ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 119 pages)
oga stud, u don come back, where u run go na? ![]() |
oya sorry dis one wey u don dey pass judgement, abeg na oya just tell me say u want make i touch u ![]() |
hey babyyyy |
girl no lie, u don fight for garage before, see ur mouth swaggs, oh boy u get mouth pass gun ooo ![]() |
[quote author=Mr.Bones link=topic=538180.msg7095161#msg7095161 date=1289132077] [size=14pt] lol @ po.rno. Stud that your head na nut i swear! [/size] [/quote]i know say na dat fowl go like to dey see dat kind thing ![]() |
![]() |
so huh stud, whos d 1diot? |
hmmm, see dis old man ![]() |
lai lai dat one na last thing |
see two mugus ![]() |
![]() |
thanks girl |
na God fit save u stud ![]() |
play ground 4 who? abeg no tease me oo. Anyway lets hope seun rewards u ![]() |
thanks man |
abeg stud tell me, how this thread manage enter two pages self? its soo stale i had a vision of my ancestors of d stone age when i read through it |
A woman goes to office and a man walks up to her and says to her 'your hair smells nice'. She gets angry and goes to her boss and reports him for sexually harrasing her but her boss tells her 'wat is wrong about him saying ur hair smells nice' and she says 'he is a dwarf so imagine d hair he was talking about' |
No mind me jor. E be like say i enter wrong section yesterday |
who and who dey manuva u ID ![]() hmmm o ga ooo ![]() |
no probs i will girl, goodnite ![]() where dat ID of a girl self? ![]() |
@efe touches her head with his staff and says *u may rise my daughter, dat oriki is too much for dis time of d day* ![]() |
dat was cool man, u got me laughing ![]() |
efe, d only daughter of eve wats up na? |
vicks!!! Man dat was really rude. Lol!!! |
how far na guys |
i missed oo no be small |
Hey everyone |
alright alright before i hit a nerver ![]() |
oga for u women ooo no wonder we fear u guys die ![]() |
u guys, ja mi si na ![]() |
tanimz:for where lai lai dat one no possible ![]() |
so Taz how body na? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 119 pages)

