Dexter23401's Posts
Nairaland Forum › Dexter23401's Profile › Dexter23401's Posts
1 2 (of 2 pages)
Rubbish, Covid 19 guidelines kor, even lastma sef Dey enforce covid 19 guidelines too, road safety officials too dey road, police sef join, are those ones not enuf to enforce covid 19 guidelines Hungry people |
Story story, na money they want. |
Story for the gods, how many una don punish Playing with the lives of soldiers like say na ludo them Dey play, God dey see, that’s my consolation, when time come una go Account for all this lost lives. |
God will not forgive this government, they will and must suffer for what they are doing to the masses. We have not had light for days now and this one is saying the country now has light for 18 to 24 hrs. God is watching |
Just 2 years wow |
Nemesis is nocking, na turn by turn, our politicians must pay for their wickedness |
The two of u are just being childish and lack patience. |
Police men and their evil ways.....chai, thats why their life no dey straight |
Brace up people.....its about to get worse |
Any deference between them and those animals ? |
Abeg which kind charger she use ? I smell fish |
Abeg which kind charger she use ? I smell fish |
Na wa, he no gree do na wahala, now he dey do am well na still wahala, watin man go do nau ![]() |
So far u are in a relationship with someone, please open up ur heart to that person, show love, help out, it doesn't matter who the help is coming from, whether the guy or the girl, that's why the both of u are together, las las, anybody can be an ingrate whether the guy or the girl. |
Come back kor, come back ni, who no like better thing, what exactly are dey coming back to worse still they are going to fund their own return to a country where police dey kill more than even the Corona virus itself , where hunger is the order of the day, with the leaders looting the country's treasury leaving the poor masses to die of hunger and poverty.... God dey sha, one day na one day. |
Oga just pray say ur girl love u enough, if not she go follow money go, all that talk about beating the man no go work, abi u wan go jail, u don't have any business with the man, na u and ur girl get talk shikena!!! |
This is one of the reasons why the country dey where e dey, government can not take ordinary criticism, as if what the woman said is a lie, can he feed that to his family I weep for this country. |
See level, even Lagos wet be worst hit state sef, we never see...God dey |
Those boys should be severely delt with, if na government make them hungry and push them into stealing why not go and rub the government, why rob innocent people who are trying to make ends meet like you...that's rubbish. |
Chai, see people children oooo, and they do naming ceremony for theses ones..... |
Briliant....this is wonderful, I hope they are durable too, God bless ur hand work. |
Na was o, but is it appropriate to transport palm oil inside tankers used to transport petroleum products As in health wise Wow...... |
E don red..... |
So every other person should go and die abi Clap for urself. |
This is someone who genuinely wants to help, unlike other people donating to the government just to show off, donations that won't get to the poor masses, God bless this man. |
But why is he forfeiting that money to the Nigerian government ![]() |
� |
1 2 (of 2 pages)
Hungry people