DualCore1's Posts
Nairaland Forum › DualCore1's Profile › DualCore1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 371 pages)
free the guy na, FUTO no get babes (na gyalz dem get). |
modlator come hia abeg, somebody has ya'd were. |
patwhizkid:mehn see loffinz. i loff u die ![]() |
how ur hand sef take reach him profile, eh? surface. later now if one guy shout sey him need babe, una go just dock, then tassi the guy. ![]() |
MrCrackles:Prince Crackoolse. omoyahoo:erm. . . i don go back and forth my wives.txt list i nor see ur name o. who's u na? ![]() |
blessed are the dudes who dont resort to machines and technology to find love for they shall see the babes they want and walk up to them (in the old fashioned, yet effective ways of our afro daddies and cute moms). to all those shoutin babes are ugly, who giveth thou the authority to pronounce a marvelous creation of the Almighty ugly! may it be unto your daughters as u have said unto these innocent creations of God. hmmm, why do i have the feeling i'm under some kind of anointing? i need to start church. Church of Chics (CoC) |
me i dey on ma own o. i just dey smile na. sweerie wen i just think of u like this eh. . . i just start smiling ![]() ![]() |
"inflated ego" Word! |
![]() |
temi 4 rea:kai, mother in-laws. nor put sand sand for me and ur daughter loff garri o. |
je t'aime very mosh. |
Stop pronouncing (or condemning) pipz ugly, u'll have kids tomorrow and nature has its way of catching up with bad asses. |
choi u just dey tosh ma heart. i loff u so muchly |
chei, and i tot we both shared this loffin' |
yes sweerie. u're sure its safe for me to be doing all these? i loff u but i loff my life too o. |
yea sure. i even know how to weave. ok so i have clearance to scatter the hair, cant tell u wht i'mma do next cuz we fit make some people kolo. i think u know wht's next. ![]() |
u're just one wonderful darling :* mmmmmm so let's seee, make i start with ur hair. can i scatter it? ![]() |
yay thanks, u too mosh. oya make i start. erm. . . my babes and ur guy(s) shouldnt know about this, k? wetin dem no know no go kill them. |
talk o, i no wan touch then my hand wither. |
so u dey assure me sey i dey free to touch? (or chineke thanks for the new wife u don give me this evening) |
kill u? i wan die(by hanging) be tht na. as i dey talk to u now, u know how many snipper red lights dey show for my body? if i make any move to touch u, enof bullets go touch me before ma hand reach u. |
yea i no go want make the Prince of this thread think sey i don take him Princess ![]() |
we fit even use pidgin. (my fav) ![]() |
just an excerpt from the nland rule book Please use standard, proper, and clear English at all times when publicly discussing topics on the Nairaland Forum. If you must use other languages, create a special topic for that language in the culture section.hey its just a rule. rules are meant to be broken to pieces (anybody wey show admin wetin i talk here go roast) ![]() we can talk in french, spanish or italian. whichever makes u the happiest. |
qu'est-ce que vous avez contre le concept de l'anglais? |
9ja guyz! just thinking if i wear a skirt and pad up some places, i'm very positive ma 9ja guyz will clamor for my padded ass. |
over to you johnny. |
patwhizkid, your post count will soon get to your year of birth, how nice! |
Patwhizkid, you wonno help this guy get someone or help him waste his time? |
[size=5pt]YY[/size] |
. . . and the fans lived happily ever after. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 371 pages)
even me sef dey smile anytime i think of you. 




