ExpensiveG's Posts
Nairaland Forum › ExpensiveG's Profile › ExpensiveG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 17 pages)
VIRUS ![]() |
Oga BALLY ~ chai I miss dos your dancing steps wey you go dey do your hand like dis________________ (come my house make I show) ![]() ![]() Dey look gud... ![]() |
Ok we don see... Dey guy fine and e Mama Fine .. ![]() we no dey INSTAGRAM, I for tell you WELCOME #NextPlease |
Homeboiy:No wahala ![]() vargasvee no think dat can thing again.... ![]() I can't wait to come for una wedding to come chop rice ![]() |
I agree with you but..... I no like gals wey bleach der skin, better I prefer CHARCOAL black gals dan BLEACHERS ![]() ***Eat with fork and knife~ No ooooo *RELATIONSHIP= FUN and LOVE |
VargasVee:Homeboiy dis one na curse ![]() ![]() I cast and rebuke it... come make we go beat dis guy
|
Chai ..... dis is LOVELY If dey guy wey dey above me MARRY 2020, I go MARRY dey coming Saturday after e own.... ![]() ![]() if you join for dey people wey go MARRY 2020 no forget to tell me, make we plan for em in a big way #Dancing MARRY You by Diamond ; |
, |
Na vex cos em..... Dey DRAKE dat never came CLOSER, is dat one DRAKE ![]() ![]() |
Bleachers CLUB oya come ooooooo Sophia don talk... ![]() ![]() ****Me~ Grace long time ooo, see as you fresh, you don white pass before, abi you don dey bleach... ![]() *****Grace~ No God forbid ok....
|
I just love dis BABY Baby TIWA, you never even reach 20yrs you don turn full time CELEBRITY... *****As people take hear your name as you small, na so favor go follow you... Your name go dey wide known for good. All dis animals wey dem dey use you do example, no worry "NOBODY KNOWS TOMORROW" ****Your Dad dey try, he is always der to defend you. when you grow make him proud. ****No PAPA wey no like him PIKIN ![]() ![]() #TEAM TIWABABY |
lilmax: ![]() How many SCHOLARSHIP you don give people, abi na your money.... Dis money wey dem dey spread to dis villagers go fit feed dem a day. Than for dem to waste em on GUCCI
|
I only RUN come here, to come check on AIRFORCE1 wether him dey for dey village bcuz na him MENTOR be dis ![]() E~MONEY ji si ike ![]()
|
Na so dey Chemistry dey for our body.. After work, MAN MUST REST ![]() ![]() |
2. SHE PLAYS WITH HIS HAIR WHEN HE DRIVES A CAR It’s not just about the physical pleasure resulting from stroking his head. Men receive the caress as an expression of love, affection and need for contact from the partner. _____________________________________ *****Which kind rough play be dis..... Haba Op, ![]() ?Op you no well... ![]() |
Op, if you like talk from now till tomorrow, use microphone shout oooooo dem no go change. Dis gals are matured enough to know wat is RIGHT and WRONG, dey read everyday about people stories, mistakes wey other gals don do. But some of dem no gree hear word. ![]() ****A MONKEY IS ALWAYS A MONKEY** Our MOTHERS prestige don dey expire from dis generation..... ***SEX no be everything~ USE your BRAIN |
Hushpuppi ~ na dis kind news we your heaters dey like to hear.. PITY ke ATTENTION SEEKER
|
Jude oooo no be fight, leave dos useless government officials.... Na everyday dem dey find wetin go draw our attention from BUHARI matter... ![]() e no go work Dem just want celebrity n youths to use dis topic throughout dis week as flood matter don dey close... Naija is a JOKE and a ZOO ![]() |
No weapon that is fashioned against him shall succeed,.......... Up BIAFRA .
|
NEWSCOMMENTS By Chris Ochayi ABUJA – With the October 1st quit order issued by Arewa Youth on Igbo to vacate the North fast approaching, the South and Middle Belt leaders, yesterday, took a common stand on the threat, warning that any harm done to the Igbo will be taken as an attack on the entire South and the Middle Belt. ****************** Gbam
|
If no bcuz of dis our bad government, dat place for turn to tourist attraction. Different countries for dey enter Naija to come see dey WALL...... *****Respect to all our FOREFATHERS wey follow build dat wall.... ![]() e no easy to build dat kind wall now
|
gypsey:you ve said it all......... na wetin dey person want for em burial |
|
Na Buhari cos em ![]() |
That's when they smile in my face Whole time they wanna take my place Whole time they wanna take my place Whole time they wanna take my place Yeah, I know they wanna take my place I can tell that love is fake (I can tell that love is fake) I don't trust a word you say (I don't trust a word) How you wanna clique up after your mistakes? (That's just what I heard) Look you in the face, and it's just not the same » I've been down so long, it look like up to me They look up to me I got fake people showin' fake love to me Straight up to my face, straight up to my face I've been down so long, it look like up to me They look up to me I got fake people showin' fake love to me Straight up to my face, straight up to my face That's when they smile in my faceWhole time they wanna take my place Whole time they wanna take my place Whole time they wanna take my place Yeah, I know they wanna take my place I can tell that love is fake (I can tell that love is fake) I don't trust a word you say (I don't trust a word) How you wanna clique up after your mistakes? (That's just what I heard) Look you in the face, and it's just not the same » I've been down so long, it look like up to me They look up to me I got fake people showin' fake love to me Straight up to my face, straight up to my face I've been down so long, it look like up to me They look up to me I got fake people showin' fake love to me Straight up to my face, straight up to my face |
See wetin MONEY cos ........
e no concern me.... ![]() HML |
Na Naija we dey ooo no be every time dem go correct us English. Everyday new words go dey comot. Abeg make dem add Pidgin inside DICTIONARY bcuz na dey one some of sabi speak well well , make ENGLISH teachers no come correct me ![]() ![]() E.g *****Dis guy wey I see for bus stop na big TOUT #LOUT ![]() |
Dem dey MAD na der inheritance be dat Ewu Proudly BIAFRA ![]()
|
I no care wether dem SIGN you or not........ I still like your music ![]() #DANCINGLIFEISEAZI . |
BuhariNaWah:Dey guy too fine, I come confuse turn to one... Chai.... Omoh na so person go just FINE anyhow. I think say I fine, I don see person wey fine pass me small ![]()
|
wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow see fine boy Chai God why ME . #Ineedhandkerchief
|





That's when they smile in my face