ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 119 pages)
Taz i dey online for YIM already? na u go come meet me as for u vicks u don turn to ashewo finish *shakes head* ![]() |
d guy na my brother now, dont worry i will soon release a new thread on d life story of I and vicks, its really a funny one ![]() |
Taz, u expect me to reply am? hope say u never miss road ![]() when u dey do ur own last night, d thing dey sweet u, infact God don catch u, u never cry at all honestly ![]() |
as if say u better pass me. is it because i helped u cover up when u impregnated dat girl in JSS 1 ![]() |
Vicks i go tell u later ![]() @Taz so u even promised vicks, infact u never cry at all, na level 1 still be dat one |
[quote author=Mr.Bones link=topic=551612.msg7156186#msg7156186 date=1289924230] [size=14pt] hisses **mstchew** compassless mr and mrs [/size] [/quote]wetin jam u? na my fault say u no fit get along with woman? abeg go hug lorry jor *mssstttttcccchhhheeeewwwww* |
tanimz:u cry? as long say ur eye never swell, u never cry to me oooo, no be Taz? ![]() |
[quote author=Mr.Bones link=topic=538180.msg7156166#msg7156166 date=1289924037] [size=14pt] that 3 mins tin now. Ido last warning o or else your OVER BLOWN yansh go hear am [/size] [/quote]Try it bro, and see how brother and brother will fight gladiator (blood and sand) |
and i know say na wetin dey sweet u be dat |
Taz, i break your heart? did u give it to me? i think u are mistaken ![]() |
tanimz:ha Taz, u still dey lie, May God help u |
just forget about it Taz, u don shine for ur eye (u self know d kind thing u wan give me yester night, shey na dat kind thing i deserve?) dont worry na me and u for Nland ![]() |
is this a reconciliation thread or a gladiator arena ![]() |
tanimz:keep on playing dumb u hear? as they say action speaks louder than words (if u know wat i mean) Idowuogbo:thanks jor, na y i love u be dat, u dey always bless me with wonderful comments |
Okay, lets just say you are gonna escape this one, but listen close to this part "ur gonna pay for it" |
u better go find the person, be him or her a stranger, i dont care [size=22pt]GO AND FIND THE PERSON BEFORE ALL HELL BREAKS LOSE OOOO[/size] ![]() |
Stud dis ur swaggs no be small one oooo ![]() |
[size=22pt]SAY WHAT [/size] |
@my ndidiamaka u dey ask again? u self see my reaction na? hey Miss Taz, how body and this time where is my, ? (u know wat am talking about) ![]() |
u too don join ID to dey call me those names abi? ![]() |
Hello house, wats popping ![]() |
for where? una two don miss road ![]() |
na true self this stud don dey chook im head 4 wetin no concern am |
@my baby dont worry u are all mine to enjoy, baby element go soon come |
huh huh so wat should i do *yawns* oh God can she be better than dis? ![]() |
*snubs Taz as if she wasnt even there* hey ID dont worry na tonight i go give u ur present |
huh? *yawns again* |
Idowuogbo:ok ok, thank God i go soon dey come house ![]() |
*yawns* ![]() |
ROTFLMAO!!! nice one poster, its good to remember old time wonderful jokes again even though u've heard them before |
tanimz:Find trouble? did i hear find trouble? Gosh!! ur d one dat treats trouble like u need it like a daily prayer, i only begged u and then u started sparking, abeg go doze jor ![]() |
tanimz:see dis girl, them even dey beg u, u dey spark again, abeg go jump inside canal jor mtseeww ![]() infact self, come slap am ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 119 pages)
I go slaughter to kill [b]maalu [/b]for you, you talk say you no want. Out of the misery you put me through, I see pessin for street come give am. Wetin you expect make I do? 
[/size]