Drmikeadams's Posts
Nairaland Forum › Drmikeadams's Profile › Drmikeadams's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 269 pages)
nellaluv:... u stay in ago? |
nellaluv:so true..the roads clean now but some streets after rain still be murder inc ![]() |
the best biscuit is short bread @#500..i dey carry am toast them babes and them open legs sharpaly ![]() |
pisa scores ![]() |
in punting you take responsibility,,even if jesus drop game here...its left for you to decide whether u wan follow jesus game or not..cos na ur money u go still use punt,,whether the game cast or e no cast,,u just move on..punting is not for pppuussy hearted ![]() |
and pisa must score ![]() |
solidifi: their eyes never open ooo...come my side and you see them donating their hard earned cash to one guy on suit and tie brainwashing them..problem dey.. |
with dr Mike ,u don't have to worry bout been scammed while funding ,,,,,,,,,,,, if i hear say i no carry ur money go drink origin dis hot noon |
all of huna wey dey play 100 naira to win millions make huna dey pm me nah make i follow una buy lexus and corrolla too ![]() |
BrutalJab: i give up on your case kindly visit yaba left for your daily medications |
;swansea vs kidneypool btts,hull city vs chelshit btts,sevilla vs alavez btts,osasuna vs las pamas btts,valencia vs athletico madrid,tottenham vs mancity btts,wolfburg vs mainz,as roma vs inter millan,celta vigo vs barca btts ..if huna get any other btts make huna drop make i add to this one |
BrutalJab: : 21st century award winning ignorant pastor scamming ur congregation with stories of witch craft,,kontinu |
BrutalJab:>: ,,,even with ur phd,masters degree,bsc,,ur swag as a city boy,,ur exposure and interraction with learned people,it will be a big shame for you to believe that an old,un educated woman inside one hut in the village is holding ur destiny,,.if thats the case,,i think the reason for going to school is defeated walai |
BrutalJab: ,,its u in this 21st century still believing that ur aunty in the village padlocked ur destiny and future,, kindly go and hustle while u still have time,so that u wont tell ur kids in the nearest future y u didnt make it ;Dbecause ur aunty held ur destiny.. |
BrutalJab: ,,continue been tormented by witches from ur parents culture, |
.for church na so pastor go dey prophecy for person,tell am say ur mother is a witch... ..pastor go ask .can i kill her for you?the congreagation go shout kill ,kill kill.. religion don kills us walai.. |
BrutalJab: ..u need ur brain diagnosed and reformatted |
Christardor:.before u put ur whole dime.viilareal never change em name,,,its still village is real |
Kcmik: every body dey para dis night... im not understanding.. |
bluntjudge: ..u just make me forget say i loose money today to alabi wey i for use carry one big nyansh like that... ![]() |
na joke section be this...after my years of driving experience,lagos drivers will make u doubt ur driving abilities |
you saw all those signs ,u still dey follow her hup han down,, pls go and buy another power bank..hunger dey dis regime..i know say u go still call am again carry am commot again ..my nigerian hommies sef |
..that guy na dick head customer care zero,,attitude zero ,,chai them do child dedication people come come drink mineral ,chop rice.. akpa amu |
skating shoes.,iphone 7. |
ElsonMorali:..if i were the president,,i will first of all cut down all the salaries,allowances of all them fat ,greedy politicians in power ...all of them..jumping from pdp to apc by the same cabals wont help this country,,2050 will come and we still be wailing .. |
itzgbengene:please show me a sensible police man in nigeria and i will tell you the actual date jesus christ is coming |
i park last for the compound,neighbour come knock say make i drive out ,she wan comot,,i open gate put motor for reverse dey drive out make i clear well..i match brake ,car no gree stop..na so i hear gbiiim..i don hit one clean mercedez lexus wey no block me..i look around ,as i no see anybody wey dey look ,i just rush park the motor..the mumu neighbour just wave me sorry..but my major problem na lagos girls .....the kind big nyansh ,boobs different shapes and sizes.i dey see for road ehn .i dey use front,center and side mirror dey look..na so i look go jam one woman car for back..where i dey beg..the woman dey shout ..are u blind..?i wan explain,but how i wan tell am say i dey look lagos girl nyansh..if u see the woman boobs sef,,you go jam lorry..i have quit driving in lagos |
Juzec:..nairabet or bet9ja |
drmikeadams:..very sharp obago.. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 269 pages)

