ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 119 pages)
Idowuogbo:CHEI!!! ![]() |
chei, God forbid bad thing for my enemy, i no be gay like u na ![]() |
hmm dat makes sense, but hey vicks, y u yelling at my babe? u chop padlock *infact where d dog chain wey i put for hear self, ido av u seen it?* ![]() |
Idowuogbo:now this is getting weird, , huh pls wats going on here? |
okay okay, av heard u vicks, so huh ido, wat are the names my brother asks for from u , give it to him before he cries na? |
so vicks u still dey alive, i think say stud bullet don give u 1 way ticket to hmmmmmm, ![]() |
wat else do u expect from me my darling, all i do on Nland is for u |
chei, she don come, my head don dey go gaga ![]() how did u hear me, how did u knw i was really calling ur name ![]() |
eyah? eyah!!!! ![]() pls no offence ![]() |
d one wey u give me abi? anyway apart from idowu ![]() |
nah, i dont live on NL, i am a visitor ![]() |
awww, d poor guy run away ![]() |
and how is dat ur problem, Mr Blackie ![]() |
abeg talk truth jor and let d devil be ashamed ![]() |
lolzzz ![]() |
Studio CFR:abeg go jump enter canal jor, jealousy no go burn ur testicles commot ![]() |
yep, ur right, i dont use my brain for jealous purposes (cos i learnt dat it burns brain cells unlike u), u even go skul? ![]() |
@poster, true words ![]() i support dem man ![]() |
u sure say im never burn finish self |
na fire go burn dat ur rubbish tongue, anyway i knw say my own idowu na clean chick ![]() |
off all people, its now u dat i will call, abeg i no fit pack HIV OOO |
Studio CFR:jealousy no go burn ur brain cells ![]() |
Idowuogbo:chei my head don dey swell karakakatata ![]() |
thanks my baby girl |
no mind dem my darling, if dem like make dem kill each other, as for me? i don beg finish sha ![]() so how's everything |
Vic2k3:now dats wat i call smartness , but wait a minute, STUD!!!, ? |
yeeeeeeaaaaaaaaaaa, impossible, vicks dis is wat i call real-life trick |
k i don hear u ooo, God be my witness say i warn u, if bullet spoil ur medulla oblongata, no chase me with ur spirit ooo ![]() |
Vic2k3:huh, let me advice u before stud comes out 1. he has a gun and u av an axe 2. a bullet is faster dan even throwing d axe ![]() so u better dont turn efe to a widow in her early ages, abeg ooo |
now dis is wat i call actor vs boss ![]() |
Studio CFR:i agree, at least its better dan yours, rotten mouth ![]() |
Studio CFR:*yawns* ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 119 pages)