Excell0001's Posts
Nairaland Forum › Excell0001's Profile › Excell0001's Posts
How na, if you don't have better things to say keep quiet. When is oil we are all Nigeria, When is politics,it's only northerns or Fulani . The rest doesn't matter. All wike is asking give right hands some thing and also give the left hand. The both are hands. |
How na, if you don't have better things to say keep quiet. |
Yes, go and read the book under my watch by obj |
Oshiomohole is more proactive than tinubu, and en just dey campaigns for himself a only . Oshio na self centered man. |
Leave some mumu southern that are selling their birth right because of money |
Akwa ibom sweet,na lack of job spoiled am |
Closed |
Because na only una dey born to rule, other region na second class citizens. Weiting una no allowed gej do na hiam una one force us to do. Make weiting you believe judge you (God, Allah, mother earth) because all for them believe in equity. God bless general wike ,no mind week men like udom Emmanuel,Godwin obeseki, diri ,okowa etc. ,wey don sell their future generations birth right because of mumu position Dem offer them. (Dem no dey learn lessons as ameachi ,wike ,gej,Clark,godswill ). Every position na Fulani man ,the number one position wey we dey share una no one share am again. South south make we try get sense. Make we support your east brother na their turn . Make every feel sense of belonging . |
Abeg no vote atiku, or tinubu, if you no like obi vote sowore, kwankaso , etc . Try pitty the future of Nigeria |
Wicked man the general violence |
General violence, easy abeg who make you vex |
Chaii!!! Some married women going through a lot. |
God bless your hustle, your really trying |
Southern Nigeria are selling their birth right, if atiku or tinubu win. The north we never let a southern rule back to back if I dey lie as atiku. Blood for don roll. I pitty some people and their governor. Our children go ask us where we dey when this poeple na only Dem be President , top ranking army, air force, Navy custom,road safety officer and ordered government organization director general, senate president etc Na igbo turn, your greed grandpa from the south west know these . But greed don blind en eye and the same greed na weiting make my state governor wike fall. Because if my go ernor stand sey na igbo turn atiku for no get the ticket for the sake of equity but greed cause am to go for pdp ticket . You get four children , you share property for three. If na you be the one Wey den no give , how you go feel. And those for una wey sey good luck Jonathan go be the last Christian lotand southern to rule nija . Anything you believe go shock una. If you no vote obi , vote omoleye sowore .no vote for these grandpa atiku or tinubu,me na apc member I dey vote obi my ward chairman know ,I dey tell am very time wey i see am. Vote wisely, |
How much is the hot plate with glass you bought |
If na me be obi, i for find chair take nack en head, na him make i like wike . Dino no go fit try am for were wike dey. Since atiku criss why en no fit mentioned wike name. Obi you dey to gentle you need to be rugged. Come river's state come learn ruggelity . ![]() |
Cash out times for judges |
Am interested,let do business |
Una grand pa dey donate "100m,200m" every time for north .una never see anything until una eye go clear. |
Omo bola tinubu rich pass some states, na so ,so "100m,200m" in dey donate. That one no dey for party form and bribing of delegate money. The man don truncate poeple future. And na only north e dey donate,abeg if you dey close to him tell am sey the west need that kind donation. No to dey tell us for west make we dey shout emilokan and carry in name for head . I no fit shout again ooo!!!! |
Patrioticbreed9:true |
siofra:which polluted environment? soot has stopped a long time ago after agitations |
are they yours I found some on my phone don't know how they got there. I would love to make 3d characters of some with your permission if you are the artist |
fumisko:getting hiv from mouth action is possible and no you don't do mouth action with condom on. that's why you need a trusted patner who has at least done hiv test |
i am 3d artist for it's rough the last client from nigeria use me do turn table. so far I have moved my mind to more serious people who pay in dollar because I cannot can. I am currently fine tuning my skill to full professional standard and building port folio which I have been awfully lazy at as per its my personal work and I back it up with teaching a big shout out though to the foundation for multimediaand innovation in port harcourt an amazing team |
ever been in a tensed romance. Seems it would soon lead to sex but at the same time feel if you stop you could ruin the mood bla bla bla? some guys would just go in raw in the spur of the moment. for a sexually active lady she should have at least one in case of emergency and also she should have discuss with her guy. the both of them could have worked up an agreement. if she says no to plans that would prevent her from having it now that is suspicious ( esp saying you forgot to tell then said patner) even self since it's just "one" guy she is dating they both know where they have sex why not add the CD to her guys stack that way self she can monitor if there is anyone beside her that would be way better as per building trust unless of course she dey fear rape without protection which is a good excuse |
have tinibu granted any interviews? |
I swear he is a good man base on what I have scene. I just hope he doesnt change it for us |
