Politics › Re: FRSC Sacks 100 Marshals For Corruption by ebamma(m): 12:39pm On Jun 21, 2012 |
good one |
Business › Re: Any Reliable Business To Invest Money On In Nigeria??? by ebamma(m): 12:02pm On Jun 21, 2012 |
invest in otedola marked dollar card,and before this fuel subsidy probe is over.u will get 100 percent return on your investment.if u are interested call hon.farouk lawan. |
Romance › Re: Is It Wrong For Girl To Ask A Guy Out? by ebamma(m): 11:31am On Jun 21, 2012 |
if u ask a naija guy out,he will be using u to leverage his pride,and will tell other girls who turn him down,that there is a girl who is even asking him out. |
Webmasters › Re: . by ebamma(m): 10:54am On Jun 21, 2012 |
i always use otedola's marked dollars card. |
Sports › Re: Brazil Calls Off Friendly With Nigeria Over Bombings by ebamma(m): 10:53am On Jun 21, 2012 |
see wetin bokoharam dey cause. |
Politics › Re: U.S. To Slap "Terrorist" Label On Boko Haram Militants by ebamma(m): 10:39am On Jun 21, 2012 |
i hope say buhari and el-rufai name dey inside. |
Politics › Re: Prepare For More Bombings - JTF To Maiduguri Residents by ebamma(m): 10:33am On Jun 21, 2012 |
so na wetin soldier fit tell us be dat,abi no be their work to fish out bokoharam and stop dis bombings?. |
NYSC › Re: No Northern State Is Safe For Youth Service! by ebamma(m): 10:27am On Jun 21, 2012 |
if them send u go north,and u gree to go,that means dat u are about to commit suicide. |
Politics › Re: Dying Suicide Bomber Tells Police: “we Are Doing God’s Work” by ebamma(m): 9:11am On Jun 21, 2012 |
dat mean say na true say dem dey receive training from taliban and al-qaeda,something got to be done or else dis guys go turn naija to aghanistan. |
Politics › Re: Lawan Promises To Surrender N93m Bribe by ebamma(m): 9:06am On Jun 21, 2012 |
so now farogue lawan has finally confessed. |
|
Celebrities › Re: Bobby Brown Weds Alicia Etheredge In Hawaii! by ebamma(m): 8:10pm On Jun 20, 2012 |
dat one na him cross,make him carry am. |
Science/Technology › Re: The First Invention In Nigeria Could Take Place In Aba. by ebamma(m): 5:57pm On Jun 20, 2012 |
na to make pam slippers and to produce fake drugs be invention? |
Politics › Re: Bomb Discovered At Umudo Village In Imo by ebamma(m): 5:55pm On Jun 20, 2012 |
nowadays any thing people see for inside bag na bomb |
Science/Technology › Re: Harvard Students Invent Electricity Generating Football by ebamma(m): 5:53pm On Jun 20, 2012 |
so how we go take dey use am for house,abi we go dey kick am before we use am or wetin? |
Politics › Re: GEJ Can Rule From Anywhere In The World – Maku by ebamma(m): 5:48pm On Jun 20, 2012 |
so if he did not travel will that have brought back the dead |
Jokes Etc › You Know Your Badluck Wan Start When by ebamma(op): 5:23pm On Jun 20, 2012 |
1)as you wan go work,your landlord come block you dey ask for him rent 2)as you drive dey go work you go hit person motor and the person na army man 3)you hold 500naira go chop for restaurant as you chop finish dem tell you say your bill na 1000naira 4)your girlfriend tell you say love without money no dey last 5)you enter restaurant go chop as you don almost chop finish you come remember say you no carry your wallet 6)as plane were you enter dey go for sky pilot come dey tell una say fuel don finish 7)as you come back from work you come see quit notice pasted on your door |
Business › Re: Man Gambles Away $1.5 Million Accidentally Given By ATM by ebamma(m): 5:12pm On Jun 20, 2012 |
naija banks atm no fit do like dat, instead u go withdraw 2k dem go say na 4k. |
Romance › Re: Would You Accept N5m Cash Gift? by ebamma(m): 5:08pm On Jun 20, 2012 |
the right question to ask is will you take a cheque or will you receive in cash. |
NYSC › Re: Orji Rewards 15 Corpers With N1.5 Million by ebamma(m): 5:06pm On Jun 20, 2012 |
i hope say this money were him give dey budget oh. |
Politics › Re: Gej's Delegation To Brazil Is World's Largest - SaharaReporters by ebamma(m): 5:05pm On Jun 20, 2012 |
and |
Jokes Etc › Re: You Know A Poster On Nairaland Is High On Weed,ganja,alamo Or Shekpe When by ebamma(op): 10:07am On Jun 20, 2012 |
[quote author=MOGUL.O]Eba! where is the joke?[/quote]mumu u don blind. |
Romance › Re: What Does An "Ex" Mean To You? by ebamma(m): 10:05am On Jun 20, 2012 |
An ex is a name of a person, animal place or thing. |
Celebrities › Re: Agbani Darego Is Not Engaged To Timi Alaibe by ebamma(m): 10:02am On Jun 20, 2012 |
but wait oh,how will dis reduce the price of fuel,because when last i checked it was still 100naira per litre. |
|
Celebrities › Re: Most Beautiful Girl In Nigeria (MBGN) Disqualified Over False Age! by ebamma(m): 8:41pm On Jun 19, 2012 |
how will dis reduce the price of garri in the market. |
Crime › Re: Italian Commits Suicide In EFCC Custody by ebamma(m): 8:37pm On Jun 19, 2012 |
dem don kill that man share the money |
Family › Re: Help! My Hubby Is Married With Kids And I Never Knew! by ebamma(m): 6:01pm On Jun 19, 2012 |
nna pastors are not smiling oh. |
Education › Re: ASUU Introduces ‘UNILAG Forever’ Badge To Discredit Renaming by ebamma(m): 4:19pm On Jun 19, 2012 |
so even our lecturers dey follow high.make dem wake up cos day don break. |
Politics › Re: $10 Million Missing From Nigeria US Embassy Account by ebamma(m): 4:15pm On Jun 19, 2012 |
MONEY,MONEY,MONEY, HOW MANY TIMES I CALL U SO,WHY U NO DEY BELLEFUL PERSON. |
Politics › Re: Jonathan's Destiny Is To Bankrupt Nigeria - Bakare by ebamma(m): 4:09pm On Jun 19, 2012 |
U ARE RIGHT PASTOR |
Romance › Re: I Am Breaking Up With My Muslim Fiance by ebamma(m): 4:08pm On Jun 19, 2012 |
SO HOW CAN WE HELP YOU NOW. |