DonroxyII's Posts
Nairaland Forum › DonroxyII's Profile › DonroxyII's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 276 pages)
DenreleDave:Lol, O Man, ICAN na Investment ... To Excel Be Ready to Excel if not ... The Exam go Pursue you comot as you gas out in no time ! |
GO0DHardDick:No Worry U no no say as u dey happy dey turnioniown girls head na so your head sef dey Mis-Align ... Until One Day Adaptations sets in & You started casting away your village people .... Before You can Hurt Others, You would hurt your Brain First ... That's the Foremost Pyschology You Don't Know ... Don't be too happy in Stupidities & Wickedness, You are simply Disorienting your mental faculties ... U no go Understand Until Your Brain Started finding Ways Out of Traffic But Simple Sheee become difficult for ya Computing area ... You will result to booze to cushion the depressional Effects which shall Consequences on Ya Sugar Levels & Organs..... Verily, Mucus go dey appear for ya eyes & U go be like mumu while ya Brain Started diagnosing where it all goes wrong & You will Started seeing all the girls you have broken apart in your "Psychology Stupidities"...... Unfortunately, There is no Good Psychologist, Pychotherapist nor Psychiatrist in Nigeria Na Pastor, Cele, C&S, Herbalist dey ... They will start telling you to seek for forgiveness as u too hurt women & Started doing nonsensical Abracadabra on ya head because they can only diagnose the Problem but can't offer solutions.. You are getting Fvcked-Up as You fvcks Others. |
DenreleDave:No Wahala If it works for You .. Go Get the ACA Bro ! |
Whichever poison you choose in this world sha get Maturities over them so as not to be lost to dem if not Oyo Go be Ya Case ....! |
Professional final stage two Papers to ax it ! If you don't have time for tutorial, Buy Videos .. If you have time go for tutorial because the class will ginger you .... Don't make my mistake of oversabi self study ... Na me be dey ginger myself but When I wan rust & I enter tutorial, I knew Na me do myself ..cuz You go See boys & girls including pregnant & Mama Bomboy wey wan Chartered by Water by Garri ... Na Fire Fire ... No Dulling ! |
placeofallure: Kudos to Him Jhare for keeping you in one piece .. Cuz U be like Lion ooo ![]() |
virginprincess:Lol ![]() Gen Z say ihm Grandpa no get sense .. U see how ur body dey get easily Peppered, na Symptoms of undictimisation make e no follow u reach adulthood cuz u go become bittered and Ratcheting! |
nickyvil:There is nothing to be careful about Once it gets down to it .... West, Russia, China, Arab doesn't have the interest of Africa at Heart But if Africans doesn't have the interest of Africa at Heart then Dem go Roast Us & Settle the difference among themselves later.. African leaders need to rejig themselves & Start Stockpiling to Defend their Motherland. |
AllenSpencer:There is nothing like small & Incompetent military Once Bayern is Joining Burnley against Arsenal Beware of that Match .... Never-Ever Underestimate your enemies nor overestimate yourself .... Any war must be fully prepared for because surprises & Betrayal is possible in this era ! |
incandescentena:Forget, This is More than Africa Now ... I think NATO-Russia is about to Slug it out in Niger .... We can't fold hands while action is happening in our backyard ..... We must choose a Side now .... ! |
virginprincess:And You go dey put Mouth for Adult talk ...Instead of make you talk better thing na sex sex matter Everytime hian ! Which tintin u be ![]() Your pimples go comot when u old small ! |
Vinnie2000:Pimples & Chicken Pox ... Chicken nearly cut my Peenees ... I keep showing my mom & Crying Privately Checking My Tintintin often as I do not even Bother about the rest of my Body ... Dem dey call me Ojuju that time! ...I keep asking my mama Hope my Jolojolo no-go cut like this My mama go rub "calamilotion" ... Only God know who tell me wetin dem dey use jolojolo do other than pee but I was Critically scared cuz that pox was just creating some deep line On My Man... Eleribu Pox ![]() Another na Worm 🪱..... I poo that one no be small when I dey kid ... Reason I love one of my aunty til date as she sef don forget na say anytime Anus dey scratch me na she dey rub am with Robb ... i dey give her respect wellwell Nowadays she no no why ![]() |
nepapole:Sarcasm ... She was mentioning the popular one but make we no lie ... Dem actors & actress dey Chop themselves well well oooo .... Woo, make we no lie give each other, Human must Fvck .... The Earlier we accept the better make unwanted diseases & pregnancy shaa be protected na why Oyinbo create Condoms .... |
placeofallure:Hiaannn, I know u tough but Common don't be Vawulence nahhh .... ![]() Majority of them na cuz of Dilapidated Home fronts Sha... Most of dem their papa don run comot for house .... In this Kinda economy, Many Homes go become separated, Divorce & Transfer of Aggressions due to economic hardship .... Once parents can't can & those niggas hand touch am for their daughters ... Her IQ shall be formatted & Rewired to slut it out for Penny Once she become adapted to these menace, Oti lor Niyen ... Street go take over her empty head ... I believe everyone should be given a chance for Redemptions sha ... Father should be forced to pay child support(Mental & Financial) While Critical Attentions should be placed on Girl-Child .... All of Us are Guilty of the menace! |
chillychill:U welcome, I love everybit of it Myself ![]() |
OndoRaph:I read the Mouth lips is synonymous to the pvssy lips .... Na same materials make up the build ups .... Chaiii .... alot of Scamming in Human system ....We come be like game to some people somewhere as we sef dey watch Natgeowild & Animal Planet ![]() |
You Finished Yourself: Na you go do wetin Your Money Fit Do but pass Ya Brain .... Women no be mate of any Man wey no get sense nor Mature ..... Dem go use Mouth, Breash, Nyansh, & Congo lead you enter grave & Move unto the next amateur Immature mumu with Money wey miss Road![]() Money is not the measure of Maturities if You ain't Matured Enough & You Allowed Money to Push You which she will definitely do because Money is the Thug of Wealth Very Intoxicating... You will End up to Square Zero. I always pray to God to Grant Me Maturities before Granting Me Monies .... Na me go dey push Money no be money go dey push me. |
placeofallure:Gisos Christ .... Hmmm .... Chaiiii ! It was a Good Advise I Enjoyed Though ... But The Bolded ... Jesu Oba Iye ooo ![]() |
chillychill:Lol, he dey gel & plum na .. Koko Bawo ! Hope u dey alright now ... Me just dey pull ya leg ni fa ! |
MycroftHolmes:Most Def not ... But She hasn't gotten Alternative .... |
mariovito:They are our Neighbours & Brother ... Their Sneeze will lead to Catarrh for us ... Before dey blow dem virus come our side, we need to show big brother! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 276 pages)
Kudos to Him Jhare for keeping you in one piece .. Cuz U be like Lion ooo
