jan 03, 2015
Owlumeday:
i feel u bro. A boss is som1 wu can pay his bills nd make his own moni. Er u also a futa fresher.
na so nah. . . YEA,i'm 100% a fresher. . . .na u o,oga
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 5:00pm On Jan 03, 2015
Phillip,i didn't think you would do/say these things. right from the day i saw your signature(iPhone six +),i saw this comin,bt nt this much. Do you knw hw many rich kids out there that orders directly from applehuh? do you knw hw many niggaz there pushes very expensive rides? my man,listen,i also once prided myself as been smart until i met smart people. i built a toy R.C car,JOHANNES VANTHONDER built a small cobra fighter jet(google it on ur iPhone6+ lol). see,u been rich doesn't mean others been richer are out there,poor. My dad isn't rich,bt he drives a car,lives happily,sent my elder sis to a private poly. .lives in a great house. i put it to you that even though my dad IS NOT POOR,he never bought a phone for any of us(we b legion cos we are many,5 children). the least of my siblings except me uses a tecno pad G9. i stated workin and earning money since i was 15. i bought my blackberry wen i was 15,(nw,i dnt have a phone,i borrow)cos dad believes in self reliance and hard work. He is nt poor cos he sent me to a private sec. sch . did u buy ur iPhone ur self and new??



@blesh:i sight u and i rep EVERGREEN HIGH SCHOOL. . .Abeg,philip,na my own be that o,no yarb and text murder me o.
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 5:41pm On Jan 01, 2015
Jdrake:
Please fellow futarians,I seriously need your help.please a kind hearted futarian shuld help me out and I know you are out there.please I want some1 who is willing to help me stay with him/her in his/her place when we resume 4 d meantime before I finally move to my hostel.pleas your your brother is in need,help your brother now especially in this new year and ur blessings will be soo much that the world will be shocked how it happened..please ur urgent replies are needed.THANKS...from ur fellow futarian,LYONGA JOHN A.K.A JDRAKE
abegi o,i'm also in with j-drake. . . Ah neva mind if mosquitoe dy do festival. . . Mk i jst dey till accmdatn ish is solved. . . . , e joor o,biko o,please o. . .BLESHHhuh Anybdy. . Pls o
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 10:38am On Dec 30, 2014
Bleshh:
Aaaaaw cheesy
see mouth. . . hero koo, broken sword ni
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 9:37pm On Dec 29, 2014
israelboy1:
during my time....i used d print out.......so u should be able to use d print out too.....bt to be on d safer side...go for d certificate if it's easy for u to get grin grin if nt......it can be gotten
guess i will use the print out. . . its not easy to get o. . sooo far. .cchinks and other reg maazis,can i use it??
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 9:20pm On Dec 29, 2014
oga israelboy and baba chinks. . . is the o'level result the one that you printed out yourself or the original waec result from your secondary school? i mean,can you use the o'level result you used during post utme or YOU MUST USE THE RESULT YOUR SEC. SCH GAVE YOU?

THE SCH I DID MINE WAS IGBOTAKO COMMUNITY SEC SCHOOL,igbotako,OKITIPUPA LOCAL GOVT. AND I live AT IBADAN. . . .. . . Bleshh,ah don miss your comments small.
Foreign AffairsRe: Why We Stopped Buying Nigeria’s Oil, By White House by Dekatron(m): 4:20pm On Dec 27, 2014
note:am no commerce student
you see,there is more to this than what some of us are seeing it. Like we all know,the ALMIGHTY UNITED STATE IS VERY EGOCENTRIC(so is china o). American presidency is not like our presidency. I strongly believe that U.S has probably got a hold of the neck of our politicians. From the articles,LOBBYSTS were mentioned. Since these people feed fat from this,and America tried destroying them,they would have sought for solutions cos they would lose if they did'nt.WHYhuh?. We all know U.S to be a country that makes a wise man look clueless and will format your head. Its either our politicians are dum.b to look for solutions or U.S has got them where they can't resist,hence lobbying with lotta dollars(our govt. is not dum.b to the extent of not protecting its source of feeding).remember,America is probably seeing this,and they've got the space.
also,science is the way. SOUTH KOREA got no NATURAL RESOURCE,see their country,cos they have got a good graps of science.
THOSE SAYING:SAI BUHARI.a man of his age should step down. since he is known for his no corruption tolerance,he ought to have groomed and mentored a younger politician,after all,any BUHARI CANDIDATE OUGHT TO BE INCORRUPT LIKE HIS MENTOR instead of a GRANDFATHER keep on contesting and failing.


