ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 119 pages)
i will kill u, u self no go one use crude oil fry meat ![]() |
well am thinking of stud and vicks but i dont know if they will accept it sha |
Oh so Efe, i heard u've asked ID about our e-wedding, u better dont mind dat naughty friend of urs, i come dey beg am make we wed but she just insist say na new year wedding she wan do, anyway her wish is my command ![]() |
ok ooo, oga perfect, na u sabi, when u end up with ogbanje, dont say i didnt tell u ![]() |
![]() |
u better be thinking dat. Anyway how ur life na? by the way u know say na ur responsibility to get her the lamboghini |
El Guapo:see El if i catch u eh? u will eat carrot with ur nose ![]() |
Stud wetin dat ur hmmmm mean ![]() |
d day just dey ooo, things are pumping wella ![]() ![]() |
I dey jor ![]() |
Taz how far |
hmmm franchise celebrity huh? STUD!!! CONFESS OOOOOOOOOOOOOOOOO ![]() |
Stud it be like say dat story pain u well well, dont worry Taz will come to console u in d way both of u best understand each other ![]() |
y are u oopsing, talk jor ![]() |
mumu, u are scared or admitting ur love for her ![]() |
shut up and stop pretending ![]() |
Stud i knew it, both of u are purposely and invisibly hitting on each other hmm, true love like paloma and diego ![]() |
Make una free d guy na ![]() |
Leave d girl na, at least na wetin she want be dat |
chei family bashing don start |
ROTFLMAO ID u fit kill person |
Dis ur star don high oooo |
naughty girl, u fit soak garri for 13 days ![]() |
lol ID u wicked no be small ![]() |
dont mind stud my honet, do u need his comments when u got mine |
baby dont be angry at my silly brother jor |
naughty boy, anyway man be right back ![]() |
but wat? ![]() |
thanks Stud, dat guy is really getting on my nerves |
are u minding the mugu ![]() |
bones go and die |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 119 pages)