₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,291 members, 8,511,088 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 07:02 PM

Toggle theme

ElementG's Posts

Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 119 pages)

Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 3:01pm On Nov 17, 2010
huh Did i ever tell u dat i was yoruba, I think i remember myself telling vicks dat

hmmm. undecided undecided undecided undecided undecided undecided undecided huh huh huh huh


well sha El Guapo!!! stud has said it all, until u learn that all that goes on in d jokes section isnt to be taken seriously (well vicks has dat mentality defect a little at times) then u better land ur self in romance section.

*sighs* anyway i believe u so dont cry tongue tongue tongue
Jokes Etc › The Childhood Story Of Element And Vicks (mr. Bones) Part 1 by ElementG(op): 2:50pm On Nov 17, 2010
fine u happy now, hey readers forget about d DAMN THREAD angry angry angry
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 2:28pm On Nov 17, 2010
hmmm, see vicks
i aint against u for aving more dan 1 acc. but d thing is dat admit it when u are wrong cheesy cheesy wink wink wink
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 11:17am On Nov 17, 2010
Studio CFR:
So EL-GUAPO and Mr.Bones a.k.a Vick23k na the same person sha.

Hhmm

Some people no get game

Even if to give dem game, dem no get aim'

No to run mouth dem sabi cuz dem no get shame.


Phewww

Dem think sey na by gra gra we dey take do am.
stud dat is smart of u i never thought of it. I think u are right. I will keep an eye on d two brats
Jokes Etc › Re: Office Happenings by ElementG(op): 10:58am On Nov 17, 2010
@taz wat a shame so u can still open dat ur mouth to talk.  @stud u get mouth jor beta person
Jokes Etc › Re: Office Happenings by ElementG(op): 10:55am On Nov 17, 2010
@taz wat a shame so u can still open dat ur mouth to talk. stud u get mouth jor beta person
Jokes Etc › Re: Office Happenings by ElementG(op): 8:42pm On Nov 16, 2010
see ur mouth like lol, anyway if Taz catch u, no call my name ooo grin grin grin
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 8:42pm On Nov 16, 2010
Stud, he is just closer to me and besides he is d first guy i met on nland cheesy cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 7:59pm On Nov 16, 2010
na God go save u ID cheesy cheesy grin grin
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 7:52pm On Nov 16, 2010
well yeah but vicks is still part of it, will u be happy if ur sis doesnt attend ur wedding undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 7:45pm On Nov 16, 2010
ID av u forgotten vicks is ur inlaw, and again he's my elder bro so well u av to u know? respect HIM, this blasting is getting too much undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 7:42pm On Nov 16, 2010
Studio CFR:
VICK Na
yo type' dey give the word slowpoke a meaning.


I still wan know who be dat girl IDOWU say wey dump u.

No be today i know sey u no soji.

U think sey na by blowing big english we dey take dey do am.
Shameless he-goat

Babe still dey dump u for dis 21th wey even village guys don soji finish.

You're finished man.

U no get levels

I no fit roll with your type make people no begin laugh me or mistake u as my friend

You no get swagg'

U dey force women to notice u.

You be fake!
shocked shocked shocked shocked shocked dat one no fair now, dat blasting too much oya cool now pity my brother

sad sad sad its a shame of me even speaking to my bro like dat
vicks man, oya no vex sad sad sad undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: Studio Cfr And Efemena :: Reconciliation Thread by ElementG(m): 7:41pm On Nov 16, 2010
@stud dont mind me jor, dat guy can be a pest atimes grin grin
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 7:33pm On Nov 16, 2010
vicks man, just go to bed
Jokes Etc › Re: Studio Cfr And Efemena :: Reconciliation Thread by ElementG(m): 7:33pm On Nov 16, 2010
as if say mummy no wan throw u enter river when she born our two, u self know say na misery u bring to our lives na? grin grin grin
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 7:14pm On Nov 16, 2010
is my bro Stud i know but dat doesnt mean i should support him all d time undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: Office Happenings by ElementG(op): 7:05pm On Nov 16, 2010
Stud, no whyne d girl na angry angry cheesy cheesy cheesy grin grin grin
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 7:03pm On Nov 16, 2010
thanks God oo stud, better person don come
abeg help me give dat guy attitude adjustment
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 6:46pm On Nov 16, 2010
ID u better leave vicks, dat guy is just mentally disoriented now, dont worry he will soon reboot and become normal grin grin grin
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 6:36pm On Nov 16, 2010
Vicks, go and seek life else where, u are going gaga already undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 6:25pm On Nov 16, 2010
vicks, are u ok? cos i doubt it undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 6:10pm On Nov 16, 2010
i hear u cheesy cheesy cheesy kiss kiss kiss
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 6:06pm On Nov 16, 2010
Idowuogbo:
pyschotic wetin do u , u better stop barking b4 den jab u animal tranquilizer
lol baby u bad ooo
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 6:04pm On Nov 16, 2010
wetin dey do u self Vicks, u chop broken glass? cheesy cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: Office Happenings by ElementG(op): 5:55pm On Nov 16, 2010
Taz i gotta tell u d truth girl, u got issues honestly undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 5:54pm On Nov 16, 2010
y u dey cry, abeg go fry sand chop jor cheesy cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: Office Happenings by ElementG(op): 5:52pm On Nov 16, 2010
so u just dey see am, hmm. o ga oooo undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 5:49pm On Nov 16, 2010
@Taz
*yawns* undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 5:40pm On Nov 16, 2010
by d way, where is my ndidiamaka sad sad kiss kiss kiss kiss
Jokes Etc › Re: Studio Cfr And Efemena :: Reconciliation Thread by ElementG(m): 5:38pm On Nov 16, 2010
vicks d thing dey show say u don drunk, abeg go find sleep sleep oooo
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 5:36pm On Nov 16, 2010
oh e be like say na because i still dey follow u talk for hia ur mouth dey sharp like blade,

by d way u are not online on my list angry angry angry angry
Jokes Etc › Re: Studio Cfr And Efemena :: Reconciliation Thread by ElementG(m): 5:34pm On Nov 16, 2010
yep infact very well, but huh he aint a creature like u mean, hes a creature like every other person including me cheesy cheesy cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 119 pages)