ExpensiveG's Posts
Nairaland Forum › ExpensiveG's Profile › ExpensiveG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
I go just sing all TEKNO tracks *YAWA *PANA *BE *RARA *WHERE *DIANA *WASH *DURO *ANYTHING *SAMANTHA plus RUNTOWN ~ FOR LIFE ~ I like dis song scarrra ![]() |
EATING.......... ![]() |
As I dey travel from LAGOS to ENUGU, omoh !!! I buy LACASERA and GALA I come meet wan fine gal inside our bus, as I dey talk to dey gal, make I use style collect her number. Me and dey gal dey gist about states wey we don visit. Big boy like me, I come dey tell her say, have you been to OBUDU, TROPICANA, Le MERIDIAN.....etc, she was like OMG Make I throw my LACASERA bottle through Window, I come mistakenly through my PHONE . Don't worry about it, I'll get a new one . No be bcuz of my phone, I go make passengers vex with driver, wer I wan even start to look for dey phone even though I tell driver make him stop.Dey thing wey come pain me be say, I no even collect dey gal number... ![]() ![]()
|
Me wey dey find snake to kill make my topic enter FRONT PAGE , without delay, I never see Abeg if person get Snake to kill make em call me, I go help em butcher dey snake, come take selfie with em.... ![]() ![]() |
wow wow wow see Boobi but dey gal fine ooo
...
.******VASELINE crew over to you ![]()
|
LWKMD ![]() ![]() wig wahala if na me be dey guy, I no go gree ![]() ![]()
|
NEVER I no like em ![]() |
The labour of our heroes past shall not be in vain.
.
OUR MUMU DON DO. AREA FADA #SALUTE
|
R.I.P Mama... .. #sad ****Death always separating us from our loved ones ![]() . |
E no funny ![]() |
My problem is not dey President. My problem is our JET, make dem bring come back. *****Haba dat guy wey talk say NATIVE DOCTOR, no try oo ![]() ![]()
|
BON DIEU Few days to his graduation . ![]() R.I.P dis cult guys, e no go ever better for dem... Heartless human beings #spits |
Na true, but wer dey constant LIGHT |
Na so..... Big Man go talk say DANCE is a form of EXERCISE Poor Man go talk say DANCE is a form of JOY
|
MAY CHUKWU OKIKE ABIAMAI BLESS All LOVERS OF FREEDOM... ISEEEEEE.........!!!!! |
I just like dis phone NOKIA 3310 ![]() ![]() |
MON DIEU ....... ![]() Over and Out..... |
Some ladies no be der fault, if you trace their background you go know say, some of dem na so der culture be. E get some traditions wey you go enter, you go know say DRINKING and SMOKING dey for dey blood... if dem like make dem finish 10bottles of Hero, e no go high dem... Even half cup dey high me, not to talk of 21 shots ****EVERY MALLAM TO EM KETTLE***** |
They are both good... but I'll go for ******** LUKAKU ![]() ![]() |
BigBelleControl:Guy Amen oooo ![]() Dem just pack our reasonable celebrities put inside e.g Nollywood actors OLU JACOBS, ZACK ORJI, RAMSEY NOUAH, ALEX USIFO, JIDE KOSOKO, OSITA ![]() ![]() |
YORUBA gals too dey like IGBO boys.
. why ![]() ![]() ![]() ![]() ??
.
|
Nice dancing steps....... Wen you get money, to dance no go hard you Mercy Johnson ~ you dey try well well for PROFESSOR JOHNBULL..... dat program too funny ![]() ..... She's talented![]() |
Guy for business person no dey give up... No worry, you go find buyer soon.. ![]() I no fit sell my kidney now, bcuz dey demand for em never high. when dey demand high and dey supply low, dey price go increase.... ![]() |
![]() |
**AS YOU REMEMBER EAZI, PLEASE REMEMBER ME LORD.*** As I read dis one, I come dey laugh like person wey drink Rat urine.... ![]() ![]() ![]() see prayer points...
|
The commissioner said the balance of the refund will be utilized for projects and programmes designed to enhance the welfare and security of people of the state. *** Na lie, dem no go use dey money .... |
doctimonyeka:No be you talk say we are working in progress.... who come be dey we are if not APC ![]() ![]() guy no dream dat dream ooo.. we still dey move round dat circle |
R.I.P MAMA ![]() 90years wow wow.... ***MOTHER is everything, nobody can ever replace her. MAMA na one, person no fit do wetin she go do for you. I love my MAMA no be for mouth. ***Baba GOD abeg make our MAMA live long to reap what der have sowed. |
***** You find a gorgeous, full figured, 5 foot 11 inches woman, coffee brown complexion, with long flowering hair, ruby red lips, sparkling eyes. **** Op you dey mad, you for kuku ma,mould dey gal. . |
doctimonyeka:AMEN ![]() He will surely take us to dey PROMISE land wen He is done with us. We are working in progress ![]() |



. No be bcuz of my phone, I go make passengers vex with driver, wer I wan even start to look for dey phone even though I tell driver make him stop.
, without delay, I never see 

