ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 119 pages)
ha idowu, no be me talk dat one ooo , anyway tanimz how body na? ![]() |
no worries, u hia, when i come back, just remind me, we will buy raid and show those insects who is boss |
, for where u see mosquito ![]() |
hmm, pizza rolls abi road side akara ![]() |
tanimz:wat did u eat or drink ![]() |
hey girl ![]() |
*laughs* vicks ur just high dis afternoon, i can really see dat ![]() |
see vicks, stop dis thing which one b ur own self, i no like am na, dem don pay u to blackmail me? ![]() |
u dey laugh? make i catch u, i go commot dat ur opolo eye ![]() |
which one be d rubbish na, y una dey derail d thread self ![]() |
Vic2k3:vicks stop it, i dont like it na, if u knw say u like dis girl, y dont u just tell her than for u to start using me as back door to enter ![]() |
lolz, dont worry, everything has both d gud and d bad sides, lets say am on d gud side now, i might be saying d same story wit u when i get to d bad side ![]() |
vicks, no let make i go carry dat cutlass ooo, which one be d kiss na? u drink petrol for lunch? ![]() |
HEHEHE, see name, chei vicks u dey popular ooo, do u don turn to chief derailer ![]() |
blacksta:Nah, na all of us dey there together, so dont exclude me as special, we are all in d limelight of Nland together jor ![]() Vic2k3:see ur big head na ur own dey always dey different, who dey talk fridge now, abi u no go school? ![]() |
ok yeah yeah, we are cool sha? ![]() |
pls, wats dis, did i offend anyone, stud u knw say u be my padi, i do u wrong? ![]() |
u think am tired of u? bring it on, am just too ready, and pls dont be surprised if u chop am ooo ![]() |
oh brother dis is just getting sickening day by day |
nice one stud, i love it ![]() |
awww, una two don chop something, if una like make una two go enter canal because of jealousy, na u sabi ![]() |
well i think ido just went to d market to get d ingredients for d special dish she promised to make for me ![]() |
Vic2k3:vicks, rubbish too full dat ur smelling mouth |
na ogun go fire dat ur silly mouth mtseeewww |
are u crazy vicks? if u knw dat ur bi, dats ur f***king business, pls dont corrupt me ooo ![]() |
last thing, even me self knw say i no fit do dat kind thing, ![]() |
Vic2k3:dat ur mouth dey run like spoilt tap oooo ![]() |
e be like say i dey dream, osewa? for jokes section |
hit nerve ke? i just dey pity ur condition for future when i handle u ![]() |
abeg shut up jor, wetin small boy like u knw ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=512551.msg6745764#msg6745764 date=1284386546]We need to send some people go romance section, [/quote]minus me and ido sha ![]() Vic2k3:as for u, ur case na special one, i never get ur time ![]() |
i swear to God, efe will soo beg for u and remember am d acting mod for dis thread *smiles a wicked mishievious smile, dont underestimate me* ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 119 pages)