BTW,what does SAI BUHARI mean?
CelebritiesRe: Music Meets Runway: Ice Prince Leaves The Stage Upset by Dekatron(m): 9:47pm On Dec 24, 2014
Alichexxman:
morell isn't consistent, he is a singer rapper
you're right
CelebritiesRe: Music Meets Runway: Ice Prince Leaves The Stage Upset by Dekatron(m): 6:11pm On Dec 24, 2014
Alichexxman:
ice dan uwa na, oleku is so long ago and its not the kind of song that brings back nostalgic feelings, you have to sit up and write songs bro, you are not putting in a hundred percent more, infact you are not putting anything anymore, they used to say you went commercial but these days you are not even commercial neither are you are street, you've lost that northern originality, you could try rapping in hausa so we can have a representative form the north just like west has olamide and the east has phyno.
morell nko? he raps in hausa like dam.n. . .listened to WaZoBia?? he killed it more than phyno
EducationRe: Facts About The Average Nigerian Lecturer by Dekatron(m): 5:49pm On Dec 24, 2014
SkinnyDude:
hahaha. my guy, nobody is above mistake. from today henceforth, i cease to be a fault finder.
today henceforth? huh sir,your lecturer wicked o. .
(all na play o)
EducationRe: Facts About The Average Nigerian Lecturer by Dekatron(m): 5:45pm On Dec 24, 2014
krall:
"THANK GOD I SCHOOLED IN ................................"
north korea lectured by kim jung un's inlaw. . SMH. . you need jesus.
(na play o)
PhonesRe: Internet Users : Nigeria Ranked #1 In Africa , #10 In The World by Dekatron(m): 7:06pm On Dec 23, 2014
Wittylens:
What has GMB got to do with this?


Does that illiterate even know how to use the internet?
bro,twas jst for fun o. . i dnt support GEJ or GMB. . .SOhuh?
the man self is a green snake
PhonesRe: Internet Users : Nigeria Ranked #1 In Africa , #10 In The World by Dekatron(m): 6:58pm On Dec 23, 2014
upon say mtn dey suffer us,we still dey browse. . .upon slow and frustrating network,we still dey relevant. . . as an individual,i use 20MB for 2days n my symbian. . chineke ka mezio gwu o(aint igbo). .


#GOODLUCKISWORKING
#GMB2015
RomanceRe: If Your Fiancé Gets Raped 2 Days Before Your Wedding, What Would You Do? by Dekatron(m): 5:40pm On Dec 23, 2014
well,i'm definitely marrying her. . .i'll tk her to the best specialist(i'll be darn rich) for psycological trauma treatment. . i'll take her personally and we would be treated together. . NOT EVEN GOD CAN TELL ME TO LEAVE HER. .TURN DOWN 4 WHAThuh

future wifey,una dey hear me so??
RomanceRe: What Would You Call Your Wife/husband When You Get Married? by Dekatron(m): 5:29pm On Dec 23, 2014
as to b say i be engine boy,math dey brain,so,i call her : dy. . . as to b weird boy i be,i 4 call her :MY LUCIFER(morning star). . finally,as a rich man,i call her: MRS ONIGBINDE or ADA.



MY MOOD THOUGH
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 12:37pm On Dec 22, 2014
israelboy1:
the best kee.....are you playing with my gentle mind ni...abeg ooh....i'm just trying my best ni ooh.....kai..you wan expose me abi....jesu dey sha grin grin grin
God is watching you in 3D. Gonna pm you..
EducationRe: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by Dekatron(m): 12:00pm On Dec 22, 2014
israelboy1:
repping comp. science since the day Nigeria was amalgamated
in dj khaled's voice: YOU THE BEST. . I SALUTE

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 (of 47 pages)